Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 302 303 304 305 306 307 308 309 310 (of 580 pages)
Nobody go accuse the Mods of been partisan or pushing junks to Frontpage or been biased he go dey sweet dem like this..... Let it be the other way round tears go full the thread and still go to Twitter to lament..... |
HRMK:Lol so I need to start relocating up and down to get better reception |
Even Politics with ideas once dey get dere dey always derail.... |
TheRareGem1:Lol wetin be my own dey ar both in the same WhatsApp group always talking like a Motivational speaker and also bringing different type of figures.... |
kk2027:You people will defend anything du I look like someone who's supporting the Govt.... All Aspirant always see Nigeria problem from far when dey reach dere dey will be clueless.... We need something realistic not some Motivational speech like we hear from Fashola den also telling us it won't take a serious Govt more Dan 6month to fix electricity he easy to yarn for mouth until u get dere.... The only solution right now is State Government should handle electricity dem sef we av 36 states all the Governors can't be clueless at the same time any state that can guarantee 24hrs light will be a win win to dere revenue cos new company and people will be trooping to the state..... So I don't believe in anything doz two are saying electricity is beyond FG power cos saboteur go dey to even destroy things.... So state should just goan handle his thing and Fg should just give dem any support dey can to whoever is making progress.... |
Lol so the Egypt wey he go nd see how dey generate dere electricity na paper he go pay them to come replicate the same method.... He will get dere now and change mouth and start telling us dere is no money on ground to carry out such projects... Make every state go find solutions sort the electricity issue out dem sef dere own way I believe this method alone is more realistic dan waiting on the FG..... |
Boogyman557:So na to play Game u buy Laptop for.... When you go buy toy join |
This regime Bandit carry dere business go next level dey du home service.... |
Where she go before all na no dey give person full gist... Abi which kain half story be diz.... We need full story of aw dem take find her and where she go ![]() |
This Buhari Regime no be here at all.. Some Lecturers don dey use dere car to du Uber d one wey him car no standard dey use am du normal Taxi drop junction to junction at least I don see 2 people... If dem tell doz Lecturers say one day dem go become Taxi driver dem no go believe buh which record Buhari no fit break.... |
lol shey NLC still dey exist for this country..... NLC wey don die since wen diz Govt don show... NLC wey go tell u say strike dey by 8pm wey u don happy say the 2nd day don turn free day before you wake up by 1am dem don call am off.... |
ok you don come bak abi u don start ur speech as always.... Goan start destroying the house Like El-Rufai and Soludo den mak 75percent people dey homeless ![]() |
lol dem don come ![]() Dem think say na only crime fit come from Nigeria that's why dey are still in shock.... |
Goan adopt Ogun state road... I know say everybody go soon dey snap with the Girl especially that VP wey like Camera pass woman.... |
This one no b News Glo don dey sponsor the program no be today na... The energy wey dem dey use sponsor all this program yearly if dem transfer am into dere Network Glo go don comot for Snail type of signal.... |
in Nigeria you're responsible for your life and security... |
You no fit satisfy Nigerians now If the Next Government come now see electricity fix u will see people still crying that the country is hard u say u dey give 24hrs light shey na light we go dey chop ni..... |
Las Las he don cast na everybody go chop breakfast |
ok |
Naso all na dey back everything when you get dere u start to unback am..... |
That's how Buhari was making mouth.... Even Jonathan no get am right Government no b one person dere ar sabotage in every Govt some will want to use the insecurity to make money no mata how competent you're.... Nigeria problem pass one person.... |
Na Batch by Batch like admission list now..... Na when be supplementary list ![]() |
ok |
2023 will soon be here the dream go soon clear for everybody wey be dreamer eyes... |
Lol some people will still come and complain about what they're pushing to front page on Monday morning..... I don't know how BBNaija dey disturb doz people peace lik say he stop dem from going to work or been useful to derr community..... |
Na wen he no dey under threat before..... Electricity is a Rocket science in Nigeria.... FG should just tell every State this electricity wahala is beyond our power you guy's should goan settle it yourself wether na tru MOU weda na Lapo any aw u wan du am.... This alone will even help states that can guarantee 24hrs light to generate more revenue you will see people relocating to the state, Factory relocating dere..... |
This one don take Sapele water na u help dem regret am abi If dem still du d election today the same delegates will still repeat the same thing.... Are Delegates not part of Nigeria voter's.... With Buhari First term failure people still troop out to vote him in for 2nd term... So oga getat from herr jus say na ur money dey pain u.... |
Lol Confused people so BBNaija will seize dere PVC... Me I don't even understand diz people we av been Watching EPL, La Liga, UCL and for once we av neva been distracted or use that as excuse for not hustling.... You people should keep looking for excuse nd blame wey u go attach to ur failure.. |
Yea he no lie.... He has don More dan expected na why Bandits wan Kidnap him..... Buhari for 3rd term abg he don kuku finish the country with Loan na to use all the citizen du blood money remain like this..... |
The thing sef suppose be like Drivers License wey dey expire once e don expire if u choose to renew fine nd if u don't feel like make everybody go rest..... |
Who dem for back before SDP or PDP ![]() |
Who come dey incharge of his position since when he don go hospital... Abi na tru tru say guy man no get any impact na just figure head.... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 302 303 304 305 306 307 308 309 310 (of 580 pages)
WEED hustle really pay me dis year ooo!