Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 306 307 308 309 310 311 312 313 314 (of 580 pages)
kingyakos:u think say na everybody be like u I neva reach airport na railway I dey tak dem... Even before everything turn upside down we dey enter Green Africa for 15k so stop thinking going to airport na achievement na means of transportation... |
Jecci:Lol you think President without baggage fit win election for this country he be lik say you people too dey watch Nollywood.... I remember during Buhari time if you open the daily's na different story about how Buhari dey nd some even paying for front page about his health, some about his link with Boko haram some how he go Islamist the country, Some how he stole the Petroleum trust funds and how he said Abacha wasn't a thief.... |
We complain and lament that the PDP is incompetent and loves corruption.... People vote for diz present regime say dem go du am different nd the country will be corrupt free instead na same template of Corruption dem dey follow... Worst part dem dey steal d money to dem sef alone nd making us to believe no money on ground..... |
Na everything dem wan turn to business for diz Nigeria.... The 40k na for investigating me if I av no skeleton in my cupboard before dem issue me the certificate or what I no understand why something of 5k go jump go more dan 600 percent.... Na same thing if you wan go track phone for dere office dem go bill u pass the amount you buy the phone..... |
I just pray South West no get 2 Clueless Governor at the same time 1 in Ogun and 1 in Osun... Cos I no know why he dey talk like Portable..... |
Ctorch:The link say bashed..... what if na the same fake News wey u read the people bashing too read.... Lai is a lier buh u people too ur fake news no b here... Show me the real link that we can verify say Lai talk am not a link where people bashed him.... |
This Fake News we know Lai can lie buh u people like creating fake news just to also get people's attention.... |
Well nothing wey no fit happen for this country.... If someone wey carry 3rd for South East fit become the Governor..... And for South South too person wey carry 2nd become First.... South West too fit chop breakfast colet 1 Supreme court Governor.... To balance the equation..... |
We use 7years talk about Cow.... We are going to use the next 1 year talk about religion no wonder the country no gri progress.... Diesel, Gas, Kerosene don cost, food dey cost everyday, the dollar don worst 620 as at today, Salary dey stagnant, ASUU dey on strike nobody's talking abt all diz even the useless NLC just dey kwayet.... We no find way to to get a Govt with good economy policy nd someone competent even if na just electricity the person go add to the policy buh na Religion dey giv us headache.... |
ff |
Dog dey eat Eba u say make he balance ![]() No be Juju be dat... Your dog don get Diabetes |
All this food wey dey enta front page no dey for the low income earner.... Na ritualist nd kidnapper fit dey afford all diz kain food ![]() |
You people shuld rest with ur fake news the way Ambode no fit leave APC wen dem chop him eyes naso Osinbajo no dey go anywhere.... |
I don't even know it seems NLC is dead..... NLC will tell you dey are going on Strike tomorrow by morning dem go notify you today by 8PM say no going bak before u wake up dem don call the strike off.... When you dey sleep say work no kuku sure tomorrow dem dey colet transfer..... |
Make we still dey fly d one wey dey.... Air Peace and Green africa still dey rescue in local way dem still cheap small... I just pray the Economy no send all of us bak to road soon..... |
All dem are scam we don't even know wu is wu na so dem go laminate some people to us call dem angel... |
ok |
Wahala for wu carry election for head.... |
lol person break for Leg get treatment for Nigeria na achievement too... This Govt dey confuse person oh I no dey understand derr own type of achievement.... Or dem go also add diz to dere 8years achievement.... He for go Igbobi hospital na shebi na Govt facility since he wan prove a point or add it to his achievement... |
To see money hard pass to die... Person wey still waka greet u in the next 5min u fit hear say the person don waka leave diz world..... |
Make dem dey enjoy dere terrorism he dey mak dem cashout.... |
Bravetunde:Yea dey av nothing buh ur people are trooping to all the Western state to open shops to sell wu dey buy all doz things na ghost.... If hunger no wire u wetin u go du for region filled with hunger..... As worst as dem Zamfara, Borno is ur people dey dere hustling what happen to u people staying in ur region to enjoy dere since u av no hunger dere.... |
Are we still on this matter dey should be canvassing people nd let dem know dere are oda relaible and trustworthy candidates and people wey get the masses for mind.... Not all this religion noise up nd down.... For almost 7years of Buhari na Cow talk we use am talk wen oda countries are in the future already... The remaining 1year now na religion mata we go dey use am talk wu du us like diz... |
Abia left the group chat |
300Spartans:You people can only be fooled by MURIC even we in d west no know dem na u brainwash kid from oda region dey use dere News get orgasm.... If someone from UK and Finland can brainwash you people to start killing yourself and saying the president as been cloned..... Who I be to argue with someone who like living a brainwash life..... |
Make dem return am and go through delay wey police men dey put us for road... |
Maybe dem too go blame Buhari.... Dem dey increase the price of things reducing the quality and quantity why're dey now increasing d money.... All the Milo and Bonvitta wey dey come with extra promo gram we no dey see any promo on dem again reduce Milk Refil wey be 950gram before to 650gram nd e still cost.... |
for almost 7years of Buhari na Cow mata we use am settle.... Diz last 1year na religion mata we dey settle..... We no know which one we go discuss by 2023 and lament on.... |
Make 2023 come make wu wan enta enta mak anoda Lamentation start for anoda 4years.. |
lol ishey o kin payan ayo ni pani.... |
Make North sha let dere terrorism be for dere region only mak dem let am no leave dere region.... This one don get immunity like this I'm sure terrorist dey get immunity for dere constitution for North... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 306 307 308 309 310 311 312 313 314 (of 580 pages)
