₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,798 members, 8,513,740 topics. Date: Thursday, 05 November 2026 at 12:48 PM

Toggle theme

Inoki247's Posts

Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 308 309 310 311 312 313 314 315 316 (of 580 pages)

Politics › Re: Labour Party Is A Joke And Have To Work Smarter To Stand A Chance; My Experience by inoki247: 7:09pm On Jul 16, 2022
People will be telling dem something without sentiment dem go dey accuse the person of been an opposition u guys need massive campaign to get it right at least a once in a week ward meeting and also sharing tract like church wey dey du evangelism....


Do you know why Lagos APC structure is so hard to break for opposition every week in Lagos for the 4 years before election dere is always a weekly ward meeting not like PDP or other opposition that's when dere is election dey come together and start dere ward meeting maybe 1 year to election...

Buh Lagos APC dey don't joke with weekly ward meeting for the 4 years before election.....

And to run this kind of structure you need massive giveaway to share every week for 4years....

All this av alot of role dey play buh people think election in this part of the world is like the West or US own....
Politics › Re: Female APC Agent Arrested For Vote-Buying In Ede by inoki247: 5:55pm On Jul 16, 2022
Na still photoshoot dem go soon release dem all....
Politics › Re: 2023: How Tinubu Emerged Our Flagbearer In APC – Buhari by inoki247:
Wetin concern Buhari he don du him own 8 years anybody wey like mak he enter he don achieve him dream...


Baba go jus dey enjoy this last year use am travel well Go for check up like retirery and go vacation come bak anytime he like...
Politics › Re: President Buhari Returns To Abuja From Daura After The Sallah Holiday (Photos) by inoki247: 5:09pm On Jul 16, 2022
Imagine he just dey return from Salah the country no get president at all na retirery we get....

He travel as he like go vacation come bak anytime he want...
Politics › Re: Why I Didn’t Anoint Osinbajo Or Any APC Presidential Aspirant – Buhari by inoki247:
Ok Pastor Buhari buh dey are all waiting for your Anointing oil......


I dey suspect say dat Aregbe rant and fighting with Tinubu na plan from dem Tinubu camp to play dem Buhari game nd also get Live info from Aso Rock.....
Politics › Re: President Buhari Visits Emir Of Katsina Abdulumini Kabir (Photos) by inoki247: 4:46pm On Jul 16, 2022
He never finish him own salah....


This man just dey use Presidency du retirement ni dey enjoy life he no send anybody.....
Politics › Re: Breaking! Misfortune Befall Asari Dokubo After Insulting Peter OBI- Pics by inoki247: 3:59pm On Jul 16, 2022
majamajic:
He didn't do anything wrong
lol buh you people say he get pride nd e dey disrespect your candidate...
Politics › Re: Vanguardnews: See The Full Names Of The Thugs That Attacked Tinubu Convoy by inoki247: 3:03pm On Jul 16, 2022
Niwdog:
why not go and read it directly from the source before displaying your low level of IQ
Lol I don read and edit am...
Politics › Re: Vanguardnews: See The Full Names Of The Thugs That Attacked Tinubu Convoy by inoki247: 2:59pm On Jul 16, 2022
The News na abt Cable Vandals not the attacker buh u will see nobody will call dem names buh make he be people from west we go start to see different name cursing the tribe and shouting agbado and cassava up nd down....


Dere people will soon come and blame the Govt for stealing of the cable....

Them go soon start to display derr hypocrisy....
Politics › Re: Labour Party Scores Zero In One Of The First Poling Unit Annouced by inoki247: 2:53pm On Jul 16, 2022
lol labor needs to goan du massive grassroot campaign and to achieve that one within one year na him I neva know dey shuld stop banking on online voters....

The way Nigeria is u need structure where people du ward to ward meeting every week share handbills like church evangelism type of campaign if not dem no go see 4th for the presidential wey dem dey make noise online for....
Politics › Re: Live Results : Osun Governorship Election 2022 by inoki247: 2:52pm On Jul 16, 2022
Na d Labor people go wan focus on pass dem need something to use catch cruise for the next one week....
Politics › Re: Aregbesola Boycotts Osun Governorship Election, Jets Out Of Nigeria by inoki247: 2:49pm On Jul 16, 2022
Maybe he wan go use hospital for abroad...
Politics › Re: Osun Election: EFCC Arrests APC Official Caught Buying Votes At Isale Osun by inoki247: 2:38pm On Jul 16, 2022
Dem go release him soon he jus go dere for photoshoot ni....
Politics › Re: Breaking! Misfortune Befall Asari Dokubo After Insulting Peter OBI- Pics by inoki247: 2:26pm On Jul 16, 2022
So soon we should expect to see Kwankwaso on wheelchair shocked shocked shocked
Politics › Re: Osun Election: Voting Disrupted In Ikire (Photos) by inoki247: 2:21pm On Jul 16, 2022
That one don go be that as machine no work again Voting don end b dat....


Politicians Scope go always dey for dem to run things...
Politics › Re: PVC: INEC Projects 95million Voters For 2023 Elections by inoki247: 2:15pm On Jul 16, 2022
Lol 95 million ko people wey go come out 2023 no fit pass 40m if we reason am with all the hype....


So you people shuld calm down with the figures....
Celebrities › Re: Comedienne Princess Lays Heavy Curses On Yomi Fabiyi And Others. by inoki247: 12:50pm On Jul 16, 2022
Court don deliver judgment already so which attention u still dey find rest oga...
Politics › Re: Police  Arrest Eight Suspected Cultists Over Attack On Tinubu’s Convoy In Lagos by inoki247:
which kain half news b diz...


Dem no get name...


maybe dem wan colet dere share..
Politics › Re: Osun Election: Labour Party Candidate, Yusuf Lasun Casts His Vote by inoki247: 12:39pm On Jul 16, 2022
Yoruba muslim representing our neighbor....


With all dere bitterness towards Yoruba Muslim dem no fit find Yoruba Christian and present.....
Crime › Re: Stranded Boat Passengers Cry For Help As Gunmen Kidnap All The Men On Boat by inoki247: 12:30pm On Jul 16, 2022
lol dem go for hustle ni dem go soon come bak.....
Politics › Re: There Is Nothing Wrong In Eating Agbado And Cassava by inoki247: 12:13pm On Jul 16, 2022
even some bread na Cassava dem dey use run am...


Las las with wheat getting costly, flour getting costly people go run bak to the Cassava nd maize he be lik say he see future before he make dat speech shocked shocked shocked
Politics › Re: The More You Abuse Tinubu, The More Hatred You Bring To Your Candidate by inoki247: 12:01pm On Jul 16, 2022
You get strength.....


I remember bak den people take front page of Newspapers den even Fayose sponsor some of the advert that Buhari is sick and some health documents wetin happen las las na still Buhari win....

Naso dem go use dere hate make people go fall in love with failure....
Politics › Re: Osun Election: Voters Defy Rain In Ife (Photos) by inoki247: 10:56am On Jul 16, 2022
the lord help dem all...
Politics › Re: Governor Zulum Donates 259 Houses To Police Officers (Pictures) by inoki247: 10:26am On Jul 16, 2022
ok
Politics › Re: lsaac Fayose Speak on Muslim-Muslim Ticket, Says it doesn't Matter (Video) by inoki247: 9:46am On Jul 16, 2022
pseudaria:
You are here trying to justify Muslim-muslim ticket and I told you even in your region as 'tolerant' as you all claim to be, your govship tickets are always balanced but you want to force homogeneous tickets on the entire country, it doesn't make sense. The way you are preaching to me go and preach to the people in kebbi Kano katsina zamfara and yobe where there are significant Christian INDIGENOUS population but they don't even consider them for commissioner. You are just a tribalistic fool blinded by ethnicpropaganda.
Lol I av no business with doz places you mention in my region nothing concern us with religion na all na sabi continue with your intolerance one day it will consume you guys...


You that even when someone marry outside your region u start to disown the person I remember Akeredolu wife how you treated her you don't av tolerance for anything you're now playing the religious card face your region and your aspirant let everybody face dere own nobody's forcing any candidate on you this Democracy even Babalawo av right to contest.....
Politics › Re: EFCC Operatives Storm Osun To Curb Vote Buying - (Photos) by inoki247: 9:29am On Jul 16, 2022
lol dem no dey go remote area na place wey everybody eyes don open dem dey always stay for the camera...


Aw many EFCC operatives dey Nigeria wey dem go see election cover..
Politics › Re: lsaac Fayose Speak on Muslim-Muslim Ticket, Says it doesn't Matter (Video) by inoki247: 8:58am On Jul 16, 2022
pseudaria:
I don't have any problem with religion I'm just pointing out your hypocrisy.
I'm not an hypocrite like you people they've never allow any other faith in your region to rule talkless of been appointed...


I remember the other day when a woman from Zamfara was appointed in Imo how you guys cried you guys don't tolerate others at least we do the two religion in the west go and look for any speech where an aspirant is either a Muslim or a Christian where he or she us using religion to campaign na people from other region dey bring all diz religion shiit to our midst....


Cause you guys can't tolerate other people religion leave others let them continue with there tolerance....
Politics › Re: lsaac Fayose Speak on Muslim-Muslim Ticket, Says it doesn't Matter (Video) by inoki247: 8:08am On Jul 16, 2022
bigfish3k:
Na you no use sense for your first write up

Why did you say that religion doesn't matter when you took a religious matter that has divided the yorubas to Supreme where the chief justice of Nigeria is a sharia propagator
You people should keep up with your intolerance I know it won't work in the West unless u want each family to start killing each other we are not dafft like people in oda region...


And if you're from the west you can start with your family kill everybody from the other religion to show how much you value your religion....
Politics › Re: How Kabiru Sokoto Plotted To Kidnap Shettima’s Children At Borno Lodge by inoki247: 6:19am On Jul 16, 2022
he wan chop inside the breakfast be that...
Politics › Re: Muslim-Muslim Ticket: Christians Protest Against Shettima In Front Of Aso Rock by inoki247: 6:11am On Jul 16, 2022
Traditionalist too needs to protest say dey av been sideline we don try the first two religion buh dey are failure make we try traditionalist undecided undecided undecided


I don't know the problem of diz people sef dere are oda parties with a balance candidate go for dem or maybe dey are paid protester cos nothing dey free for diz country....

Cos I see no reason why u go dey protest against someone choice of candidate wey no fit win according to online statistics if no be paid protest....
Politics › Re: Osun 2022: Governorship Election Monitoring, Live Updates And Results by inoki247: 6:07am On Jul 16, 2022
Na Yoruba Muslim be LP candidate dem no give us Yoruba Christian undecided undecided undecided
Politics › Re: APC's Muslim-Muslim Ticket Has Shot Peter Obi's Popularity In The North by inoki247: 6:03am On Jul 16, 2022
Dem go soon come here come shout paid post buh if na Vice versa noise go full the thread.....

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 308 309 310 311 312 313 314 315 316 (of 580 pages)