Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 307 308 309 310 311 312 313 314 315 (of 580 pages)
RIP hope say no be HBP sha.... |
That Uzodima Breakfast go loud.... Nothing wey Politicians no kuku fit du he fit run Imo people type of Yahaya Bello second term election template.... |
Gandollar:Lol na u know I sha know las las na one of the 2 failure we go colet so I av no time to argue with u.... |
What I know is the election is between the two PARTY PDP and APC odas should be deceiving dem sef nd giving dem sef fake orgasm.... Na dere bitter type of campaign go land us anoda failure las las.... |
lol person weh no see Govt du u say mak he dey arrange him party..... Baba is only dere to Travel and go Vacation... |
lol Make he call Lai to help him.... Been a while we hear from Lai sef abi baba dey hospital ni.... |
lol he wan carry dem handicap.... I av no problem with him buh his Father needs to be talking sense into him you don't make friends and turn dem to enemy later if not for people to dey trust u go dey hard.... At least we don see whr Wasiu du tape for the 2 Party before he never abuse anyone of dem he just du his thing colet him money.... Even during Obanikoro time wey he du tape ko si Koro for Obanikoro and still du song for Fashola den daz aw a good entertainer act.... |
Bahdguyishere:That's it Oyetola is a failure and people are talking about Aregbe wey himself na Failure to come rescue him people wey neva reach Osun before na dem b all diz people wey dey talk Jargons.... Even Omisore structure was in d mud diz time around if people don reject u no structure fit help u talkless of u now banking on another failure.... |
Benbellamor:If you're from the west and you're behaving like doz brainwash kid from other region den you need deliverance.... You dey follow dem believe diz rubbish name I'm sure u follow dem believe say Buhari was cloned so I'm not surprised enjoy ur brainwash life..... have pointed out how Oyetola failure render even people with structure in his party useless talkless of Aregbe wey him structure don collapse wen he be incumbent sef u no get any constructive reply Dan diz fake Name jargons.... |
Benbellamor:Joker Aregbe that lose the first term go and check the results again dey av to result to remote control format nd also need to use Omisore structure and Cancel PDP 1k vote u think if Aregbe na opposition he no go lose the election cos INEC will be neutral...... where all the structures now even Omisore now his structure no fit save Oyetola when you're a failure your structure will also fall and your Electoral value will depreciate.... Believe what you like I can't convince you not to you wey Kanu with Data from UK fit brainwash instead of using ur head.... |
seunmsg:Lol leave doz people and stop doing Shalaye nothing u fit du to convince dem with dere bitterness.... Maybe because dey av intolerance for other religion dey want us to start killing ourselves in our family because of religion.... Apart from Ilorin wey no b South West sef na dere u fit see fanatics of Muslim everybody fit be Muslim for dere family house nd always using religion to play dere own politics... Hardly will you see a family in the west without the 3 religion.... And we still come together du our family meeting in peace greet each other for Family WhatsApp group.... |
addyvast:You wey know go bring Aregbe wey no fit win Senatorial election for Osun sef without rigging mak e come contest if he sure for him.... |
Christistruth00:If the Ayedaade 1k vote wasn't canceled will it not help if Aregbe no dey d ruling party he go lose that election it was INEC that covered for him that election Aregbe influence no dey instead he ruin the guy chance sef den.... Buh now na Oyetola ruin him own chance himself so if you join Aregbe with it na calamity u dey call cos people for Osun no like Aregbe again talkless of u saying make he come rescue Oyetola.... Omisore wey get Electoral value before no be him the masses dey shout on dey call ole was he able to help this time around that he joined his structure fully with APC.... If you're a failure your structure will be useless to the masses and your electoral value will keep depreciating... |
clockwisereport:Omisore jarey sorry.. |
frugal:The Difference dey couldn't make when he was an incumbent shey na now wey people see Oyetola failure na him Aregbe go rescue him will Aregbe goan force people to start Voting Oyetola.... |
Christistruth00:Wetin be the result of Ijesha Area last time Oyetola almost lose dat dey av to result to the remote are format and need Omisore... |
frugal:Which difference goan check the Primary election Aregbe Candidate no see up to 15k for Primary so which difference he wan make if you can't convince your party faithful to vote for you how you wan take win the masses.... when Aregbe was a sitting Governor he lose dey av to go take Omisore structure and the remote control level take run am to tell u he was a disaster on his own.... Join the 12k Aregbe candidate score for Primary to Oyetola own he still no beat Adeleke... |
Gandollar:sorry I mean Omisore... |
Gandollar:Was Aregbe able to rescue them first term with him been the incumbent dey ad to use an external force of Omisore.... so what're you talking about is up to the Governor to prove himself so if Aregbe support him and still people don't like him him beating go still come.... |
HIGHESTPOPORI:Oga stop talking like you know what's on ground Aregbe can't do anything in Osun so rest unless you want to deceive people in oda region.... At least Aregbe candidate contested in for primary even 15k he no see so rest... The one Oyetola won it took dem Omisore intervention cos e don lose already dat was wen Aregbe was in power dey had to go use an external force to help him so what're you talking about.... If you want to deceive yourself fine nobody's holding you.... Where Aregbe even get Electoral value pass na Alimosho for Lagos nd I remember after the fall out and the ranting dem mak sure dey tak dat zone away from him cos na dere b one of APC rigging formular dey always come from... |
Make he go rest he as no electoral value... Aregbe support Oyetola or not the beating is inevitable.... |
Make dem dey enjoy dere terrorism in dere region mak dem sha no allow am cross over to oda region cos na dem cook d Breakfast mak dem dey chop am alone..... Since dem don turban am he don get immunity if we check dere constitution for dat side..... |
lol you mean Kick bucket make dem too go court mak dem see aw e dey be for body... |
helinues:For say APC win dem go all come here come shout Vote buying help dem no go praise the electoral act again.... And na the two party dey engage in diz vote buying scheme election..... Me I jus dey look dere hypocrisy.... Me no too dey engage dem bkuz if someone with Data in UK and Finland can brainwash dem nd be using dem to cashout nd be making different theory of how the President was cloned.... |
helinues:In the West apart from Lagos nd na d structure mak dat one hard buh oda state u can't predict not like people that follow one way except one state dere.... So that show people ar not blind in d West dey always want to try an alternative.... Buh u see some region even If d Governor Carry olosho for 4years e no concern dem so far he dey dere party... |
You don go open Vawulence thread dem go soon bombard u dem go expect u to play bitter politics like dem.... |
Dsalvo:Lol you better leave doz hypocrites if you ask dem why LP isn't winning dey will tell you Obi isn't contesting for Governorship in Osun buh Tinubu dey contest for Governorship election for Osun cos I no understand... Instead make dem go sit down du dere homework well use the election to reflect on true reality nd loopholes and du dere assignment on aw people can see beyond the 2 parties na lie na thread wey no add dem voters dem go dey open up nd down.... Election isn't a do or die in the west If dere is a Clueless Government in the West and dere is an alternative people always try not like dere region dat as been voting one party even if the Governor dey sleep for 4years and use him security vote carry ollosho e no concern dem e go still enta anoda 4 years.. except Anambra wey try anoda party.... |
Kog45:Lol wu be Best Perfoming Senator in Kwara hope no be Oloriegbe wey no fit even dash people water for him Office to his present opponent wey b say if u present him with Rahman as Gov he go beat him like mad.... You people shuld be calming down with ur hype if u no get Electoral value for u to win in diz country hard people can still collect ur money nd bone u..... U think delegates too don't look beyond money nd look at ur influence in party and the populace apart from English wey Osinbajo dey always speak up nd down aw many people u fit say he don help or elevate.... If party get crisis sef u don see people going to meet Osinbajo for solution.... |
ok na u he sha give weda u give am to alimajiri or use am du Giveaway na ur problem be dat..... I pray you don't use diz ur mouth send yourself go where u no know..... |
You people always looking for something to hold on to av orgasm Aregbe wey no see first tenure of Oyetola deliver Aregbe no get any electoral Value for Osun so u people shuld rest.... omisore even get Electoral Value pass Aregbe is easier for omisore to contest for NASS election and win than Aregbe... So rest.... |
Buh your people will never see your delegates as betrayal instead dey will be looking for wu to blame for dere downfall.... Till today we are still asking where are the other state delegates Vote in South East we no see answer instead na defender we dey get nd dem telling us how dey can't waste dere vote to make a statement instead opt in and collect money from oda candidate...... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 307 308 309 310 311 312 313 314 315 (of 580 pages)
