Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 315 316 317 318 319 320 321 322 323 (of 580 pages)
For say Buhari na Ghanian na Kwaku the Traveler him Papa and Mama go na him.... |
ok |
He no follow dem escape abi his trying to be responsible Nowhere come dey safe for the country again if care isn't taken people fit gada liver go burst CBN sef.... |
Dem come rescue dere own.... If care isn't taking even CBN wey we think say na him secure pass fit colet for diz regime cos dem dey break record in diz insecurity thing left nd right.... |
lol Judge don go fall in Love Like a Yahoo boy wey fall in love with him client.... |
Omo if dem try this kain law for Naija Dr wey dey go jail go plenty... |
Na to go buy beta kala lik diz... Nothing wey d Govt wan du Electricity dem see provide we start using Gen nd solar now security we av to start buying our own weapon economy dem don ruin am.... Wetin come be the function of this Govt... |
Buh in this part of the world we take things too serious d wears or costume for dat day no go say mak ur pikin dull or dense so what's the fuse all abt... That's how during holidays for schl parent will still be sending dere kids to coaching lessons we are taking things too serious in this part of the world... |
lol which kain costume be this... |
Lol mak dem go pack derr Gutter.... No b island b diz na mainland ![]() |
lol Las Las Nigeria electricity don finally turn to rocket science :- |
The country dey somehow... |
lol |
mak dem comot all him organ nd dash it out to people in need of it ![]() |
lol this one na rich man Garri abg no b Sapa brand of Garri.... All the Food wey Nairaland dey push to front page I neva see any poor man food for dere everything na Food wey rich e no dey for the masses.... |
lol Comrade the knife too na Cutlery now na Just the botanical Cutlery be that.... |
lol doz white scammers dem no dey tak dere own scam for small level na high level dem dey run dere own.... And you will neva see dem doing show off... |
Dem no get beta drainage for dat side |
lol the piggybank don go jam ripper |
Anybody wey enta na d Lapo wey Buhari colet dem go fess dey pay bak..... |
lol right now u will think Uganda will turn to Dubai buh na lie the resources will increase dere suffering..... Na Chinese even dey help dem mine am no indigenous company to run am.... |
lol |
Lol you mean say the coalition beggars no dey reason dem too like fantasy.... |
Greatzeus:Lol you're stressing yourself the thief no still lose if he sell am as scrap, na panel u Lock, u no lock Screen, Casing, speaker, mouth piece, Charging port.... Dere are plenty component wey engineer fit comot for dere use fix anoda one wey get fault.... So even if he sell am to engineer as scrap at 10k to 20k e no lose..... So rest u don lose ur phone.... Na person wey no value him freedom love Jail or just dey daft go dey use stolen or missing phone wen Police can easily track the phone to anywhere... I just dey pray everyday mak my thing no lost or miss cos blood dey almost everybody eyes for diz country na only few people get mercy for eyes..... |
So na stammering make this lady off her sef.... If people wey dey Nairaland dey think like this girl everybody wey dey Nairaland go don commit suicide.... Buh life na cruise na wu take am too serious na him go dey take yarbing serious.... |
lol which one come be the red na ayelela den recruit ![]() |
lol Election don turn WAEC again wey dem wan dey du mock exam... |
Mak Church buy Gun give usher jarey Nd also put CCTV for everywhere d Govt no go come secure dem oh..... Nigeria Mata now na all man for himself.... |
ok |
No time to waste tax payer money on any fools.... |
Na still Southerner wan run the misconduct game.... Wetin I sha know if any rigging wan happen for south na still Southerner go run am that's why I dey always look people that will never admit say na dere people dey commit the crime instead always blaming the North for dere problem..... Imagine election wey dem neva even du format don already dey on how dem go rig am before na afta voting dem dey rig he be like say d new format go hot pass the old one..... 2023 people will just cry online nd dem go rest las las cos this Politicians just dey get new format everyday especially this present govt I neva see wu get tools for hand reach dem.... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 315 316 317 318 319 320 321 322 323 (of 580 pages)
10c