Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 314 315 316 317 318 319 320 321 322 (of 580 pages)
He no sabi Kungfu or Yakuzi fight nd use to dodge the bullet Omo the Gun na hand made cos me sef dey wonder and Gun no dey legalize lik US for Japan.... |
ok |
The Lord be with them.... The multi billion factory no get picture .. |
I no even understand shey na only him go be street musician even Terry G wey him blood dey hot den no du reach all diz..... |
Naija chopping breakfast left and right... |
Lol na Lie if e dey on the ballot again dem go still vote him... Buhari wey b say with all him failures for first term dem still vote for him massively... |
He no dey hard dem before dere hero turn to rubbish for dere face once isn't ready to dance to dere tunes.... |
So Lawan get Live information for hand wey the Security agency no get..... |
Nobody fit du wrong for that region... |
He don sure say na anoda scammer we go colet by 2023.... They will all be seeing Nigeria problem from Far once dey reach dere dem no dey see again.... Buhari wey I think say with all him first tenure failure he no go enta dem still vote him for re election so I don't think we can escape collecting anoda Scammer.... |
Dem give him notice he suppose du d right thing by looking for a way to relocate... |
kingyakos:But your Best Brain Soludo is cutting down education budgets and you guys are still defending him keep it up.... |
Emmyxclusive:Lol for your information I don't stay in Lagos nd Lagos isn't the only state in SW cos I can't bare with Lagos stress and the holdup so I moved out of Lagos to another SW states.. But before I try a new state the internet is there for me to navigate see people reviews and look at the policy the state Govt is running if is affordable and see how there citizens are doing if I check all this and see that there citizen are trooping out of the states that shows something is wrong somewhere..... There are some states now to get C of O is so easy while some states you will go through hell all this are factors for investors or land buyers.. Some states WAEC exams are free all this little little factors have a role... Even recently Soludo still talk am say people living outside Anambra are more than the one living inside the states.... So I believe they need to work on some policies that will attract people to stay and some to start coming back home to invest.... As Borno or Zamfara be war torn zone sef there citizen wey dey outside no reach the one living in the state.... |
kingyakos:You will cry tire your Government can never be wrong you people should keep defending your failure and keep running to other states... |
Emmyxclusive:wetin I wan go du For Anambra the state wey the citizen dey run away from u expect me wey no be the citizen to go dere nd prosper... |
lol there people kuku know how to run away and abandon dere state to another working state once dey av a clueless Government.... For say na West or North this one happen tears go full everywhere buh right now dey will defend there Government cos dey can never be wrong... |
lol I see Vawulence loading on this thread... |
He don use him greediness send him sef go where he no suppose be.... He fit try appeal the case sha.... |
its been a while I see some set of people accusing DSS and Fulani herdsmen of committing crime in dere region... or dey are on vacation ![]() |
Lol you people get time people wey someone wey get internet was able to brainwashed from UK nd also believe the President was cloned and his name is Jubril from Sudan.... Dere new ringtone now na Amoda Ogunlere nd Agbado and cassava..... Wetin I know be say na dem go use dere mouth nd hand du d damages for dere contestant.... Dere contestant don kuku dey blame opposition for him supporters wey dey misbehave..... |
Mak dem scrap this Jargons make everybody go rest.... |
lol I think say one Pastor say with 400 Naira you can make good soup that will last you 2 to 3days as a couple.... You wey single come dey waste 1k on soup ![]() |
Foolish set of people Cultist wey no fit face Bandits, Fulani herdsmen or even armed robber.... Na only nuisance dem sabi constitute... |
lol Lagos neva get opposition na Jokers still dey... |
lol na the Christian wey disguise to escape for the news dey funny to me aw Babalawo come take run dere own escape.... |
NigerianAngelo:lol you will compare with other neighbouring countries that imports that's how you arrive at the rate... In Benin is 650 Xefa same in Togo and Ghana is like 9.5 Cedis so do your maths.... so there's no way a liter will sell for less than a dollar.... Unless CBN will provide the Forex to import that's the only way you can get 400+ and still that's not 400naira buh if na the marketer go sort the Forex dem sef you will get nothing less than 600.. So I don't know how you guys dey du am oh that you will just wake up with one statistics without any means of verification.... |
lol you people and jargons maths presently if dem comot subsidy PMS will sell for nothing less Dan 600... nd if u set it at 400 sef that means subsidy still dey on PMS... |
lol this present Govt Yahoo boy's no get Format and tools reach dem .. |
mrvitalis:lol you people beta be calming down.... You're believing in that Electoral act too much they can easily tell you the server was hacked and look for a way to prove that and Judge wey dey compromise already go throway am.... Or why did you think dey remove Onnoghen any Judge wey no ready to du diz Govt bidding go chop breakfast.... This APC govt nobody get Format reach dem oh so you people shuld be calming down.... See for instance Osun election wey dem neva du dem don run give a corp member the Format wey dem go use run am.... Before na afta election dem dey run the rigging buh now he be like say na before election... |
Jennifer663:Lol small talk you wan dey vex I'm just asking you a harmless question to know where you dey see ur statistics from.... |
Jennifer663:Lol where did you get your statistics from.... That's how we get Atiku as Winner on INEC server and Buhari as winner in real life.... Let election come first make dem vote nd see the live results nd stop believing all this statistics wey people no fit verify... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 314 315 316 317 318 319 320 321 322 (of 580 pages)