Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 311 312 313 314 315 316 317 318 319 (of 580 pages)
Fake News don pass real News for this country.... |
he no go come.... |
You wey no leave anything for Nigeria wen u dey leave Govt apart from debt wey u acquire.. So I'm sure ur family no go dey expect much from u before u wey plunder country into disaster.... |
lol this people and lie and attention ![]() Let's say it's real na still dere people wan play dem street mak dem hide Cam record any staff demanding money from dem nd report them or call dem out online... |
FreedomfromtheT:What's propaganda here you people av been going up and down crying about a Muslim/Muslim ticket like say dem put Gun for ur neck to vote him there are parties with balance equation.... You people that can't accommodate someone of the same faith no suppose cry about any religion mata you guy's are just hypocrites you're now calling it propaganda you people that threaten Kumuyi not to come to your region.. The news is everywhere so what propaganda are you talking about... |
lol so as dem be VIP dem go get access to alot of things be dat like having access to book Hookup babes ![]() The VIP no get Federal Character also |
FreedomfromtheT:Na where I resemble Ipob for your face you people will always deny your own everybody na saint for ur region shebi na West or Oduduwa republic agitators threaten Kumuyi |
Make he go Withdraw the money and use it to complete his refinery ![]() |
Change the heading to Men and women that cashout with Abacha... The cashout no get Federal Character sef apart from the foreigners wey dey d list... The List no balance.... |
Penguin2:Wait him for what you wan threaten him the way you threaten Kumuyi.. You people are just hypocrites na u people wey dey shout Muslim/Muslim ticket no fit even accommodate Kumuyi wey be Christian for ur region imagine someone of ur faith.... If he comes to your region and pull crowd you people will still accuse him say na paid crowd he dey pull... person no fit satisfy all na.... Everything you mus find fault to suit your narrative.... |
People go still bring politics inside diz now... Buh most of doz pishure no too clear all na no get beta Camera for dat side ni ![]() |
Na confusion dey worry dem... |
Tears go full this thread... |
Lol where's the brown roof as all na dey always abuse the state..... We no see any brown roof so getat from here with your joke.... |
lol everybody be using Nigeria to du case study of bad Govt and Yardstick to Failure.... Let's say 70 percent of Africa countries are all case study of bad Govt like Africa is just cursed with bad leadership generally this 2023 he don sure say na anoda failure we go colet the lamentation go still continue... |
Ehn no problem dem don dey contribute 100Billion for Obi already when he complete mak he ask for ASUU account number and send the money to dem.... This alone will make all the students and ASUU lecturers vote for him |
How dem come dey make Sobo tutu and Sobolo |
lol one thing is sha certain anybody wey dey come no fit du any magic na lamentation we go still lament..... |
Mak dem no waste any tax payer money on him send him to where she go jam him own virgin asap.... |
lexy2014:So if someone comes to Anambra and say his the Oba of Anambra doz that mean he own Anambra you people shuld use ur head diz Ipob people I know you like living a brainwash life... |
kingyakos:you people like using fake News to get orgasm... The screenshot you send now he no get any reputable media house name on it... You people should keep enjoying your fake news that's how you guys were circulating Buhari was cloned den... |
This man go wake Vawulence.... in dere region dem no fit elect oda religion buh wen dem try the same type of rule in Kaduna na dem cry pass.... |
plaindealer:Lol you people get strength sha u dey argue with people wey someone from UK with internet connection was able to brainwash and tell dem the President was cloned and dey believed..... |
Na the Grassroots structure dey mak am hard for opposition to work in dat state.... Before Opposition can take over dey will need alot of massive funding and confirm homework to beat the grassroots... Same thing with SE always voting PDP opposition dere needs to du alot of homework in oda to take over.. |
Which class mate the one wey dem go d same schl wey dem lata tiff the result or na Ile Kewu class mate ![]() |
Den u drop the Suya u don't go around with your stupidity the Suya man is in for business he can't be going around to scrutinize the paper he will use to sell his goods.. With how most of u castigate Buhari reach you still av no option Dan to hang his picture on ur office wall if you've a corporate office... |
We know say Lagos PDP neva ready to tak over with this dere joke.... |
You people betraying each oda dey most of allna blood..... |
lol how can dey protest against wetin suppose boost dere chance since dey av a balanced candidates... They don't know this dere religion game no fit work for West so mak dem continue to dey use d game on dem sef..... Cos in the West av neva seen anyone use religion as yardstick to campaign... And on election day plenty options dey so I neva still understand dere headache.... |
lexy2014:lol how can he control Festac you guys shuld have sense for once na av u eva been to Festac for once stop putting your mouth in Matas u know nothing abt.... Even your people that stays in Festac can neva say this kind thing wey u yarn.... If you buy Land for Lagos now u will see omo onile from Oba side Faction diz Emir dem no born him well to av his own faction so which area he dey control.... Why I don't really like replying you guys since someone from UK with internet can brainwash you guys and tell you the President was cloned and you guys believed since den I think twice before I reply you.... |
Mr Kwaku the Traveler.... When be ur next trip..... |
Which kain wahala b diz even people wey dey sell herbs dey deliver baby.... To jus deliver baby aw e take enta cutting of womb... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 311 312 313 314 315 316 317 318 319 (of 580 pages)