Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 316 317 318 319 320 321 322 323 324 (of 580 pages)
lol are you joking or something... We are not in the US or in the west so you people shuld rest .. |
Dem don dey colet for that side also |
Dem don finally get cars for that side ![]() Abi na Leg dem wan dey use for the bridge.... There aspirant don kuku talk say Nigeria no need infrastructure na why UGM dey destroy all Govt properties.... |
All of a sudden how people wey no get believe in PVC before na aw dem take get believe in PVC now na him I no understand... |
oilykid:Lol you're more Dan dem nd wen dey show you the Datas of kids registering for Jamb, people registering for INEC and people wu uses the internet more you people will come online and call it fake cos is not going your way..... You people believe all everything must only favor you guys and you believe in invisible Data that can not be proven or av any documentation.... |
Abeg Leave the Kwaku Traveler of our time... |
oilykid:Chinese and India are also in NIGERIA buh are dey more dan the indigene of where they stay as u guys dey always claim... Indians, Chinese, Pakistanis that go to oda countries to hustle are not even up to 15 percent of there population that's to show you there are people that have one or two things dey are doing In there country nd dey still believe in dere country.... Buh you people Love Biafra the people living in your region isn't up to the people living outside cos you people don't even believe in your region Instead u guys keep entering night bus dey abandon ur region... if we sum up the Yoruba doing Business in Aba and all your region with the one selling agbo as u always claim dey are not up to igbos doing business in Ibadan alone.... |
oilykid:Lol Business men will always move and other places you see Nigerians moves to av u eva see them claiming dey ar more dan the citizen or calling where dey hustle and his giving dem what dey want from life backward.... If where you're coming from is so good and not backward why leave there to a backward region in search of a better life.... And the population of Yoruba doing business in your region if we sum dem up dey can never be up to igbo population in Ibadan alone.... |
oilykid:Lol south west is the most backward region and when Ondo Owo church catholic massacre happen na ur people still full the numbers..... God forbid if something similar happens in CAC in your region God forbid you think you can see up to 10 Yoruba names dere.... Your region should be the one with the Tag backward region cos people from oda region hardly go dere to hustle.... Where you people Called backward region ur people still dey rush dere.... I don't live in Lagos in my street here ur people plenty wey leave dere barren region and come and hustle here push wheel Barrow selling phone accessories, see dem inside holdup selling wiper and some open shops nd u still dey call my region backwards wen odas cant even come to ur region to hustle.... |
oilykid:Lol simple question u dey du Shalaye if Anambra economy is so great the way you guys av made us to believe why did Obi go to Abuja to open a mall dere and not start from his state and region... I'm sure na after the abuse wey people don give him na him mak am consider having a branch in Anambra and Imo.... even your best candidate and a former governor couldn't believe in the state he ruled buh you're here crying up nd down castigating someone that have business and have believe in the state he ruled and av never ruled your state or your region before ... You people should keep looking for excuse... |
oilykid:lol you people can cry count all the over head bridge in Osun and sum it up is still more than all the bridge in SE... Anambra is so developed then why did Obi not open Next mall in Anambra that he ruled instead of Abuja since you want to look for a way to justify your stupidity... The same foundation you guys are crying up nd down abt is the same Foundation Calabar experienced so be looking for excuse to justify why your region is still backward and your government is looting you dry and you keep voting dem..... |
lonecatt:Lol Orji win no mean he was Voted for so na Ghost vote for him you people should be looking for excuse keep it up na ur people vote him or na Yoruba still come help you Vote orji maybe you should blame the Yoruba .. Naso all na kuku look for excuse most of the delegates in your region in the two party failed to vote dere own.... Na so all na go look for wu to blame wen people In your region fail to vote Obi.... Lol you're dependent and you no fit stay for your region and use your independent to develop it na oda region wey no dey dependent u go dey hope on dere non dependent to use to your own advantage... Hypocrites set of people na d crumb wey oda government from anoda region dey pass to derr citizen na dere u dey tap... if your government too dey pass you some crumb you guys will not see any reason to leave your region instead you will stay dere nd take your region to UAE Standard... I even thought Obi wasn't giving you guys crumb so why you still dey run from your Anambra a conducive and robust economy he left for you guys.... |
lonecatt:Lol the same Uzor Kalu that you people will still vote abg which well meaning you people will come online making noise and still go bak nd vote your clueless leaders.... And who's holding Calabar from building Seaport... You people should keep looking for Excuses so let's take for instance Abuja seize to become FCT today are you telling me all the thing in Abuja today will go down and Abuja will stop existing cos dey don't av Seaport.... |
lonecatt:Lol the same Uzor Kalu that you people will still vote abg which well meaning you people will come online making noise and still go bak nd vote your clueless leaders.... |
Pakute:doz people dey are something else you can just see dem wake up and say dey want to become a Baale in a community wey no b dere origin who does that... Things nobody can ever try in dere village someone from Abakaliki sef dem no born am well mak e talk say he wan become anything for Anambra... And dey will be demanding for things dere own region can't even give dem.... Can any Yoruba or Hausa just wake up in dere community and start saying dey want to become an Eze Ndigbo just because he can speak igbo language... The other day UGM disenfranchise dem from going to collect dere PVC dey were all silent wen fight happen for Lagos everywhere was filled with Noise you that you can't talk back when UGM dey pursue u from taking PVC buh wen u reach anoda region u found ur voice... |
lonecatt:Lol you people should keep Crying Uzor Kalu wey no loot and convert the loot in your region what can you show for it... Your Governors will loot your region dry you will be happy about that buh na anoda state wey no be your state or origin dey give u headache... Face your region and hold your government accountable or na empty states without any development u wan carry with your Biafra you sha no fit take Lagos along with your Biafra so face your region nd stop looking for excuse.... |
lonecatt:Lol so na only Lagos state be former Capital, Calabar no be former capital you people should keep looking for excuse that's why your state Govt dey use you people dey catch cruise cos dey believe you don't need infrastructure.... Obi said the country doesn't need infrastructure and I remember Abia Governor don say u guys don't need bridge cos you don't av cars so automatically all the Government in your region av same thinking dey believe you guys don't need any infrastructure.... Wen UGM dey strike dey were burning FG properties now i see why dey are burning everything you guys thinks the same way... You guys will rather goan enjoy infrastructure in other region dan having any in your region cos is of no use to you guys..... |
lonecatt:You people will always cry and say others are claiming trash I'm sure if someone from your region become great you will not mind the state you will run shout igbo amaka.... so if you guys can claim greatness and d development of neighbouring state in your region den everybody from south west av the right to claim Lagos.... We know how you guys dey run Wan steal SS land join ur land na u people dey accuse oda wey dey same region of claiming Lagos.... You people are just hypocrites e no dey hard all na before you run claim SS as part of Biafra.... |
Pakute:Just leave dem nd let dem start saying jargons dey av Eze ndigbo everywhere dey go even in my community dey av Eze ndigbo av neva seen anybody in my community dragging Eze ndigbo with dem buh dey will wake up nd say dey want to take what dey can't even give oda people from dere region.... |
lonecatt:If your citizen are not believing in your state is that our fault.. If your Obi made Anambra economy so robust dey don't need to go outside and start demanding from an outsider to give dem what dere state couldn't give dem.... |
This place come look dry the Online Bandit's go still dey for church let's wait till dey come bak nd start finding reason and excuse... |
Lol this woman jus wake up go use him hand Open Vawulence door... |
obynzo:Lol you think I'm like you I can tell u my agbole in Lagos and my Village since you don't av work you can go dere to confirm if I'm from there or not or u think Lagos don't av Village... You people always assume rubbish.... I'm not famzing I will never run away from my home nd for your information i don't even live in Lagos cos of the stress that comes with Lagos so stop assuming everybody see Lagos as abroad the way u see it..... From the convo sef I never bring Lagos to the conversation na u drag Lagos to the conversation and start thinking everybody cherish Lagos the way you people see it as abroad.... I stay in another south west state that as a lesser holdup nd a bit stress free Lagos is not the only state in SW and Osun is not the only state in SW..... So get sense if you don't av one.... Tell your people to go back home and develop dere Biafra at least if they can't stay in dere Anambra tell dem to go to Abia, Ebonyi or any state in SE you guys are family develop your region together... |
obynzo:Lol so na only Osun dey south west.... And what gives you the impression I can't even be from Lagos we are not like you people dat discriminate with each oda you will see someone from Anambra abusing Ebonyi man nd calling him all sort of names nd accusing him of coming to commit crime in his state... We are not daft like you people even religion we don't discriminate na u people still create Yoruba muslims Tag wen in each family we av the 3 religions.... So you guys are confused don't assume everybody will be confused the way people from your region are confused and discriminate against odas.... And you can never see people from Osun claim they're more than the citizens of Lagos that shows people of Osun still believe in their states not like you people that never believed in your states.... You've to run away from your state and start claiming you're more then the citizen of the host state and region..... |
obynzo:Lol so na only Osun dey south west.... And what gives you the impression I can't even be from Lagos we are not like you people dat discriminate with each oda you will see someone from Anambra abusing Ebonyi man nd calling him all sort of names nd accusing him of coming to commit crime in his state... We are not daft like you people even religion we don't discriminate na u people still create Yoruba muslims Tag wen in each family we av the 3 religions.... So you guys are confused don't assume everybody will be confused the way people from your region are confused and discriminate against odas.... |
lol wahala no too much... |
obynzo:Lol I know you people will come and cry in my mention... if your region is so good with the way you guys keep hyping it why all na dey run from your region.... |
lonecatt:Lol I don't have shame for asking you to name even if na ordinary Gutter wey Ortom giv Benue people you're crying up nd down as Abia state Governor worst reach we can still link him to some project... Buh I know you like failure and you're the one without a shame someone as been a governor for over 7 years he dey colet allocation Fulani herdsmen no stop all doz buh still ordinary drainage or any project even if na borehole we no fit link to his name... |
lonecatt:Which balls... we can link Aregbe name to some project in Osun please show me one project in Benue apart from him crying up nd down abt Fulani herdsmen.... You can't even compare Aregbe with this man ordinary Gutter he no build for Benue... You people just love supporting failure.... |
Where all this mumu man dey crawl out from sef u no fit go find anoda woman if one reject u... |
This one no single project to his name na only Fulani herdsmen he dey always shout 247... If we look am well he fit dey owe salary maybe he go blame Fulani herdsmen for that also... Na him mate b Zulum wey dey fight war also with Boko haram, ISWAP nd at the same time dey commission project nd play his role . |
Lol that means the outside is so good to them than staying in dere region buh dey will neva admit instead na aw to badmouth there host region dem go dey find... If Your region is so good for business why leaving your region.... Modified☆ Some people will still come here with there no sense reasoning by telling us how China, India, Pakistan du leave dere country in search of a greener pasture buh dey will forget that China, india, Pakistan outside the country in search of a greener pasture are not even up to 15 percent of there population... That's to tell you people still have hope in there country buh some people will rather all run out of there Biafraa wey dem say na d best region in the world..... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 316 317 318 319 320 321 322 323 324 (of 580 pages)