Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 319 320 321 322 323 324 325 326 327 (of 580 pages)
Lol Minister For NDLEA.... Wetin come dey force the seller to sell am ![]() |
Under 2.5 League ![]() |
PrincessofDSS:So who's at fault on the Payment shey na d northerner dey at fault or INEC.... INEC staffs are Southerner they're the one monetizing the registration so why blame the head when's the individual wey dem employ monetize am... Let's stop exonerating our people we need to hold dem responsible for everything going on in our region ordinary Mosquitoe Net wey dem go say mak dem share for free in the South some people will corner it and goan sell it to pharmacies will you still blame the Govt or Northerner for that... During NiN the registration was monetized also... |
Oplomo:People will never still blame INEC staff in the South wey dey monetize the registration.... Even if dem du door to door in the South people will still look for a way to monetize nd mak sure dey only cover a little street and make sure the rest comes to the office.... South problem na Southerner buh everytime the Southerner will be blaming the North for there woes... |
People no dey learn Osinbajo wey no get electoral value dem think say Nigeria election na by English..... As he dey like that Osinbajo no fit win even house of assembly election in Ogun..... |
I see some people doing blame game we are in a world of selfishness Eke wan du wetin any parent will du to rescue him child while d guy too wan Japa as most youth dey always dream..... If you don watch Squid game u go see say anybody will du anything to survive this life no matter how righteous you're.... Life will mess you up..... |
Lol another distraction for the week.... we know say na no certificate President Nigeria dey always get so nothing go happen..... |
blazesam:Lol you refused to sell but someone in one corner at the trenches will sell is own for just 500Naira nd use dat to cancel your own so rest.... In Nigeria poor people are more dan d average nd the elite combine together.... |
Lol na hotel she build for herself... |
goatandyam:Lol in this part of the world people don't take CCTV serious in Nigeria you will hardly see an armed robber going to rob a bank putting on Mask so don't expect doz bunch of terrorists to put on a mask cos dey won't take it serious... |
That's what I was saying all the big church and the small one with Mosque needs A CCTV.. |
The case no go long so far the Passport is linked to NiN that will help to uncover the age... Nobody wey life no fit test or Bleep up life is just like a season film e no dey kwik finish and different surprise dey always show up.... Buh if at the end of the day dem discover say the boy wan carry dem handicap UK should sentence him for defamation and na Nigeria he must serve his jail... |
Something mus kill a man that something don find this man.... Lol abi after meal oga go over drill till him land himself for the other side.... |
Buh Thank God the police act professionally in Local way dey are not shooting na only pursue dem du dem try for this one.... |
People nd stupidity dem suppose send the boy and the wife to jail.... |
Omo if u like get all the money for this world Life can Fvck u up anytime.... And I'm sure the boy is lying abt his age that passport wey the boy hold is linked to an NiN so if UK du dere investigation wella dey can burst the boy lie easily without stress.... |
lol yea consumer... You people shuld continue oh continue dey carry Nigeria with handicap with the subsidy fraud.... For filling stations hardly will you see people buying full tank some people sef na 1k, 1500 dem dey buy for dere car so where all this figure dey always come from we no know..... |
Some will still come nd cry on this thread and start name calling after dey lost it all... |
lol wu born monkey.... |
People wey no wan hear u can see wetin one don put him parent.... You wanna glow your organ too go follow go... And the worst part now imagine if shiit happens to a poor person wey dey bleach up nd down where he or she go see money to buy organ talkless of traveling out.... This generation av alot of shiit to deal with if they're not doing drugs dey ar bleaching... |
Lol you think say this Politicians get sense... People wey sign the Electoral act wey dem no know wetin dem sign na afta dem don sign am dem realize say d thing go affect dem.... |
Wetin du d picture na slim fit d cloth no expose her body na.... |
Life can humble you.... Life can mess the righteous up sef.... I pray make life no test us.... |
lol him supporter fit blame the west for the lie like this.... in other news he was blaming One Youth.... People in dat region no dey admit to dere mistakes buh instead look for wu dem go blame.... |
Which one we go believe now shebi dem say na Fake News Sahara post or na d name wey Sahara attach to it.... We know if anybody is indicted nothing go happen to him we go just shout nd rest las las.... |
we know say na anoda distraction jarey for the week even if na true nothing go happen las las everybody go rest after the noise.... |
Lawan don chop breakfast make e go rest... |
Jungle justice people don cross border go Ibadan too... |
lol Soccer is just too emotional... |
ok |
is this a Joke or Skit....
|
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 319 320 321 322 323 324 325 326 327 (of 580 pages)