Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 312 313 314 315 316 317 318 319 320 (of 580 pages)
Na him home las las e needs the checking ![]() |
Shebi dem don dey Gada 100 billion for Obi he go use the Money pay ASUU so dat all student and ASUU can vote for him ![]() |
Abg Baba don chop him breakfast in peace nd move which console u dey console him after how many month.... |
Village people use the OP play Lotto ![]() He don happen he don happen u gaz dey manage diz present one nd continue job hunting du ur research well diz time around... Buh don't try to go back to the old one cause your oga toxic level go don increase right now if u go bak e go dey see u like wu no get option and wu he or she dey du favor for..... |
lol so in one words on the day of election any Polling unit wey LP vote no reach 15 maybe if u get like 14, 13 that means LP voters as been disenfranchise |
lol Naija home of Fake News... if u see for News say rain dey fall outside u need to step outside to confirm ursef... |
Dere are oda parties wey get balance equation na d cry me I no understand..... Other options dey dem sha no put gun for ur head to vote APC na diz cry me I no understand..... |
Lol which work he dey du wey dem dey distract him ![]() |
At least one of dem don chop him breakfast fast fast wen e neva done the remaining two will chop dere own one day also.... |
lol so he follow people wey disguise like Alhaji for Kuje Run Abi e don go join Boko recruitment ![]() |
Lol which kain wahala be diz... If we start for that abortion mata Prison go full oh so mak dem rest abg... Yeye animal cruelty sef if rat enta my house mak I no kill am with poison also mak I just welcome him to avoid jail..... Abeg u people shuld getat from here.. |
ok |
After dem don debit our account any aw... I cant count aw many times wey one of my bank don charge me for card maintenance for Atm card wey I neva use withdraw before since wen I don colet am..... |
Danking1:you wey dey reason well you don curb the killing caused by your people called Esn And UGM.... Cause you people have intolerance for others you expect everyone to be like you Face the insecurity in ur region first before u put mouth in another person's business..... |
The people from other region go still complain abt this I don't know wu du diz people like this.... You can choose to isolate ursef in ur own region free odas let dem du what dey feel like in dere region..... Cos you guys can't tolerate others you expect others to also act like that..... We av Eze Ndigbo in almost all the communities with the Tag of there Community you will see Eze Ndigbo of so so place buh nobody's complaining buh dey see odas doin dere own dem go still get headache.... |
lol |
Vawulence youth the Preacher suppose send dem to hell Some people don dey link diz to 2023 election already shey dem swear for all na ni must everything be Politics to you guys..... |
So in one words na Europe dey war na US dey cashout.... Mak US sha du giveaway dem don cashout ![]() Na Africa suppose dey Cashout buh na stupid leaders we av.... |
lol |
Na the two region wey dey intolerant to each other religion dey carry am for head.. in the West we av the 3 religion in all the family and we don't fight each other cos of religion we all still sit down to du family meeting putting our religion behind us... Dey want our region to be like dere region whr dey kill each oda bkuz dey can't tolerate each oda religion.... if religion war ar to happen in the west it will means each family will need to start killing dem sef which I know will neva happen..... |
Mak dem wait mak dem release am dem go see am sell as scrap.... |
Who takes this Jokers serious... Person wey him principal dey misbehave e dey look nd mute... |
Na the two region wey dey intolerant to each other religion dey carry am for head.. in the West we av the 3 religion in all the family and we don't fight each other cos of religion we all still sit down to du family meeting putting our religion behind us... Dey want our region to be like dere region whr dey kill each oda bkuz dey can't tolerate each oda religion.... if religion war ar to happen in the west it will means each family will need to start killing dem sef which I know will neva happen.. Wu get ur time for south west weda u b Babalawo, Alfa or Pastor |
Nigeria will confuse u sote u no go know the true meaning of achievement... They will list confused policy, Darkness, backwardness and cluelessness as achievement..... |
Maybe as 2023 dey come all the terrorists group don get dere own candidate.... |
Nobody will rule Nigeria and is life will remain the same see Jonathan since he don go rest sef e don fresh... Abeg I neva hear from Fashola lately with all him electricity no be rocket science speech baba don turn clueless... The next person wey go enta if e no run mad na small e go remain cos Buhari don increase the damages with massive loan... |
lol ok oh you people shuld b denying your people... |
wetin dem wan use 100 billion du dem too wan buy Vote buh before dem say dem no dey giv shi shi so wetin dem wan use 100 billion du.. That's why anytime I look at dem I see dem like Jokers dem think say Election na for person wey get 2k for account election needs massive funding and you will av to du alot of giveaway if you're serious in diz part of d world.... Make dem sha no Japa with d money afta election d way Sowore Japa with the party GoFundMe... |
lol |
ok |
Na the two region wey dey intolerant to each other religion dey carry am for head.. in the West we av the 3 religion in all the family and we don't fight each other cos of religion we all still sit down to du family meeting putting our religion behind us... Dey want our region to be like dere region whr dey kill each oda bkuz dey can't tolerate each oda religion.... if religion war ar to happen in the west it will means each family will need to start killing dem sef which I know will neva happen.... if I'm to go by people logic if we av a Christian/ Muslim candidate na dat time Christian go colet pass cos doz oda religion will not calm down cos dere level of intolerance go high na dat time plenty saboteur go dey sef.... |
diz people no really value freedom he be like say the free tax payer money wey dem dey use feed dem don too sweet dem... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 312 313 314 315 316 317 318 319 320 (of 580 pages)