Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 313 314 315 316 317 318 319 320 321 (of 580 pages)
ok |
According to online poll and online analysis even if this man choose Reverend Father dem say he no go even see 3rd.... Like this now the statistics suppose don jump down more he fit no see 5th.. This should be a win win to other participants I don't know why tears come still dey full everywhere nd thread upon thread... |
I don't know why people are giving dem sef headache why going this religion game line.... Even if he choose General overseer or a Reverend father people wey no go vote him no go vote him so why are this people giving dem sef headache according to online statistics and online Poll sef dem say he no go see 3rd so why everywhere come full of tears.... This should be a win win to other contestants ![]() |
Nobody's dragging him now... The other day Poju Oyemade du him own for Twitter tears everywhere.... I don't know how people go dey... He dey always pepper dem wen other's are showing support to whom dey prefer and dey start dragging the person and creating scene up nd down like say no be Democracy we dey.... |
God1000:even if he choose 18 years old boy and a Reverend Father as his VP you people will not vote for him so why're you guys crying up nd down diz should be a Win win for you guys.... |
All na jus dey wake up shebi ur people don say na DSS... When shiit kuku happen in dere region dey ar always comparing dem sef with Zamfara to count scores like dey are in competition... |
The same energy wey dem wan use ban Reno from tweeting dey will never use it on this one.... One even shock me yesterday was telling me say na DSS dey behind doz handle nd Nnamdi handle say dere tribe men are too wise nd knowledgeable dey are not the one writing doz things.... |
Luckysbab:Buh If there principal av done the right thing and dey too play dere own part I believe all this insecurity no go worst like this..... Well no be only the masses dey chop the breakfast the Politicians are eating from it also.... |
All of a sudden people wey dey accuse DSS dey want peace.... And UGM and ESN sef e b like say dem don go rest lately maybe dem don get aspirant for 2023 Presidential election.... |
Watch out the online Bandits fit open petition soon say make dem ban the guy from Twitter... Freedom of speech no dey dere own dictionary.... |
Vawulence sleep u go wake am you will soon be mobbed by there Bandits online.... Dem fit open petition say make dem ban him soon... |
He follow chop inside Nigeria... Make e dey enjoy the purge inside the chopping.... |
Lol Video shoot... |
2023 all na go rest... |
lol |
Idiotseverywher:Lol you people are just funny so is Bigot like us that's writing on Ekpas page and Kanu page.... Nobody fit du mistake for tribe everybody's just too perfect you people should keep it up don't hold your people responsible for anything since you're all saint and keep looking for someone to blame.... |
VULCAN:Lol we know you people are defender of anything buh is easy for you to go to other people Wikipedia page and get dere age from there and not wait for them also.... I know say you people are hypocrites once is someone you guys support made a mistake or find himself in a circle of forgery or age falsification you guys will go silent or start defending him badly..... |
There present Hero... Dem go soon serve him breakfast too... |
We know say this Govt no like education before Govt of forgery.. |
Na we dey always du ourselves buh people will leave the greedy set of people we av as citizens and pass all the blame to the Govt.... Anytime we want to blame the Govt we shuld also blame the citizens cos we all av a role to play.... During NiN too there staff use am cashout to run your international passport afta paying the Govt you've to bribe to get captured soon nd also bribe to get your passport on time.... Nothing is free in this country courtesy of the greedy citizens exploiting every opportunity.... |
ObidientFC:You people and this religion game.... In the west every family have the 3 religion just because you guys don't like other religion nd discriminate u expect others to play that type of game with you and the North.... Just because you guy's don't tolerate other religion you expect others to also join you guys and do same.... |
![]() |
Invaders go soon invade this place..... I remember in the other thread someone was able to detect error in his age dem don run dey tag the guy hater and enemy of progress.... They like scrutinizing other people's age buh dey don't want others to do same to dem.... |
PotatoSalad:Then you people should use the same energy you're using on Reno on Ekpa and get him banned from Twitter before he destroy election in your region by 2023... |
PotatoSalad:What happens in Ondo last month na still your people dey use am play use people life dey joke around opening thread up and down you guys are guilty of the same thing you're accusing Reno of we know how you guys call the West slave, fulani ass licker.... buh you can't take what you guys have been dishing out to others... |
Good for them ![]() Hope say if dem be black you people no go serve dem breakfast |
PotatoSalad:I'm not a bigot if you use the same energy you're using to tackle Reno you won't av people like mnk, ekpa brainwashing your people and causing unrest in your region... instead you guys will rather follow shadow Reno as been abusing other aspirant including Buhari nobody report him get him time dey just ignore him buh e reach ur turn to chop the breakfast you guy's dey cry around and call it name to suit yourself.... |
PotatoSalad:Nnamdi from your region that did the same did you guys report him or create any petition... You guys are hypocrites once someone isn't dancing to your tunes tears will full everywhere.... |
People that can't take half of what dey dish out na dere Mazi Ekpa dey Finland so dey cos Vawulence for dere region dey av neva petition Twitter to Block him nd nobody outside dere region don write any petition to block him..... Even dere Mazi wey dey DSS office dey watch Liverpool recap right now did the same thing nobody from other region write any petition to block him.... Freedom of speech wey dem dey always shout reach dere turn dem no fit hold am for body.... Bunch of hypocrites... |
No Federal Character for this list |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 313 314 315 316 317 318 319 320 321 (of 580 pages)