Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 385 386 387 388 389 390 391 392 393 (of 580 pages)
Lol person wey dey share Memes too na Artist na... |
relaxandsmile:Respect them who's holding you now.... Military strike shouldn't be happening on Newspapers also he suppose dey happen for real life ni... |
Won ti ese ile bo ni ![]() He b like say na everywhere loopholes dey.... so in one word the Judge dey tell dem dey dont av Jurisdiction to entertain dere case Just like committing Crime in Abuja nd been taken to Lagos for Judgement... |
ok |
I pray say diz year AFCON sweet cos to get ordinary over 2.5 dey always hard dem.... ordinary Monkey Post dey sweet pass am.... |
o |
when dem dey share justice for every country Nigeria no wait colet him own... Cause getting justice in diz country come hard pass getting a virgin lady to marry... |
lol he don relocate what happen to the Airforce also relocating nd giving him a good strike in iz new location.... |
this one na Angelina.... |
our president say mak we go meet the traditional rulers that they've the solutions. |
lol I think say this present Govt talk say IPPIS is the best thing after Bread nd Beans.... When ASSU dey insist say dem no go join some people are abusing dem saying all sort of jargons dat ASSU is greedy... Watch out for there supporters dey will start looking for who to blame wetin dem don Hype before dem go start to yarn say na the past Govt put am in place in other to disrupt the progress there Lord is making... |
Another public stunt.... Make dem take the guy to rehab... Buh if na true I hope say the person wey dey push d guy go accommodate him when e red... |
eh eh jus kill the man to make thr equation solved.... Na why I no dey put mouth for Husband nd wife Mata doz people sabi use anoda person as scape goat... |
lol this part of the world with jargons policy everyday... Dem dey dance with dere uniform so far dem no dey act blue film with d uniform or taking drugs or alcohol while working. Dem sha no shoot people any na dance dem dey dance abi dere dancing go affect derr performance e go say when dem hold Gun mak Gun no answer dem.... |
lol tought you and Osinbajo dey always blow grammar say we don diversity nd we ar already reaping the fruit of diversification.... |
Benue jus dey unlucky dem no gt Govt still fulani herdsmen dey disturb dem... |
Bloggers no go make heaven always looking for jargons up nd down... |
So you mean Buhari sef na rubber stamp e jus dey sign anything dat involves money..... Buh anything outside dat e no understand... |
lol |
lol so after final stage na game over u people will switch to.... keep deceiving ursef e neva clear for all na eyes.... |
lol |
Make Bob go spend inside the Audio money wey dey him side... |
lol |
Business men sharing Palliatives to the people of Kastina.... |
shey d land sha get original papers mak e no b say na Photocopy dem wan use scam alaye.. Make he no go reach where the land dey mak dem no go dey tell baba say na Prank... |
lol na Marlians be that.... Maybe dem come for Dec concert Naira Marley fit gt show for Abuja... |
Make dem attack the right people for dere and leave d masses alone.... |
Bandit sharing Christmas Palliative to people in Kastina..... |
Abeg where dem dey enta motor to North East mak I relocate jejely... and will also need to buy some Bullet proof along.... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 385 386 387 388 389 390 391 392 393 (of 580 pages)