Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 386 387 388 389 390 391 392 393 394 (of 580 pages)
confused and greedy set of people... |
start onlyfan or pornhubb... |
Confused set of people... we know say e no dey possible... |
Do Pomography ![]() |
lol |
ok |
Red card Ambassador.... |
lol surviving in Lagos dey somehow.. Na abnormal way of life dem dey use survive for Lagos.. |
I no even know as d drug dey go for doz people mouth... The day I take ordinary 10ml wen I get cough na vomit I dey vomit chest come dey pepper person... |
lol wahala for Nepa staff ooohhh.... Nothing wey Nepa staff no dey face Police go beat dem, civilians go beat dem soldier go beat dem, even babalawo go du him own... EFCC too go soon join people wey dey beat NePA staff... |
lol if dem like mak dem ban Oxygen sef mak dem call am Haram... |
lol |
Buh wen u dey pour ur akamu inside no b Taboo.... No b ur sperm fertilize the egg wey turn pikin wey no gri wan come outside naturally.... |
him tenure go soon finish alaye don see say e go soon loose all d power wey him gt... If you like reinstate the Emir wey u remove we sha know say afta ur tenure ur case file go open.... |
The Covid sef wan dey somehow I'm sure even if person gt ordinary malaria nd e go du Covid test the result go b positive.... |
lol stay dere na who u tell the President say mak e no appoint na him e dey like... |
lol na snake dey chop yansh lately we no wan hear say dog go chop person pipe... |
lol this man still dey campaign after election... |
Dem suppose go arrest the cigratte smoker ni ![]() |
Lol everything wey diz generation dey du na with aggression... shey na person wey don take all typ of concussion laik Buruntashi, 3310, Kerewa, pankere, higher killer, baby oku, Ak47 before him knack na him u go dey tell mak e du missionary.... The energy wey diz generation dey put for sex is enough to power our electricity 247.... |
Hope say our politicians no go add diz to dere achievement... |
you don buy Gun wey u go dey use protect ur sef from robbers... And also keep money for transport to police station cos of people wey go dey come use stolen ATM nd du transfer from stollen akant cos you're in for a long ride.... |
I dey watch dere seatings lately. Last month Majority vex comot for house cos of this same E Levy I neva see where Majority dey vex commot for parliament before.... And the minority mak sure they didn't pass the budget cos of this E Levy something dat can neva happen in my country.... Na anything wey dem bring dem dey sign for Nigeria even if it involves selling d citizens kidney.... |
The Cow wan Commit Suicide... |
igbo don clear for him eye... If you feel laik you're been cheated no b social media u go fight am... We all know Nigeria Record label in Naija na rip off buh u av to play along with sense if not anyone dat wants to du business with u might regret so when the record label come for u.... Mak Poco sef go du d right thing go reedit d song to the guy name... And no dull am if e b publicity cos for Nigeria we no know wetin real again.... |
You mean his a drama king... |
excellence44:Lol not sure Marlians go fit sign him dat guy no fit get pass dat one song no b swear cos him body no even calm I no think say e get that consistency energy... |
Mak e forget abt the money dem no go pay... |
lol na aw many booster we go colet before we tire for Covid laik diz.... Make e no b say na every harmattan period we go dey tak booster cos na every harmattan time another variant dey show.... And why dem dey always use filter for all diz people pishure.... |
Na person wey go become next president I pity.... Cos wetin e go meet Buhari nd him gang don turn the country to iron condemn pata pata.. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 386 387 388 389 390 391 392 393 394 (of 580 pages)