Business › Re: Nigerian Startups That Raised Above $100 Million In 2021 by inoki247: 6:41pm On Jan 12, 2022 |
ok |
Politics › Re: Bandits Are Being Released Without Charges, Matawalle Raises Alarm by inoki247: 6:38pm On Jan 12, 2022 |
lol who dey release dem...
Dem say na state offense no b Federal offense.. nd who dey incharge of the state.... |
Sports › Re: AFCON 2021: Mauritania Vs Gambia (0 - 1) On 12th January 2022 by inoki247: 4:55pm On Jan 12, 2022 |
Let's see if Gambia will break the Over 1.5 yoke Abi dem too goal go scarce for dem....
I no sure say all d goal wey dey diz Afcon reach 25... |
Sports › Re: Drama In The Tunisia Vs Mali Game As Referee Ends Match In The 89th Minute by inoki247: 4:40pm On Jan 12, 2022 |
Afcon the league with an under 1.5 award... |
Celebrities › Re: Mompha: Ismaila Mustapha Arraigned By EFCC In Lagos, Today (Photos) by inoki247: 4:02pm On Jan 12, 2022 |
lol |
Celebrities › Re: We Arrested Comedian De General For Drug-related Issues”. NDLEA by inoki247: 4:01pm On Jan 12, 2022*. Modified: 4:20pm On Jan 12, 2022 |
lol fear Nigeria agency...
Why dem no show for the Video when dem dey pickup the igbo nd trams...
I swear Nigeria Agency na setup dey ar always looking for something to always defend dere Stupidity...
And it's time all diz boys start having a personal Lawyer everything no b abt making money alone again you also need to survive in diz country....
Can dey just wake up nd go to FFK house to search his house without warrant and start harassing him... |
Crime › Re: Man Arrested For Allegedly Killing His Three Children (photos) by inoki247: 2:20pm On Jan 12, 2022 |
eh eh nowhere come even dey safe...
Put pikin for freezer dem b Kote or Chicken laps
if my Neighbor look me any aw now sef I go warn him immediately... |
Politics › Re: Alao-Akala: Seyi Makinde Mourns, Orders Flags To Fly At Half-Mast by inoki247: 1:08pm On Jan 12, 2022 |
ok |
Crime › Re: Court Slams ₦5 Milliom Fine On Police Over Reckless Use Of Power by inoki247: 12:59pm On Jan 12, 2022 |
The person shuld just goan rest...
Dem no go pay anything... |
Politics › Re: EFCC Arraigns Ismaila "Mompha" Mustapha On A New ₦6 Billion Fraud Charge by inoki247: 12:07pm On Jan 12, 2022 |
when dem go araign awa Tailor...
Abi dat one na superman... |
Politics › Re: Nigeria Army Arrest One Of The Soldiers That Attack Traffic Officer In Oyo State by inoki247: 9:14am On Jan 12, 2022 |
imagine small power u dey misbehave... |
Sports › Re: Football Fans Reacts To Nigeria Vs Egypt Match by inoki247: 5:56am On Jan 12, 2022 |
Make dem rest.. |
Politics › Re: Buni, Malami Move To Block Convention, Governors Rise Against Interim Chairman by inoki247: 5:50am On Jan 12, 2022 |
What a selfish guy....
You b Governor still wan continue to b Party Chairman....
Been a Governor alone sef na stress buh ojukokoro dey worry u..
You want to have it all to ursef alone so dat u can be earning 2 ways nd also av more power.... |
Celebrities › Re: EFCC Invades Comedian"de-general's" House And Assaults Him by inoki247: 5:46am On Jan 12, 2022*. Modified: 6:53am On Jan 12, 2022 |
Na NDLEA b diz e b lik say na d new Sars in town b dat now...
Soon ViO go start to burst people wey get car for house for hackney permit nd road worthiness... |
Politics › Re: Ortom Awards Contract For 1.2km Road At 890 Million Naira by inoki247: 10:37pm On Jan 11, 2022 |
Benue people really suffer..
Dem suffer from Herdsmen...
Suffer from Governor....
still suffer Buhari bad economy policy...
Dem suppose give Benue People special award... |
Sports › Re: AFCON: Antonio Rudiger Celebrates Sierra Leone's Draw With Holders, Algeria by inoki247: 10:30pm On Jan 11, 2022 |
Confused African Countries....
to play ordinary over 1.5 he hard dem all...
only the first match don produce 2.5 so far d rest na under 1.5 dem dey play...
Even street Monkey Post no dey b lik diz... |
Crime › Re: Man Accuses Loan App Of Announcing His Death After He Defaulted by inoki247: 8:10pm On Jan 11, 2022 |
Niece: Stupid man pay your debt. Even Jesus Christ hates debtors. The Future is femail Ambassador we know say na u... anything wey don involve man u dey always carry am for head like gala... |
Politics › Re: Ekiti Partners World Bank To Check Perennial Erosion by inoki247: 5:09pm On Jan 11, 2022 |
Aba left the group chat.. |
Politics › Re: [BREAKING] 2023: Umahi Meets Buhari, Declares Presidential Ambition by inoki247: 5:04pm On Jan 11, 2022 |
Maybe him people will concentrate on him now..
Cause since yesterday dey av been crying up nd down...
They should use the energy dey ar using to cry since yesterday they should use it nd campaign for him..... |
Celebrities › Re: Zazuh Zeh Crooner, Portable Angry As Insinstag Restricts His Account (Video) by inoki247: 4:57pm On Jan 11, 2022*. Modified: 4:08pm On Jan 13, 2022 |
I no even understand the Topic is d mod high on some cheap drugg diz evening....
And diz one na old Video sef...
Wetin dey du Nairaland mod sef |
Celebrities › Re: BBNaija's Tochi Deletes Engagement Post As Fiancée Shares Cryptic Message by inoki247: 4:53pm On Jan 11, 2022 |
lol |
Politics › Re: Yoruba Nation! Wahala As 21 Aspirants Obtain Seun Of Ogbomoso Form For 250k by inoki247: 4:31pm On Jan 11, 2022 |
all diz people from d oda side always posting jargons news....
Which one b Seun of Ogbomosho |
Politics › Re: APC Group Members Tackle Each Other Over Sharing Of N250M Mobilisation Fund by inoki247: 4:26pm On Jan 11, 2022 |
lol |
Politics › Re: DISCOS’ Indebtedness Hits ₦326 Billion In Nine Months, Says FG by inoki247: 11:34am On Jan 11, 2022 |
Make dem kukuma go off all d power station na Darkness dem kuku dey giv us nd still carry estimated bill come person door... |
Politics › Re: Gunmen Kidnap Plateau Deputy Chief Of Staff’s Wife, Health Director by inoki247: 11:18am On Jan 11, 2022 |
Them go escortion dem go soon return... |
Politics › Re: How ‘unknown’ Court Bailiffs Served Papers That Sacked Magodo Residents by inoki247: 10:35am On Jan 11, 2022 |
With the way things are going sef we go soon get Unknown President.... |
Politics › Re: Most Abia People Don't Have Car - Abia State Governor Ikpeazu by inoki247: 8:45am On Jan 11, 2022 |
So dey don't need road  Awa Developer Governor don talk.... |
Celebrities › Re: Crowd Raid And Drink Beer From A Truck That Had An Accident. by inoki247: 7:35am On Jan 11, 2022 |
lol shey na Sapa we go call diz one or what... |
Celebrities › Re: Alesh Sanni Calls Out Colleagues For Not Promoting New Movie by inoki247: 7:28am On Jan 11, 2022 |
Nobody owe you shiit oga...
Do your thing and if possible pay social media influencer du giveaway to promote ur movie...
Stop feeling entitled some people made it when Social Media neva dey buh now we av different platform you can use to promote yourself so du something for yourself and stop waiting for people to help you.... |
|
Politics › Re: ‘The North Is Not Bleeding’ Protest Hits Kaduna Streets by inoki247: 10:22pm On Jan 10, 2022 |
lol Infact no killing for North.
Na North safe pass afta heaven.. |
Politics › Re: Hacker Breaks Into NIMC Server - The Story Is False by inoki247: 9:54pm On Jan 10, 2022 |
lol |