₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,816 members, 8,513,826 topics. Date: Thursday, 05 November 2026 at 03:34 PM

Toggle theme

Inoki247's Posts

Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 387 388 389 390 391 392 393 394 395 (of 580 pages)

Celebrities › Re: American Singer Maeta Bitten By Live Snake During Videoshoot by inoki247: 12:15pm On Dec 21, 2021
The snake fit think say na Eve be dat....
Travel › Re: How To Travel Home This December. by inoki247: 12:11pm On Dec 21, 2021
lol
Crime › Re: Kidnappers Abduct Two Clerics In Ogun, Took Time To Eat Before Driving Away The by inoki247:
lol hungry kidnapper...


I remember that time wey Armed robber come my friend house the 700naira suya wey d guy buy say e go chop lata na d Suya dem first carry chop....
Health › Re: Timi Dakolo Raises Alarm Over Surge Of Black Soot In Port Harcourt (photos) by inoki247: 8:40am On Dec 21, 2021
ok
Politics › Re: Oyo Workers To Get 13th Month Salary December 27 by inoki247: 8:37am On Dec 21, 2021
And some state na half salary dere own workers dey colet...

While some no dey see any colet sef....
Politics › Re: Nigeria Enters COVID-19 Fourth Wave by inoki247: 4:21am On Dec 21, 2021
Sporting waves ni or Koko waves so na every harmattan period we go dey enta waves...
Politics › Re: Osinbajo Is Entrepreneurial Minded, Businesses Will Thrive If He Is President by inoki247: 3:25am On Dec 21, 2021
You people forget to add say na Motivational speaker also...
Business › Re: Elon Musk Says He'll Be Paying $11 Billion In Tax This Year by inoki247:
eh eh over to Mr Buhari e fit call Mr Musk laik dat make he tell him say e wan borrow him Tax say e wan use am for a while.....


this life no balance wey we still dey hustle to pay for Darkness wey Nepa dey bill us....
Sports › Re: Tottenham Out Of Europa After UEFA Award Rennes Victory by inoki247: 8:25pm On Dec 20, 2021
people wey suppose deal with Barca....

Na dem dey lose out...
Politics › Re: ICPC Clears Yewande Sadiku Of All Fraud Allegations by inoki247: 7:44pm On Dec 20, 2021
this people dere own mode of fighting corruption just dey somehow first accuse person of a crime before u start investigations.....
Career › Re: Are Christmas Gifts To Employees Taxable? by inoki247: 7:22pm On Dec 20, 2021
How can you tax what's called gift dem no dey tax freebies now...


Abi gift don dey get Terms nd conditions for Buhari era ni....


It's just like me coming to ur house nd u offer me Semo nd Vegetables with alot of meat shey u go say mak I pay VAT for the Semo nd d Vegetables ni.....

Nobody force u or put u under duress to giv him or her gift which one come b Tax inside gift again....
Politics › Re: Enugu Bans Unauthorised Social, Sporting Activities In Public Schools by inoki247: 7:08pm On Dec 20, 2021
lol
Politics › Re: Togo, Benin, Niger Paid Nothing For Nigeria’s Power Supply, Says NERC by inoki247: 5:31pm On Dec 20, 2021
ok
Music/Radio › Re: Ed Sheeran & Fireboy Freestyle 'Peru' (Video, Photo) by inoki247: 5:25pm On Dec 20, 2021
I'm in Sapasisco jamming...
TV/Movies › Re: 5 Things We Are Expecting From 'Chief Daddy 2' by inoki247: 4:12pm On Dec 20, 2021
ok
Politics › Re: Lai: Desperate Opposition Politicians Out To Run Down Buhari's Achievements by inoki247: 11:49am On Dec 20, 2021
This man Madness jus dey increase everyday be finding wu to blame for ur failures...

Still acting laik opposition after aw many years in Govt....
Education › Re: ASUU Postpones Decision On Strike, Accuses FG Of Blackmail by inoki247: 9:02am On Dec 20, 2021
paulolee:
I swear, na nlc worst pass, people wey dey very active during PDP era especially wen GEJ dey sit, all of them dey form activist
now they are silent n blind about the proposed removal of subsidy next year....na only GOD go help us next year wey fuel wan turn 300+ per litter..
You no fit follow Biodun dere former chairman try diz....
Education › Re: ASUU Postpones Decision On Strike, Accuses FG Of Blackmail by inoki247: 8:55am On Dec 20, 2021
Assu don dey weak laik NLC....
Politics › Re: Amaechi: Abuja-Kaduna Rail Line Generates ₦300 Million Monthly by inoki247: 7:41am On Dec 20, 2021
shey diz 300milli monthly fit pay bak the loan laik diz...


And this one wey dollar dey rise any aw e go take laik forever before dem return this loan..
Politics › Re: Hushpuppi: IG Submits Report On Abba Kyari To Police Service Commission by inoki247: 7:35am On Dec 20, 2021
Anytime dey don mention d guy name for media the police go roll out some lie to use buy more time...


We know say na delay tactics all na dey play we know say shiit no go happen...


they're still studying the report laik say na Course keep up with study oh d study fit take 10 years cos Assu fit go strike...
Politics › Re: Emefiele: CBN Has Disbursed 92.4% Of ₦400 Billion Targeted Credit Facility by inoki247: 7:15am On Dec 20, 2021
This people and invisible loan...

The only loan wey dey visible den na Trader moni nd I'm still waiting for Trader moni Millionaire....
Politics › Re: 'Now We Realize Jonathan Was Nice, Buhari A Failure' - Protesting Northern Woman by inoki247: 4:33am On Dec 20, 2021
e neva clear for all na eyes...


E still dey blur for u people eyes laik white nd black TV resolutions...

Buhari du all round sense installation....
Crime › Re: Businesswoman Climbs On Client's Car For Refusing To Pay For Services by inoki247: 8:00pm On Dec 19, 2021
lol she's fighting for her right the girl get mouth pass NLC...



I just pray say no b Mechanic b d guy wey carry him customer car come use am enjoy the girl service.....
Politics › Re: FFK's Lawyer Reacts As Chikwendu Accuses Jackie B's Mum, Senator Grace Bent by inoki247: 6:27pm On Dec 19, 2021
Me sha know u no fit win case for social media.....


Make wu dey find sympathy online shuld keep up with it....
Crime › Re: Ernest Akpan Found Dead In Tingles Hotel Swimming Pool In Akwa Ibom (Pictures) by inoki247: 5:35pm On Dec 19, 2021
eh eh wahala no too much laik diz....
Politics › Re: Sagay: FG’s Probe May Have Affected Magu Psychologically by inoki247: 3:18pm On Dec 19, 2021
lol but him probe on Youth wey dem neva take go court no dey affect dem psychologically you people must be mad...
Crime › Re: How Policemen Extorted N22M Worth Of Bitcoin From Young Men At Gunpoint In Lagos by inoki247: 3:17pm On Dec 19, 2021
Timblogga:
how is it contraband?
lol if someone try to send u money now nd d person caption it Crypto the bank will b block your account...


And if you're been swindled of ur Crypto by the cop you can't even take the case to court cause Nigeria law dey always get two interpretation dey might tell you Crypto was ban because of kidnapper have started using it to pay for Ransom...

so therefore the judge might tell you they've right to take your coin from you....
Crime › Re: How Policemen Extorted N22M Worth Of Bitcoin From Young Men At Gunpoint In Lagos by inoki247: 1:12pm On Dec 19, 2021
Akinh:
you are a big fool and a crypto newbie ....most of the coin paying guys nau are shitty coin in which in store in TW or Wish and we all know what do happen to most account once the try to use it on new gadget with same phrase...u better pray u didn't fall a victim u thing saybu wise abi...Yínmú.
You're the fool here instead of been swindled of ur coin why not trade at home we know awa our law enforcement people will always treat us lik shit buh instead u want to go out with ur phone nd goan argue with someone dat don't mind killing u to av dere way...


Nigeria is a Jungle you've to live like someone in the jungle in oda to survive nobody say mak u login for anoda device if u see d police say e colet coin from u nd take dem to court u fit b d one wey judge go sentence for having a Crypto Nigeria na d only country wey dere law get different interpretation u beta get sense....
Crime › Re: How Policemen Extorted N22M Worth Of Bitcoin From Young Men At Gunpoint In Lagos by inoki247: 11:41am On Dec 19, 2021
DjRickyNG:
As long as it does not require or involve them withdrawing cryptos directly into their local bank accounts or buying with it, YES!
No crypto software would b accessible in Nigeria without d use of VPN if ur opinion was valid.
Lol Crypto software as aw or u mean Crypto wallet u don't need any VPN to run all diz Binance, Blockchain even Coinbase...
Crime › Re: How Policemen Extorted N22M Worth Of Bitcoin From Young Men At Gunpoint In Lagos by inoki247: 11:12am On Dec 19, 2021
DjRickyNG:
How are u not able 2 understand a simple write up lyk this?
They were not taken 2 custody because they found a crypto wallet in their phones but because the officers claimed they looked too fresh hence they're yahoo boys. Mind u,the federal government did not barred d citizens from owning,trading & investing in cryptocurrencies. They only ordered d banks to close accounts of people transacting on cryptos.
Accepted buh laik diz can dey take the police to court nd tell the judge dat dey were swindled of dere coin....


You people that keep shouting d Govt no say e dey illegal....
Politics › Re: Buhari: Boko Haram Still Active, Preying On Soft Targets by inoki247: 6:42pm On Dec 18, 2021
lol how can a technical defeated people still be going after soft target....

so our Army wey dem dey attack na part of the soft people......


awa confused president....
Crime › Re: How Policemen Extorted N22M Worth Of Bitcoin From Young Men At Gunpoint In Lagos by inoki247: 5:39pm On Dec 18, 2021
lol na mumu dey carry him wallet waka...


you know say diz thing na Contraband u dey carry am waka person wey police see BTC wallet for him phone na drug e carry so for police eye or dey assume u ar into fraud automatically....

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 387 388 389 390 391 392 393 394 395 (of 580 pages)