Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 384 385 386 387 388 389 390 391 392 (of 580 pages)
Na same WhatsApp group dem dey... |
No b swear Nigeria is allergic to 24hrs electricity.... Even if Govt decides to provide 24hrs light u will still see some werey going to steal cables, vandalizing pipeline, stealing something from transformers... |
This one no know say everything gt expiry date... e fit go carry the type of expiry date wey Nigeria Covid Vaccine carry.. |
lol person wey dem go release... We know dem jus dey look for something to keep us busy... |
lol which one b Digital Census again anoda scam loading ![]() |
lol person wey short u go put am for back.... |
Them go soon come out come debunk am or blame the Opposition ![]() |
e fit b a Private counseling.... or na essential workers wey dey look after the president... |
ok... You no count Diezani own join I think say her own alone na $1billion dollars... And doz bras and jewelries abi u no seize all doz again ni... |
how this law wan take add to the state revenue.... |
Lol abg aw much dem use build the server again... So like diz anything wey we link to our NiN no safe... |
No mata aw e wan b we go dey use d small sachet hold body like dat.... And if worst come to worst we go bak to Eruku Oshodi era..... |
Na 6month e take the Husband to gerrit.... |
Na father they suffer pass for this world... Person wey train u from a day old u still go kill him so dat u can enjoy his Wealth.... |
Them dey use insecurity play politics for Imo nd dem no even hide am.... |
if everybody decide to take the Vaccine sef shey we gt enough wey go reach everybody.... First give people wey want... |
NLC of all people dey shuld getat.... People wey go tell u say dem wan protest before u wake up for morning Magic don happen... |
Rake this rake that and still dey will b collecting loan up nd down and always looking for what to Tax... There excuse before na oil low. Oil no low again oil don high now d country still no balance clueless Govt with Confused Policy.... |
Yea success on paper... Na why 1dollar is now equal 1naira.... Me I jus want to see you people Slogan nd Election promises for the next election maybe na Progress or continuity u go use diz time around after next level... |
Na people wey him sef don hurt head deal with him... |
lol na afta the festive period don finish dem dey ban Carnival.... |
ok |
lol if you like sef ban Pure water na u people know.... |
The same Way Bandit dey desperate naso u sef dey desperate then to become President of Nigeria.... |
And Governor wey award am dey ruling party.. So the findings issa waste of time cos he won't be probed for say na Opposition now dem for don open him case file... |
Na Governor everybody wan dey see now... Even people wey dem wan colet dere land na d Governor dem see.... |
The man dey greedy jus kill him. Wetin u both dey share chop u want it to b yours alone.... |
Bandit sef na human being now dey need doz supplies also. They're essential workers to Bandits.. Bandit are businessmen.... |
Oga jus kill us all... Wetin b all diz rubbish sef one disease come dey get different specie everyday aw many shot people go come tak lik diz... |
Mistake bawo... And you also mistakenly receive payment... And you mistakenly spend the money.. |
If Zamfara bandit and Borno Boko wing try this method Government house go turn Mortuary b dat oh.. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 384 385 386 387 388 389 390 391 392 (of 580 pages)