Politics › Re: Yusuf Buhari’s Turbaned In Daura, Becomes District Head Of Kwasarawa (Photos) by inoki247: 2:33pm On Dec 18, 2021 |
Boko nd Bandit will be tormenting us wey no get anything....
Na place wey dem fit go hustle be dix now dem no go.... |
Politics › Re: Precious Chikwendu Is At Liberty To See Her Sons At Anytime - FFK's Lawyer by inoki247: 7:44am On Dec 18, 2021 |
FreeIgboho: You are the one using emotion and talking like mumu. Why must the children be punished for any of that??
Such a wicked, heartless, sadistic, narcissistic man. The worst father anyone can ever have or visit upon themselves. He's definitely thinking of himself alone, the revenge he wants to visit upon his ex- wife, and not the emotional needs of the children in the least. How can children not be allowed to see their mother? In what kingdom is that ever done? Even in the animal kingdom, children cannot be separated from the mother. lol children cant be separated from dere mother abg where u read dat so pikin wey him mama die afta dem born am no go survive nd moreover dey ar not breastfeeding kid... At least the case dey court make he challenge am social media no go give her anything na fact d court go rule on... |
Politics › Re: Precious Chikwendu Is At Liberty To See Her Sons At Anytime - FFK's Lawyer by inoki247: 7:12am On Dec 18, 2021 |
rickyrex: try to make some sense nah. What are they still perfecting since after the court order. After all come next year the court will decide who keeps the child. So why is ffk acting as if he has won the case already. If she has not been denied as she claims what the lawyer said would have been different rather saying that they are perfecting the schedule oga no dey use emotion reason when FFK wan slap her den she see am record so been bounced bal from seeing her kid nd u think say she no go record dat abg na format... |
Politics › Re: Precious Chikwendu Is At Liberty To See Her Sons At Anytime - FFK's Lawyer by inoki247: 6:15am On Dec 18, 2021 |
jennybright: May you, your sisters or anybody related to you never be in her condition.
You are not a mother so you won't understand the pains that woman is going through.
Child support? Even a poorest mother will never allow her child out of her sight, let's be mindful what comes out of our mouth when it comes to another person's predicament Forget all diz social media cry jarey my sister or family can't be so greedy to follow someone laik FFK... You people are just shouting mother been separated from this and that na today dem don dey separate father from kid also.... Pikin wey him mama sef no make am afta birth still survive u people shuld stop all diz emotional game. |
Politics › Re: Seyi Makinde Pays December Salary Today, 17th by inoki247: 9:42pm On Dec 17, 2021 |
Na salary we still dey celebrate for 2021...
mak God help us.. |
Politics › Re: Fani Kayode To Precious "You Are At Liberty To See Your Sons At Anytime" by inoki247: 9:30pm On Dec 17, 2021 |
lol |
Politics › Re: Precious Chikwendu Is At Liberty To See Her Sons At Anytime - FFK's Lawyer by inoki247: 9:27pm On Dec 17, 2021 |
leave her mak she dey cry around...
We know say Na child support she need we know d format...
if truly dem no dey allow her see her kid she go don upload a video on d internet where FFk security no allow her enta go see her pikin... |
Politics › Re: VP Osinbajo Commissions Furniture Facility In Benin by inoki247: 9:19pm On Dec 17, 2021 |
why dem dey always put filter for all diz pishure sef if the place dey ugly let's know nd if it's ok we go also see am with our eyes... |
Politics › Re: I Will Continue Delivering For Nigerians - Buhari Replies Obasanjo by inoki247: 7:48pm On Dec 17, 2021 |
Mr Deliverance if all diz thing wey u dey du na him b d real meaning of delivering abg e don du we no need ur deliverance again.... |
Politics › Re: Uzodinma Presents N381bn Budget To Imo Assembly by inoki247: 7:05pm On Dec 17, 2021 |
lol or anti people budget...
Abeg aw e take be people budget mak we see the content....
Jus say budget for our pocket... |
TV/Movies › Re: Netflix Dedicates 'A Naija Christmas' To Late Actress Rachel Oniga by inoki247: 1:17pm On Dec 17, 2021 |
Mak we go watch am with awa akant at least we don patronize enough foreign movie for Netflix diz year mak we go patronize local also... |
Politics › Re: Aghughu Adolphus Uncovers Multi-Billion Naira ‘Fraud’ In National Assembly by inoki247: 1:15pm On Dec 17, 2021 |
lol fraudster dey uncover fraud... |
Politics › Re: Nigeria’s Public Debt Rises By ₦2.5 To ₦38 Trillion by inoki247: 3:11pm On Dec 15, 2021 |
lol debt jus dey rise anyhow laik jobless man diick... |
Politics › Re: Inflation Rate Drops To 15.4% ― NBS by inoki247: 3:06pm On Dec 15, 2021 |
lol all diz paper drop....
e drop na him ordinary Spaghetti nd Semo neva reduce in price... |
Politics › Re: How Will People Survive Christmas And Year 2022 FG?? by inoki247: 9:06am On Dec 15, 2021 |
The economy don worst sote people wey dey take Heineken before don change am to Throphy nd Satzebrou... |
Politics › Re: Senate President, Lawan, Decries Low Salaries Of Lawmakers by inoki247: 8:51am On Dec 15, 2021 |
lol you people shuld jus get a Gun mak all na start to dey go withdraw with the Gun for bank....
The Gun will stand as Withdrawal slip... |
Crime › Re: Armed Robbers Attack 3 Banks In Kogi (Pictures) by inoki247: 8:18am On Dec 15, 2021 |
lol dem go du withdrawal...
Iz jus dat na Gun b dere own Withdrawal Slip... |
Politics › Re: Northisbleeding: Group Calls On Southerners To Join Campaign, by inoki247: 3:34am On Dec 15, 2021 |
so that you people will use us to do escape goat oga Getat abg.... |
Politics › Re: Buhari Have Abandoned Us ;he Has Left Us To Be Killed;northern Youths. by inoki247: 3:27am On Dec 15, 2021 |
u beta leave dat place now before DSS comes for you people...
He has abandon you people it's not possible cos the last time I check anytime you people wants to protest he dey always send Dss nd Police to come and protect you guys nd install sense into you people.... |
Foreign Affairs › Re: Dubai Becomes World's First 100% Paperless Government (Photos) by inoki247: 3:25am On Dec 15, 2021*. Modified: 8:26am On Dec 15, 2021 |
in Nigeria also we av gone Digital... What about E Naira na Digital nah  Our own Digital is jus not adding any digit to the life of the masses... |
Celebrities › Re: The Story Of Chess Champions From Oshodi Underbridge by inoki247: 3:20am On Dec 15, 2021 |
someone is about to use some people intelligence to cash out  |
Foreign Affairs › Re: "Fix Water & Lights Or No Xmas Leave!" - New SA Mayor Tells Workers (PIX) by inoki247: 3:12am On Dec 15, 2021 |
lol you people always sha want to be telling us things are working in ur country...
Omicron people we know say if anoda looting spree show now the sign board, traffic light will be looted so no dey stress us... |
Politics › Re: House Of Reps Approve Buhari’s Request For $5.8bn Loan, $10m Grant by inoki247: 9:58pm On Dec 14, 2021*. Modified: 3:11am On Dec 15, 2021 |
lol this people jus approve loan laik all diz Mobile app loan...
With the way things are going na Nigeria go first reach End Time befor the rest of the world join..... |
Christianity Etc › Re: Man Attacks Bishop Oyedepo On The Pulpit (Video) by inoki247: 9:31pm On Dec 14, 2021 |
ok |
Health › Re: Man Who Borrowed Money From An Online Company Commits Suicide Over Messages Sent by inoki247: 9:22pm On Dec 14, 2021 |
Lol Twitter people nd always having friend or brother wey something du... |
Politics › Re: Gbajabiamila: We're Working To Settle Nigeria, UAE Flight Row by inoki247: 9:14pm On Dec 14, 2021 |
Fight wey don end already...
I no even think say diz Set of NASS dey du anything pass mak dem sign loan... |
Politics › Re: Tax Returns: Reps Probe Uber, Bolt, Other Transport Firms by inoki247: 6:33pm On Dec 14, 2021 |
lol |
Celebrities › Re: Adetoun Onajobi To Kemi Olunloyo: I Will Beat You In Your House (Video) by inoki247: 5:31pm On Dec 14, 2021 |
I dey wait the day wey dem go off network for south the way dem off am for North....
I'm sure people wey go survive for south no go plenty cos na everything people dey use find attention on social media |
Politics › Re: Sanwo-Olu Commissions Elemoro School, Ibeju Lekki (Pictures) by inoki247: 4:57pm On Dec 14, 2021*. Modified: 7:40pm On Dec 14, 2021 |
ok na Twitter wey dem ban dem dey post am... |
Politics › Re: Insecurity: Reps Probe Release Of Suspected Bandits By Police In Plateau by inoki247: 4:40pm On Dec 14, 2021 |
This Noise makers dey shuld jus get lost |
Politics › Re: Insecurity: Reps Probe Release Of Suspected Bandits By Police In Plateau by inoki247: 4:39pm On Dec 14, 2021 |
lol |
Jobs/Vacancies › Re: Business Idea For A Budget Of 500k by inoki247: 4:24pm On Dec 14, 2021 |
lol |