Politics › Re: APC Crisis Worsens As Sen Marafa Slams Gov Buni, Says He Didn’t Go To School by inoki247: 3:43pm On Nov 15, 2021 |
lol the president go schl... |
Romance › Re: I'm In Love With A 26-Year-Old Lady And I'm 21 by inoki247: 3:40pm On Nov 15, 2021 |
it seems wetin dey worry Nigerians lately na love nd sex Mata.. |
Politics › Re: Borno Teacher Narrates Encounter At ISWAP Checkpoint by inoki247: 3:07pm On Nov 15, 2021 |
iswap get Check point also this people are going places remaining make dem open derr own Bank... |
Phones › Re: @Bongoldeas: Cyberbully Gets Caught, Disgraced By His Victims On TV by inoki247: 2:51pm On Nov 15, 2021 |
Lashist: You had to end it unreasonably....so we should hail and praise and clap for politicians since we cant insult them when we see them  Nobody is saying you should praise them buh if we can the courage to do it online we should be able to tell it to there face not that when we see them we go dey worship dem... |
Education › Re: Gumi Establishes School For Herdsmen In Kaduna: Sheikh Uthman Bin Fodio Centre by inoki247: 2:29pm On Nov 15, 2021 |
Iliveforever: We’re not illiterates like ur brothers Yea you're not illiterate and you're killing your people abg find me anoda excuse... |
Phones › Re: @Bongoldeas: Cyberbully Gets Caught, Disgraced By His Victims On TV by inoki247: 2:15pm On Nov 15, 2021 |
Help2020: Non just bring politicians come here oo. Nobody is bringing any politician come no b the same people wey dey complain online we dey see for campaign ground.. |
Education › Re: Gumi Establishes School For Herdsmen In Kaduna: Sheikh Uthman Bin Fodio Centre by inoki247: 2:07pm On Nov 15, 2021 |
Unknown Gun Men ur own Mazi too no go establish schl for u people... |
Phones › Re: @Bongoldeas: Cyberbully Gets Caught, Disgraced By His Victims On TV by inoki247: 12:57pm On Nov 15, 2021 |
I just watched d video the guy is a fool...
I believe you've no right to say shiit to someone if u know wen u see dem in real life u cant talk...
Same thing with this people that abuse politicians wen dey see dem in real life dem no go fit talk nd remain mute.. |
Politics › Re: Expanding The Frontiers Of Relations Between Nigeria And France by inoki247: 12:55pm On Nov 15, 2021*. Modified: 3:14pm On Nov 15, 2021 |
if dem wan give us good relation France should make France Visa free for Nigerians den I will know dey mean business  At least if na only that one Buhari du I'm sure people will be pleased with him... cause once Buhari mak one policy wey fit kill financially nd mentally na to jus dust ur passport enta plan dey go france... |
Nairaland General › Re: Checkout The Snake Killed Inside My Office Today (Photos) by inoki247: 12:41pm On Nov 15, 2021 |
lala came to office....
Job no dey anywhere u no see as people dey rush dem sef untop N power work..
Snake too talk say mak e go out nd find job or start one |
Jobs/Vacancies › Re: Re: A Company Didn't Accept My Resignation by inoki247: 12:38pm On Nov 15, 2021 |
ok |
Politics › Re: How Much Is The Cost Of Gas In Your Area Today. Per Kg by inoki247: 11:38am On Nov 15, 2021 |
ok |
Politics › Re: ISWAP Collecting Taxes, Zakat In Borno; Farmers, Other Residents Paying by inoki247: 11:37am On Nov 15, 2021 |
Dem also be Govt na... |
Business › Re: Nigeria Home To 9,100 Dollar-Millionaires, Worth $207 Billion by inoki247: 11:19am On Nov 15, 2021*. Modified: 12:46pm On Nov 15, 2021 |
Me know say Nigerians rich now wen u see Ponzi scheme wey cast laik diz na billions u go dey hear....
The same person u dey shout Sapa with dey invest for ur bak.... |
Politics › Re: Malami Denies Knowing Lawrence Ajodo Who Raided Justice Odili’s House by inoki247: 8:47am On Nov 15, 2021 |
ok |
Politics › Re: FG Proposed Meter Price Takes Effect From Tomorrow by inoki247: 6:03am On Nov 15, 2021 |
Anything sufferness takes effect immediately...
it seems this Government want to make sure sufferness goes round laik rollercoaster.. |
Crime › Re: 'A Girl That Lived With Me Brought Rapists To Rape Me In My House' by inoki247: 7:34pm On Nov 14, 2021 |
eh eh wahala no come too much laik diz |
Health › Re: How Insufficient Anti-snake Venom, Treatment Centres Fuels Deaths In Nigeria by inoki247: 5:13pm On Nov 14, 2021 |
you people keeping snake remember to keep dollar to take treat ursef cos Naira no fit cure snake bite... |
Politics › Re: FIRS’ N228bn Budget Surpasses NASS, Judiciary, Many States by inoki247: 3:26pm On Nov 14, 2021*. Modified: 10:01pm On Nov 14, 2021 |
No wonder dem no wan gree for Rivers state free money don sweet dem laik Juice... |
Foreign Affairs › Re: Seif Al-Islam, Gadaffi’s Son Joins Libyan Presidential Race by inoki247: 3:15pm On Nov 14, 2021 |
He be laik say the country don balance.... |
Health › Re: This sudden Stuttering Problem is making me depressed by inoki247: 2:43pm On Nov 14, 2021 |
Wahala no too much laik diz... |
Business › Re: Is E-naira Useful For Anything by inoki247: 10:29am On Nov 14, 2021 |
Difrent: Opay is paying interest on savings While the value of your cryptocurrency increases but it could also decrease in value Yea it decreases.. buh what's the importance of E naira aw e take dey different from a normal bank accounts na wetin I wan hear b dat.... if you come with zero free transfer remember some bank app du free transfer to any bank account.... |
Family › Re: When Was The First Time You Touched A Dead Person? by inoki247: 8:01am On Nov 14, 2021 |
ok |
Business › Re: Is E-naira Useful For Anything by inoki247: 7:00am On Nov 14, 2021 |
rottennaija: It like you don't understand or get it. Enaira is a stable coin just like digital yaun, usdt among others. You can convert it to any other cryptos and gain your interest or loses. You can't convert E naira to any Cryptoo abg... Nd doz coin u ar talking abt been stable if u lock dem up with whatever company you buy from they give intrest... what we are still saying is what's the advantage of E naira... Below is the intrest u get for locking ur UsDt in ur wallet in Binancee buh shey E naira can also du d same....
|
Business › Re: Is E-naira Useful For Anything by inoki247: 6:49am On Nov 14, 2021 |
rottennaija: You should probably ask him if his usdt wallet accrue interest he should ask me buh at least I can convert my USDT wallet to any cryptoo I feels like converting it to nd give me intrest nd if I lock my USDT sef inside Binancee dey give intrest go check very well.... Cos I don't know why you guys ar jus saying jargons to defend diz E naira.... Wetin b d advantage na wetin we wan hear b dat.... |
Business › Re: Is E-naira Useful For Anything by inoki247: 6:46am On Nov 14, 2021 |
Difrent: Wrong. In a normal bank account, interest actually accrue if its a savings account. Why should a wallet put interest in your account by the way....its just a wallet for storing your currency.....abi where will it get interest to add to your money? Abi money dey increase for your own wallet when you keep money there? Yea money dey increase for my own Opay wallet nd Cryptoo wallet so I don't know where u get ur theory from that a wallet mus not give an intrest.... |
Politics › Re: Odili’s Home Invasion Was Fake CSP’s Fifth Illegal Raid – Police Source by inoki247: 4:21am On Nov 14, 2021 |
Lol they're fake cops buh dem see warrant get easily from a Magistrate court at the same time them get access to Guns nd all neccessary equipment....
You people should find us anoda story...
Maybe one from Wale Adenuga and getat from here.... |
Culture › Re: Five(5) Places Where Women Have More Than One Husband by inoki247: 9:28pm On Nov 13, 2021 |
Lol how Nigeria take dey if u talk say Girlfriend having 20 Boyfriend I still fit manage dat... |
Business › Re: Is E-naira Useful For Anything by inoki247: 7:29pm On Nov 13, 2021 |
nicho450: Lets observe and see. Time is a revealer At least ordinary Opay wallet we fit say him advantage if u lock ur money dere buh u see dat E Naira is not different from normal bank account... |
Business › Re: Is E-naira Useful For Anything by inoki247: 7:18pm On Nov 13, 2021 |
nicho450: As time goes on, it will become useful. which usefulness are you talking abt any wallet wey no put any intrest untop your money is not different from normal bank account wey u put ur money..... |
Business › Re: Is E-naira Useful For Anything by inoki247: 7:16pm On Nov 13, 2021 |
The thing jus dey dere I neva know the usefulness... |
Politics › Re: Did You Know That Rochas Okorocha Could Dance Like This? (Video) by inoki247: 4:15pm On Nov 13, 2021 |
lol |