₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,828 members, 8,513,878 topics. Date: Thursday, 05 November 2026 at 05:08 PM

Toggle theme

Inoki247's Posts

Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 426 427 428 429 430 431 432 433 434 (of 580 pages)

Politics › Re: FBI Indictment Of Abba Kyari, Hushpuppi (US Court Documents) by inoki247: 3:51pm On Jul 29, 2021
Abeg where are all this fact check people all na neva du Fact Check on ABBA Kyari...


And APC neva release any statements cos na dere own wen dem carry hush na everybody wey snap picture with him dem tag den na wen dem go tag ABBA Kyari the Dubai Attire Tailor nd supplier....


Na everybody be tiff na the next person we neva know even Pastor wey dey go bypass prepaid meter every night na Thief...
Politics › Re: Pictures Of Ibrahim El-Zakzaky Leaving The Court After 6 Years In Detention by inoki247: 3:27pm On Jul 29, 2021
The daily Cow wey dem dey kill for him don du e b lik say the Govt is broke now dem no get money to kill daily Cow again na why dem free him...
Politics › Re: Arewa Facebook Folks Already Defending Abba Kyari by inoki247: 3:14pm On Jul 29, 2021
akinremiayomide:
Those crazy being will start the hastag #istandwithabbakyari
Lol which hashtag the one dere president don ban dem from using..
Politics › Re: Sunday Igboho: DSS Gets Fresh Order To Produce Detained Aides In Court Aug 2 by inoki247: 3:02pm On Jul 29, 2021
lol we will come bak to dat lata we are still on Abba Kyari case....


Abeg where are all this fact check people all na neva du Fact Check on ABBA Kyari...


And APC neva release any statements cos na dere own wen dem carry hush na everybody wey snap picture with him dem tag den na wen dem go tag ABBA Kyari the Dubai Attire Tailor nd supplier....


Na everybody be tiff na the next person we neva know even Pastor wey dey go bypass prepaid meter every night na Thief...
Crime › Re: Bandits Travelling From Zamfara To Borno For Terrorist Training by inoki247:
So after training dey will go for service NYSC are u taking note some new student go soon register....

From University of Borno Terrorist wing....
Politics › Re: We’ll Go Ahead With Our Congresses, Says APC On Supreme Court Verdict by inoki247: 12:42pm On Jul 29, 2021
we know say all na dey lawless before...
Politics › Re: Resign Now! - Patriotic Nigerians Tell Abba Kyari by inoki247: 12:37pm On Jul 29, 2021
ApC will not say anything now oh buh wen dem arrest Hush dem release statement.

Dem start tagging politicians he took pictures with buh dem no go put mouth for this one now cos na dere own....
Politics › Re: Needs To Be Banned From Nairaland by inoki247: 11:59am On Jul 29, 2021
lol the guy love bad news buh no b him b d cause of d bad news so why dem go ban him...

if you don't lik something just jump and pass....
Health › Re: Teaching Hospitals’ Debt To Drug Manufacturers Hits ₦30 Billion — PSN by inoki247: 7:49am On Jul 29, 2021
Debtor everywhere mak dem use Lapo agent to help go retrieve the money e b lik say dem too sabi aw to recover money....
Politics › Re: FG Not Bothered By US Lawmakers’ Moves To Halt $875m Defence Equipments by inoki247: 8:54pm On Jul 28, 2021
Yes we are not bothered....

We will goan service our old jet nd put grease nd oil where needed we go dey use dat one lipsrsealed undecided
Politics › Re: Niger State Set To Connect 14,000 New Water Lines For Supply (Pictures) by inoki247: 1:51pm On Jul 28, 2021
Connect it with Glo Network embarassed embarassed
Politics › Re: Nigerians At Bandits, Terrorists’ Mercy Under Buhari’s Watch – UK Parliament by inoki247: 1:26pm On Jul 28, 2021
Bandits are business men...

With an Enterprise bank account with RC number....
Politics › Re: Ondo: Akeredolu Wins In Supreme Court, Jegede's suit dismissed by inoki247: 1:07pm On Jul 28, 2021
some people jus dey waste dere money on court cases...

Case wey clear u go still decide to waste ur money..
Jobs/Vacancies › Re: N-power: You Scored 50% But Not Shortlisted? Please Read This by inoki247: 1:05pm On Jul 28, 2021
This Npower e b lik say na oil well work oh.....


He come b lik say we wey no apply no serious with our life angry shocked
Politics › Re: Government Documents Expose Move By Governor Yahaya Bello To Sell Kogi Assets by inoki247: 12:42pm On Jul 28, 2021
He needs money for his Ghost Presidetial campaign...
Politics › Re: BREAKING: Supreme Court To Decide Akeredolu’s Fate By 12 Noon by inoki247: 12:41pm On Jul 28, 2021
which 12 e don knack already na...


Abi d court time zone dey different ni...
Christianity Etc › Re: Bribe My Angels, If You Want My Grace To Work For You- Pastor To Members (Video) by inoki247: 12:38pm On Jul 28, 2021
lol your own angel must be connected to the SARS family...
Education › Re: Sex For Grades . Share Your Experience!!! by inoki247: 12:28pm On Jul 28, 2021
KingDash:
bros I don carry one bottle of smirnoff ice nack one babe back then, one sef na early hours for morning that kind 5am I nack am, she say she come charge phone... naija girls no level bros.
Lol Sex for Charging.....
Education › Re: Sex For Grades . Share Your Experience!!! by inoki247: 12:16pm On Jul 28, 2021
SenecaTheYonger:
You said it’s cheap and you mentioned iPhone for sex?
Ehn iPhone 6 no b iPhone abi na android....
Politics › Re: Nigeria: Small Business Owners Yet To Know Benefits Of Afcfta - Osinbajo by inoki247: 12:06pm On Jul 28, 2021
Yea dey don't know the advantage of 10k and with 10k u can start a big company embarassed
Education › Re: Sex For Grades . Share Your Experience!!! by inoki247:
here to read lies nd even people wey b say na dem throw dem sef to Lecturers as Giveaway.....

Wey Sex don cheap like diz...

Sex for Indomie..

Sex for Uber.....

Bak in day Sex for BlackBerry now na for iPhone or Infinix...

so wetin b sex for grade when you can get it easily with even 1500 airpod plug into ur ear....

Modify

Sex for charging sef dey.....
TV/Movies › Re: BBNaija S6: "He Has Magic Hands", Nini Says As Saga Massages Her Neck by inoki247: 8:31am On Jul 28, 2021
lol his going to be a good producer a magic hand will give a magic finger tongue tongue
TV/Movies › Re: BBNaija S6: "He Has Magic Hands", Nini Says As Saga Massages Her Neck by inoki247: 8:30am On Jul 28, 2021
lol
Crime › Re: Adebayo Kingsley Kills Rosemary Ifeoma, Rapes Her Corpse In Edo by inoki247: 2:48am On Jul 28, 2021
Mad Man everywhere...

You first knack person 2by2 nd still knack her aw u tak gt erection I no sure say person wey normal fit du all diz psycho in human form don full everywhere dey needs to be killed and send to hell without holdup....
Politics › Re: Bandits’ Informant Sets Himself Ablaze In Zamfara by inoki247: 10:36pm On Jul 27, 2021
Virgins awaits him in heaven tongue tongue tongue
Politics › Re: Lai Mohammed Accuses Nigerians In Diaspora Of Financing Secessionist Groups by inoki247: 7:08pm On Jul 27, 2021
lol confused man...

if you like accuse the Devil u guys only have 2years more to blame someone for ur failure nd we go rest from ur lie....
Politics › Re: Breaking news. CBN BANS BEARUE DE CHANGE BDC's with immediate effect by inoki247: 4:29pm On Jul 27, 2021
Everyday with Yeye policy up nd down without no result...

Make person no go wake one day hear say dem don ban Oxygen or we av been ban from sleeping...
Education › Re: Kidnapping: El-Rufai Suspends Schools Resumption In Kaduna Indefinitely by inoki247: 2:10pm On Jul 27, 2021
They should goan enrol dere kid in Ile Kewu (Arabic Class)...
Politics › Re: Afenifere’s Comment On Prophet Muhammed Disgusting, Provocative – Shehu Sani by inoki247: 11:38am On Jul 27, 2021
Make dem send dere agent from North now like Hisbah or dere terrorist from d region to come deal with Afenifere....
Politics › Re: Boko Haram Releases Pictures Of Kidnapped Soldiers, Yobe Protocol Officers by inoki247: 10:53am On Jul 27, 2021
Dem go soon send dem back home dem be Brothers dem go excursion ni...


For say na people wey smart u know say insecurity full everywhere u ar not suppose to travel with ur ID card on u or anything wey go link u to d military buh because u no want mak dem stop u at any military checkpoint nd giv u guys swift pass without any delay u carry ID card...
Politics › Re: FG To End ₦30 Billion Monthly Electricity Subsidy Next Year — Osinbajo by inoki247: 10:43am On Jul 27, 2021
Wetin dem dey Subsidize abg wey I dey pay 12k monthly all my accumulated debt don over 270k now untop say I dey pay what my power fit carry I no dey stay for house nd paying for Darkness.....

So my monthly 12k na subsidize rate if all na no subsidize na 30k I go dey pay b dat I don't understand....
Politics › Re: Tunde Bakare Declared 'Nigeria For Nigeria Movement' (Video) by inoki247: 10:15am On Jul 27, 2021
DSS don dey gada evidence laik dat....

Since dey can't gada evidence against Bandits, Boko Haram nd terrorists terrorising the country...

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 426 427 428 429 430 431 432 433 434 (of 580 pages)