Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 425 426 427 428 429 430 431 432 433 (of 580 pages)
lol El Rufai is d tru definition of Wahala be like 69 even if u turn am upside down na same thing he go give u..... |
This El Rufai just lik wasting money sha.. The Daily Cow wey u dey kill for him, the money u dey use run him case all na waste of money if... buh wetin b my own no money to pay people salary buh money dey to pursue Zakyzaky and feeding him daily Cow.... |
Dem wan hand am over buh hand dey pain them... Since e no dey tak dem time to go Carry person for house without even a warrant why not hand over this one wey him case get warrant... |
Well na northerners kuku Vote him pass so dey should enjoy what they voted for.... He who Sow Pharaoh will reap Famine |
Anambra election is the tru definition of Wahala be like 69 even if u turn am upside down na same tin e go giv u.... |
I see that Arewwa boy crying for oda thread abt low salary... When they're protesting during the ENDSARS time and also protesting that there salary should be increased... You guys were crying that they want to remove ur Lord and savior ni nd the south want to rule the country tru d bak door... buh now u don turn hypocrite dey cry say na bkuz say dere salary low na why dem dey corrupt.... |
lol |
I just dey look people playing politics with the Case releasing pictures of people wu snapped with Hush up down forgetting that's not how the Feds work no b Nigeria EFCC wey go first arrest u before dey know u ar guilty or not.. APC was first to release statement den posting the picture of who he snapped with but now they're no where to be found I know say soon the Breakfast go circulate... So na wu b next we neva know so is beta to shut up sometimes cos nobody holy he fit be say na ur superhero go b next... And also doz saying Dino this and that he dey US laik diz so dem no need to extradite him if he av a case to answer dem know him address.... |
issokay continue... |
Me just know say this regime dey allergic to people surviving u go jus wake up one day and hear say ur means of survival is hurting the economy.... |
You guys should keep blaming I know say blame no dey tire all na... Blaming don turn to multi vitamin and Nutrient for diz regime.. |
Na Breakfast na wu be next we never know... |
Basher8583:Don't stress yourself too Much Dino dey Yankee like this if he get question to answer dem no need to extradite him to anywhere cos he dey dere country already so he go answer him name if the breakfast reach him side... That's what you people have turn Nigeria to always playing politics with everything instead of facing the mess... |
mbak:People wey go NYSC sef dey celebrate I don't know what we ar really celebrating... |
Yea that's why you're succeeding without a Waec certificate... |
lol some people are still defending the guy... Still waiting for APC statement or Garba Sheu to come and tell us indictment is better than Forgery.... Na the person wey him own happen today we know we neva know wu b next... |
Lawyer come plenty for everywhere...
|
thebosstrevor1:Shey u sha know say if u save 100k in ur Naira account for d next 1 year maybe when the rate iz #500 wen u wan withdraw ur money in ur Naira account na ur 100k u go get. Buh if u use ur 100k buy $200 when dollar dey 5h nd e enta 1k to $1 afta a year u ar getting 100 percent of ur savings.. instead of making the 100k in ur naira account valueless afta a year nd cant meet up with next year market price e beta u save in dollar so e can meet up with the present market value.. |
lol review wetin dey glaring again which tools u wan use review am abg u people dat can't even track someone's phone na u wan review evidence.... |
lol ok I should save it in Zimbabwe currency den so e can make sense.... U guys will dabaru the Economy finish nd still be looking for reasons why u did dat, always doing shalaye up nd down..... |
Lol still waiting for APC press release at least when dem carry Hush dem talk not knowing dere own sef go use head Carry inside the gbege.... |
Maybe the Presidency too go like to release statement also tru Lai Mohammed or Garba Na everybody be tiff na wu dem neva catch still clean.... |
lol |
Monogamy:u no fit reply again ni.... |
Monogamy:That's it https://www.nairaland.com/6675900/hushpuppi-us-court-papers-indicting#104226832 |
Monogamy:Nobody holy pass na d page b dat read am nd stop defending him let him go clear his name... https://www.nairaland.com/6675900/hushpuppi-us-court-papers-indicting#104226832 |
Monogamy:lol goan download the documents and read everything from A to Z you will see derr detailed conversation even hush tell him what transpired between dem nd how he acknowledged that the boy as been arrested... stop defending him make he go clear himself simple as dat na everybody be tiff na wu dem neva catch still holy.... |
Lol which the Virtual seminar |
Nigeria Police too stand by ABBA Kyari... when leg pain all na let's know enjoying your standing awon eyan standing fan.... |
lol so he don be mak everybody carry him cross now... |
ok |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 425 426 427 428 429 430 431 432 433 (of 580 pages)