Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 455 456 457 458 459 460 461 462 463 (of 580 pages)
Make them dey du Giveaway between each other now.... When them lock border den wey we no see foreign rice carry enter country nd d North border waz open and also to bring other things into the country from south hard we first lament buh with time we get used to it we even du like two Christmas inside the Border closure so everything with time the south go adapt..... |
QuotaSystem:Then why are they lamenting they should count there lose and move on... |
Lol I don't know where dem get dere own business scope from Colet loan to farm nd go on strike with the produce... |
lol he good sha finally Fulani herdsmen go see say we don move on some people don move from Cow to Tortoise.. |
lol Blackface no gri near 2face make he no go steal him song again cos na only blackface song people dey steal pass for diz world.... |
if you like sell it for the rate of dollar maybe 1 dollar per liter we no go die we are used to all diz suffering.... |
lol Barcelona the only club on earth that have a player bigger than the Club |
I hear u... |
Make dem even abduct all the Senators and National assemblies members in mass... Make them leave all diz kids alone they don't deserve all diz trauma.... |
We Move Next batch abg no time.... Northern Oil well the only type of oil wey no dey get international Price na u go fix ur own price... |
No where is safe on this earth again is time we try Mars... This are the producer's with them Puffy T that waz giving us good beats den in d days of dem Eldee, Da grin nd co |
The news no balance we never reach today night now abi dailytrust don dey see future ni or use time traveling machine |
Them go come say na Fake news how this regime stil get supporters sef na him I neva understand dere Juju strong gan... if we du anoda Election today I won't be surprise to see people voting them and still winning the election... |
slimjosh231:Lead wetin he don rent appartment for DSS Lodge be that... Himself know say he no be like olden days wey he dey go Ojota go du Occupy Nigeria occupy anything now dem go du am any how... |
This regime is allergic to protest... North can't protest because they're happy with what's going on even there governor don say na south they sponsor terrorism in there land and there Governor don say diz regime is doing well in security aspect.... |
Freedom after speech is not guranteed in diz era... This regime dey somehow if the Juju wey dem use cover your face clear and you try to talk the security agency will come for you.... |
lol yea he was paying Osun people Salary with iz own Salary.... That's why every Civil Servant in Osun rich pass Dangote... |
Na India Season film e no go end cos dem don start am already.... Na north Oil well b diz dem go continue dey run am dey go... |
The kidnapping na batch by batch dem don finish with this batch before dem finish with the Zamfara batch too dem go don go carry anoda batch.... |
shey u sha pay in full make we no come lata hear say dem no release student results cos na on credit them write am.... |
Na Crypto dey cause the depreciation yeye people.. At least dollar don suppose equal 1 naira to 1 dollar wetin still dey delay am... Clueless people in government.. |
The suicide note be like Motivational letter.. |
Enceladus:Lol the land wey u dey talk Cow don suck d milk and honey... |
Earth don tire me abeg who know where dem dey colet Mars Visa I need the address to there embassy... |
oga na waste dem go waste your opinion just sit down there dey colet ur monthly salary since Crypto na only Southern currency North no sabi spend am.... |
Sha no off network when going... |
Na all of dem dey confused.... Even the president is confused |
This year na Bankers wahala... I neva hear say People wey dey work for Money transfer department like Western unionn nd Moneygramm get problem before shey na only man dey use dere department ni.. |
Covid 19 no sabi mushin shey na Mufu wey don shark paraga take Ale, Opa eyin, Jedi, Dogo Yaro Covid wan attack.... |
lol so you people want education for your kids while Boko Haram is against education confused set of people.... Make dem just give Bandits dere own state make we reach 37 states since dem dey colet allocation... |
Before legalizing it dem must check everybody mental health first... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 455 456 457 458 459 460 461 462 463 (of 580 pages)