Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 456 457 458 459 460 461 462 463 464 (of 580 pages)
The thing don start again and dem say dem don fix am... |
lol well na the man money he has the right to do anything with it make he sha remember to carry the land with him make the woman no go sell the land... |
lol his directive no fit hold water na northerner full there nd dere Lord nd Savior is from North they will be like who's this one even your oga no fit follow us talk make we hear.. |
You people have started again... You people will always find one excuse to attach to your cluelessness who appoint the two of dem no b ur incorruptible Lord and Savior... |
He be like say na the new format in town be this na season of cashout for people wey get the machine... |
Who still dey watch TV sef pass ball... |
Na wen u play Bet9jaa with 100naira nd wan win 2million na dat time u go know say u no get favorite team cos u will want all the whole team in ur ticket to win |
I hear you like say he no get script wey him oga go giv him to follow e no fit write iz own script.... |
The slowness don stop.... But for like 3 to 4 days now I dey even think say na my network be switching on Airplane mode switch am off weda d network balance... Same MTN wey no open Nairaland come dey stream YouTube nd Instagram na dere I know say wahala don dey open oda sites... |
Seun:it's okay now no more slowmo to load pages... |
Me I dey even think say na MTN dey misbehave lately I go put the phone for Airplane off am bak to load page I go come dey wonder say 4G network no fit open nairaland try anoda site dat one go open |
Before I open the thread I think say na one Spiderman or Batman I go see doing the rescue mission.. |
Kuku du gate for the bridge and lock am with padlock nd throw the key inside the lagoon... Repair come dey long like say na Lagos Ibadan Express way dem dey repair |
I talk am the other day the world is full of monsters dem say na only Nigeria get monsters.... Potatoes and heart which kain combination be that.. |
Maybe your director wan see the color of ur pant since no b trouser u wear dey climb am |
Wahala.. oga ur phone don go just move on with life... Phone wey be say dem don butcher already lik cow wey dem butcher for abattoir.... |
Cashout left and right in diz Government |
The place looks like where burglar pass... Cause even if dem buy cheap PVC ceiling e no suppose dey open lik dat.. even if dem no lay the PVC wella for the ceiling e no suppose rough nd bend like dat... |
Always probing up and down without any results... |
Na true that's why they're inviting soldiers up nd down to come deal with there people.. |
Okay the president say na Cyber Terrorism we no know which one we go believe like this.. |
Keep doing yeye probe wey no dey yield results... At least if people ask u wetin u use ur four years do you can always add it to ur achievement probing without results.. |
Okay after the meet what next.... will they give the woman all her husband benefits abi na protest she go dey protest.... |
Yes we have to use the boat since Bandits and Herdsmen have taken over the road let's try water and see if that will be safe... Pirates are on vacation..... |
imagine what happen to the Vigins in heaven... Truly the future is female... The FG government needs to send in female troops to go negotiate with Boko and see weda everything go end... |
No where is safe... I dey think say if world wan end na Africa he go start from... |
So Ibadan Express way go soon get Toll Gate... No more sole b dat oh transport go cost.... |
Fahdiga:We are also Moving Cow's around all move na move oga so move on with life |
You bout to see heaven... Welcome back to heaven... Been kidnapped na hell cos na under duress u go dey du everything.. |
The future is female |
Before you see any clean money you go reach heaven... Some people have to be picker and middleman for Bandits for them to have more.... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 456 457 458 459 460 461 462 463 464 (of 580 pages)