Politics › Re: Amotekun Arrests 16 Hausa Gunmen Heading For Oyo Town, Recovers 18 Rifles by inoki247: 2:54pm On Mar 09, 2021 |
Shey dem sha don hand dem over to the police Asap so dey can get there freedom soon... |
Politics › Re: Akeredolu Orders Indefinite Suspension Of NURTW In Ondo by inoki247: 2:16pm On Mar 09, 2021 |
Na vacation den go...
he go unban dem before next election... |
Politics › Re: Insult No One, Pray For Them — Uche Ogah Urges Supporters by inoki247: 8:41am On Mar 09, 2021 |
Motivational speaker....
In fact we need to stop insulting you people truly Na Jungle Justice u people need.. |
Politics › Re: Rewane: My Respect For Osinbajo Grew After Comment On Crypto Ban by inoki247: 8:40am On Mar 09, 2021 |
Since the talk shey dem don lift the ban....
Them no dey ban breeze everyone don move on na mumu person go dey du local trading before... |
Politics › Re: Fuel Price Hike Looms As Crude Oil Hits $71/Barrel by inoki247: 7:56am On Mar 09, 2021*. Modified: 8:38am On Mar 09, 2021 |
Nothing dey favour us for this country....
Ordinary drinking water sef dey cost
The oil wey dem dey use du excuse of not getting it right don dey rise like BP buh still e no go get any impact on the masses instead na more sufferness we go dey see.... |
Music/Radio › Re: 7 Women Working Behind The Scenes, Contributing To The Growth Of Nigerian Music by inoki247: 4:48pm On Mar 08, 2021 |
where the list of After Scene women.... |
Politics › Re: 2023: No Zoning Of Presidency To South In APC – Yahaya Bello by inoki247: 4:47pm On Mar 08, 2021 |
This one just dey talk any how lately like person wey chop okro... |
Politics › Re: Travellers Stranded On Maiduguri-Damaturu Highway As Boko Haram Attacks Military by inoki247: 9:21pm On Mar 07, 2021 |
Mak dem no too worry the boys just come play with the soldiers ni Maduguri na dere playing ground... |
Education › Re: Faith Odunsi Wins Global Open Mathematics Tournament by inoki247: 8:47pm On Mar 07, 2021 |
I sha hope say ur maths go move Naija Economy |
Christianity Etc › Re: Pope Francis Visits Iraqi Christians Who Suffered Under IS (Photos) by inoki247: 10:35am On Mar 07, 2021 |
Aceexchange: Welcome pop.
I BUY BTC 600/$ You're looking for who to rip where you see your own rate for 600 even Chinese buyer no buy for 600.. |
Politics › Re: Fire Breaks Out In Aso Rock by inoki247: 11:46pm On Mar 06, 2021 |
Na boiling ring go cause am maybe afta baba take Vaccine baba dey feel cold he say make e run boil hot water and drink..... |
Celebrities › Re: Sotayo Sobola Marries In Low-Key Wedding Ceremony (Photos) by inoki247: 8:19pm On Mar 06, 2021 |
This life no give up even if you be Evening Newspaper dem still fit use u wrap Suya....
See make up sef e come make her head look Like Agric fowl Egg for the third pishure... |
Politics › Re: Food Blockade: NEF Disowns Baba-Ahmed’s Statement, Backs Bello, Fani-kayode by inoki247: 12:31am On Mar 06, 2021 |
Na dem sabi sha nobody don die for south west cause of hunger so far so make dem no stress dem sef we survive border closure.... Thank God say no be dem dey produce Garri na d only thing wey fit cause War b dat  |
Celebrities › Re: COVID-19: Police Arrest Pretty Mike For Cubana Club Operations by inoki247: 12:18pm On Mar 05, 2021 |
Okay now he can still plead not guilty that he doesn't know what they're talking about no b Nigeria police... |
Education › Re: You Or Your Marriage Partner Who Will/is Assist/assisting The Kids With Math? by inoki247: 11:52am On Mar 05, 2021 |
lesson teacher is not a must we assist the kids in Maths Lesson Teacher go dey help....
no be Maths dem dey use measure person greatness....
Many people wey sabi book na dem develop dem sef wetin b all diz who will be helping the kids with dere assignments head wey dry go dry if u like water am with fertilizer... |
Politics › Re: COVID-19: Governors, Deputies To Be Vaccinated On March 9th by inoki247: 9:58pm On Mar 04, 2021 |
Make anybody no die sha oh cos I no get strength to go inside sun to go elect anoda Governor.... |
Crime › Re: Benue Places N5m Bounty On Killers Of Terkula Suswam, Bans Toyota Corolla by inoki247: 9:46pm On Mar 04, 2021 |
lol Wahala be like Corolla e dey easy to buy nd d part full everywhere buh e dey hard to carry go Benue  Na wen dem go ban Powerbike for North so e no go dey kill or wound there rich men pikin.... |
Celebrities › Re: Sick Adewale Adeyemo Begs For Fund To Survive (Video) by inoki247: 8:51pm On Mar 04, 2021 |
For this industry he be like say na only the Male dey prone to sickness and fundraising... |
Education › Re: Emmanuel Nworie, First-Class Mathematician & Farmer Bags PhD Scholarship by inoki247: 4:36pm On Mar 04, 2021 |
he go even get beta format to get asylum like herdsmen dey disturb him for farm.. |
Politics › Re: Arewa Youths Urge Northern Governors To Ban NB Plc Over Rice Smuggling by inoki247: 2:24pm On Mar 04, 2021 |
Na wu dey drive the same Truck wey dem dey talk shey na d company they drive the truck or dere driver and some of this same Drivers are from the North.... |
Politics › Re: Omodara Kadiri: My Removal Grossly Unconstitutional, Illegal by inoki247: 2:11pm On Mar 04, 2021 |
Chillaxe e go soon turn Constitutional for your eye he still dey be like dream for your eyes that's why...
Lol Nigeria wey be say illegality is Constitutional... |
Politics › Re: Bello Matawalle: "The Watchman Of GSS Jangebe Involved In The Abduction" by inoki247: 6:59am On Mar 04, 2021*. Modified: 7:37am On Mar 04, 2021 |
|
Politics › Re: Pics: EFCC Arraigns Dutch Couple, Company For $330,000 Oil Vessel Fraud by inoki247: 6:58am On Mar 04, 2021 |
which one be the glass wey dem wear for them |
Politics › Re: Femi Fani-Kayode: Killing Of Hausa Traders Would No Longer Be Tolerated In South by inoki247: 2:46am On Mar 04, 2021*. Modified: 8:27am On Mar 04, 2021 |
Fool heavy in ur family house.....
Who don die of hunger since wen dem go strike mak d Government open border freely if e sure for dem.. |
Politics › Re: We Are Under Siege —ondo Farmers Lament by inoki247: 1:59am On Mar 04, 2021 |
lol Fulani herdsman showing farmers Shege in south.... |
Business › Re: Seyi Bickersteth Is Dead by inoki247: 9:44pm On Mar 03, 2021 |
The Surname hard for mouth...
RiP Mr Bikeman sorry Bickersteth |
Politics › Re: We Would Rather Lose Goods — Northern Traders Adamant As Boycott Hurts Both Side by inoki247: 9:17am On Mar 03, 2021*. Modified: 8:28am On Mar 04, 2021 |
Continue your lose we no go die we no die wen border waz closed |
Crime › Re: Mob Sets Man Ablaze In Benue For Stealing N2000 (Disturbing Photos) by inoki247: 9:08am On Mar 03, 2021 |
Akw |
Crime › Re: Mob Sets Man Ablaze In Benue For Stealing N2000 (Disturbing Photos) by inoki247: 9:08am On Mar 03, 2021 |
Akwa Ibom people don reach that side... |
Foreign Affairs › Re: Mountain Of Gold In Congo: Villagers Discover A Mountain Full Of Gold In Congo by inoki247: 8:54am On Mar 03, 2021 |
That country about to turn a warzone with alot of rebel... |
Politics › Re: Herders Receive N15m Ransom After Kidnapping Farmers In Lagos by inoki247: 8:48am On Mar 03, 2021 |
The thing sha dey circulate... |
Politics › Re: Kano Tomato, Onion Farmers, Marketers Lose Big As Blockade Persists by inoki247: 7:29am On Mar 03, 2021 |
QuotaSystem: Change, even from worse to better, always comes with inconveniences.
They will adapt. we sef go adapt when dem lock border wey we no see foreign rice carry enta d country for south shey we die... |