Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 466 467 468 469 470 471 472 473 474 (of 580 pages)
Them fit pin am one #ENDSARS protesters or say na hoodlums attack |
NwaAmaikpe:or maybe his coming home to run DNA...
|
Make he add for the requirement say people wey wan join must av Gun |
kill him cause diz one go turn monster.... |
ok |
As e carry dat bag nd e come get Airpod for Ear if SARs grab him like the olden days wey dem still exist dem go label him Yahoo boy immediately..... |
Make dem suspend the rubbish for now jare anybody wey get International passport, Driver's License or Voter's card should link dere sim with it.. |
Me I no even understand 2021 again shey we escape 2020 to come nd b brutalize by 2021 bkuz e b like say dix 2021 wan dey brutal.... |
Diz OP sha dey du Rape News hunting up nd down.... |
He be like say Sex party is the new terrorist in town dem go soon demolish that place... |
The girl above me always crying up nd down like bitter leaf wey rain knack... Even mak all lady talk say dem no go dey colet money for Sex say na free from now men that will still rape will rape you beta stop been bitter nd goan see a therapist.... No be all man be Monster... |
Dino Brother... Where d climb abeg this one wey dey match falling tree like Rug... |
All this 3D food u go try cook am for house now e no go fine like the one u see online... Na foods with Filter we dey see online now.... if u buy Indomie na different picture dem go draw for d body if u cook am na something else u go get.... |
When them do the Law to favor them which advantage dem add to the masses foolish set of people.. if u try to buy Naija made Car e cost pass buying Car from abroad just like buying imported rice dey cheap pass local when the border waz open... Pan ko Panduku ni.. Even US wey dey produce Ford nd Chevy no force am on dere people... |
okay |
Na Pandemic result... |
So na Woman infidelity we go use 2021 settle like diz... This kain bestfriend if dem give him poison to kill someone na instantly e go du am |
Truly Edo no be Nigeria always doing dere thing differently |
Village people really get him time..... Las las na Telegram Group e go open or YouTubeTv... |
make she go apply for Pornhubb dey are employing |
Account wey Instagram don delete again |
E don sure say some people go return with belle wen derr mate dey learn hand work.... |
Abeg transcript the video for Glo users... |
Break Pad abi Pad Always ultra... Nothing new people dat can pad exhibits for person wey dey innocent pocket na him no go fit pad name abg say something else.... |
You for write Tatty Billon sheyb dem dey find answer to wetin no concern dem.... |
The card reader dem no see use na anoda one dem dey find.. |
Pastor... or Dey buy Bitcoin nd giftcard... or Become WhatsApp Group Admin You just dey stress ursef if u like get First Class nd u no know anybody or dey street smart for Nigeria u go just dey run around like confused rat.. |
So na 2 way cashout for her Pornhubb go dey pay her for the bed performance nd also westham go dey pay her.... Abg OP share the link to her video let's access it and see if she will be of great asset to Westham nd help dem win Premiership... |
Ozo and Tony Umez go gladly join this |
Na Naija girls colet come over money pass u go send 5k to someone nd d next text u go get be say dem see revelation to her say mak she no travel afta u colet my money I no fit forget dat format I shock d day one gurl give me dat format... or I just saw my period... Na from dem Yahoo boy learn format from |
This one neva spend the money with finish wey e still wan marry |
Dem use burning people du Cross river ni... Always turning thief to barbecue. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 466 467 468 469 470 471 472 473 474 (of 580 pages)