Foreign Affairs › Re: Pence Hits Breaking Point With Trump In Blessing Biden's Win by inoki247: 1:35pm On Jan 07, 2021 |
okay |
Travel › Re: BREAKING!!! Explosion Rocks Oshodi Apapa Expressway (photo) by inoki247: 1:34pm On Jan 07, 2021 |
2021 calm down e too early |
Foreign Affairs › Re: Ghana Army Steps In To Stop Parliament Clash Ahead Of Swearing-in by inoki247: 1:27pm On Jan 07, 2021 |
2021 Year of Rugedity buh make 2021 calm down we just enta ni now... |
Politics › Re: Reps: Legalising Hemp Cultivation, Registration For Traders by inoki247: 11:45am On Jan 07, 2021 |
mike8804: Another drug warlords loading..Mexico will be child's play why drug lord war no dey Canada... Na weed dem wan legalize no b coke |
Politics › Re: NIN Holders To Pay N15,000 To Correct Date Of Birth, 5000 For Name, Address by inoki247: 8:22am On Jan 07, 2021 |
last last everybody go leave this country for dem...
Cause Problem no dey finish for this country..
Share trader Money loan of 10k tell me to update my Datas with 15k that's 5k extra diz govt sabi scam FMT 101... |
Christianity Etc › Re: Sultan’s JNI Tackles Kukah, Says Christmas Sermon Targets Islam by inoki247: 7:28am On Jan 07, 2021 |
okay |
Politics › Re: Labour Kicks As Kano Cuts Salaries by inoki247: 7:24am On Jan 07, 2021 |
Dem go soon kick bucket all useless labor..
our government just dey useless food skyrocket, Electricity you no cut doz ones na salary you dey cut... |
Foreign Affairs › Re: COVID-19 Relief: Again, Ghana Offers Citizens Free Electricity by inoki247: 7:32pm On Jan 06, 2021 |
We know say we no get leader our leader don turn us to Ladder dem just dey match us any how.... |
Politics › Re: NIN: Crowd And No Social Distancing At NIMC Office, Ikeja (Video) by inoki247: 5:56pm On Jan 06, 2021 |
They should just give all Cafe access to register the thing jare and anyone that can afford the cafe charges will do it nd anyone wey like free will visit the Government center.... |
Business › Re: FCMB Names Yemisi Edun As Acting MD by inoki247: 5:38pm On Jan 06, 2021 |
okay mak we no hear say dem give madam too Belle |
Politics › Re: Emir Of Bauchi Was Caught Singing Christian Song With Choir by inoki247: 5:32pm On Jan 06, 2021 |
Hisbah |
Sports › Re: Rashford Is Now The World's Most Valuable Footballer At £149 Million by inoki247: 2:27pm On Jan 06, 2021 |
The most useless nko..  |
Health › Re: Editi Effiong: I Got Nailed By COVID-19, I Got So Sick And Begged To Die by inoki247: 1:07pm On Jan 06, 2021 |
First na our politicians e first Visit e don graduate to Celebrity now afta dat e go start to dey pay d masses a visit...
Covid is real don't let your mumuness kill u... |
Science/Technology › Re: Astronomers Now Agree Universe Is Nearly 14 Billion Years Old by inoki247: 10:06am On Jan 06, 2021 |
or 30 Billion |
Celebrities › Re: Kim Kardashian & Kanye West To Divorce As Kim Drops $1.3M Ring by inoki247: 4:21am On Jan 06, 2021 |
Wetin neva happen na Fake News or Photoshop na wen e happen we go know say iz real... |
Politics › Re: Actor Kanayo O Kanayo Being Celebrated As The First Lawyer In His Community-pics by inoki247: 10:14pm On Jan 05, 2021 |
Well na boost to dere Village since dey already have the elders wey dey settle matter for dere Village na to just dey represent the villagers remain.... |
Politics › Re: Unpaid Salary: Magistrate Collapses During Protest In Calabar by inoki247: 2:20pm On Jan 05, 2021*. Modified: 3:51pm On Jan 05, 2021 |
Wahala no dey finish for Naija..
Wahala dey like Lekki Protest easy to start buh the end dey always dey blurry cos army dey always join d protest with live ammunition... |
Travel › Re: 10 Reasons Nigerian Immigrants Would Enjoy Canada by inoki247: 9:28pm On Jan 04, 2021 |
Add no ASUU strike for student...
No SARS/SWAT wahala...
u no need to tell us anything any sane person know say ones e see Canada cross to e no need to hustle for heaven cos he don escape hell on earth already.... |
Health › Re: COVID-19: Elegushi Beach Crowded. No Social Distancing (Video) by inoki247: 8:47pm On Jan 04, 2021 |
People sha no wan get sense Covid is real... |
Business › Re: Jack Ma Absent From Public View For Two Months After Criticizing China by inoki247: 6:59pm On Jan 04, 2021 |
Find him go North Korea... |
Travel › Re: What's The Cost Of Obtaining An International Passport In Nigeria? by inoki247: 5:15pm On Jan 04, 2021 |
I did my renewal last year January nd my guy du new one for 28k it took dem like June before we see am colet dem say Booklet no dey available den.
Buh e b like say booklet don dey now nd fast track is now available also for like 45k or 50k |
Celebrities › Re: Korede Bello: 'Fame Should Make You More Money Not Make You Waste Money' by inoki247: 12:47pm On Jan 04, 2021*. Modified: 7:17pm On Jan 04, 2021 |
owo ti ku wazo alaye wan turn Motivational speaker.... |
Politics › Re: Kwara Governor, Abdulrazaq Abdulrahman Dissolves Cabinet by inoki247: 11:25am On Jan 04, 2021 |
Maybe he go see competent people diz time around.. |
Education › Re: Words And Acronyms That Gained Popularity In Year 2020. by inoki247: 9:19am On Jan 04, 2021*. Modified: 12:49pm On Jan 04, 2021 |
Aloota Continua..
Wahala...
Shock... ( our president almost turn shock absorber)..
Bandits...
ASUU..
Simp... opposite of OZO
KpK.... |
Family › Re: What's The Most Important Thing A Father Can Do For His Children ?? by inoki247: 7:06pm On Jan 03, 2021 |
DNA |
Health › Re: Why COVID-19 Vaccine Will Be Administered Without Clinical Trial – NAFDAC by inoki247: 5:49pm On Jan 03, 2021 |
we know from onset how can you study wetin u no know d combination.. |
Business › Re: Alleged Paternity Scandal: FCMB To Probe MD As People Demand His Sack by inoki247: 5:15pm On Jan 03, 2021 |
And some fools are talking about stealing of my DNA on front page make dem steal my Data abg he beta pass mak I turn father Christmas they father another person pikin...
Naturally if dem tell Nigerians to come nd sell dere Datas for ordinary 5k people will line up... |
Investment › Re: 8 Common Mistakes That Every New Investor Needs To Avoid by inoki247: 11:52am On Jan 03, 2021 |
Well what about MMM investors nd co |
Politics › Re: How Asher Kings & Queens Restaurant Was Demolished - Aisha Mercy Yakubu (CEO) by inoki247: 8:54am On Jan 03, 2021 |
Person talk say he no know about something and he even pay when you bill am for tracking after getting the culprit u still went ahead to demolish the place....
Wahala no dey finish for Naija...
Do Legal the government go still come fustrate you wetin dey occur for this country sef abi dem don use our leader sense du giveaway ni.... |
Travel › Re: Nigeria Imposes 6-Month Travel Ban On 100 COVID-19 Regulation Defaulters by inoki247: 10:29pm On Jan 02, 2021 |
Okay mak dem waka to Ghana or Seme nd continue dere traveling from there... |
Celebrities › Re: Marriage Scandal: FCMB Commences Review Into Allegations Against Its MD/CEO by inoki247: 8:29am On Jan 02, 2021 |
ok |
Culture › Re: EndSARS : Oba Rilwan akinolu Returns To Palace Two Months After Mob Invasion by inoki247: 7:14am On Jan 02, 2021 |
Check well make e no go be Clone Oba. Cause I hear say the Original Oba don jump inside Lagoon..... |