Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 470 471 472 473 474 475 476 477 478 (of 580 pages)
while some people are having Crocodile dish.. At all at all na him bad pass... People wey Covid don kill diz year no fit talk about dish.... So be grateful to God even if na Lizard u fit afford cos d year look Zigzag...
|
Add Snake nd u will see Lala live nd direct |
Make dem go dere own strike now Student will be opening d gate dem sef nd role been played by the Non teaching staff.... |
Just say d boy committed suicide e go dey smoke any how substance.. |
The president don talk say the country is in God's hand.... |
Me I know understand the country again... Because the way this people keep killing e don b lik say dem dey use am du Ritual or e dey give dem joy cause I don't understand again.... |
The woman wey deserve person sweat pass cause your mother will neva divorce u no Mata the condition.... |
Okay no be Budget padding anymore na Budget increment Ye ye |
if he go return Cement price to 1500 issa welcome development buh if e go still dey 4k to 4500 range is useless den.... |
Me I don't understand oh shey na protecting Buhari from embarrassment b ur job... Abi protecting the masses from insecurity.. if you protest u wan embarrass Buhari..m if you use the social media and talk about the Government u want to embarrass Buhari we need social media bill... nothing wey no dey embarrass this government even if you name your Goat or Dog Buhari u want to embarrass Buhari... |
Ogun state been having useless Governor since 1900BC this there present governor iz own uselessness is on First Class.... |
dem wan send everyone in dat area to compulsory vacation |
Na combo from 2 region.... Just castrate dem both |
okay... so what you guys mean is half bread is better than none.... well in coming Election will like to see your manifesto maybe you guys will add security to it or u will just add the present security status to ur achievements.... |
Say something else.... So border closures also helps in reducing crime rate and kidnapping business I guess.... Mumu people |
You people no get sense Government alone can't provide everything buh if u guys give us conducive environment with security nd electricity that alone will help the private sector.... |
Oga u no need to apologize as u talk say na 10kids the kids add more like Bitcoinn to 500+ |
Man quickly deny am mak anybody no go think say dem fit lock him down like client... |
Okay the Punisher |
maybe them wan open Gold store for Sambisa.... with way things are going dem go soon come Niger Delta come steal oil well... |
when are they arresting our own suspected legislators that have ties with Boko Haram |
Edo nd wahala sha... Wahala be like Koi Koi shoe for Ladies e dey easy to wear buh wen e don dey tey for Leg u go know watzup nd change to dunlop.... |
Oga President du Birthday Giveaway now... Even if na some of your Cow we no mind... |
Man Utd player and controversy.... |
As Covid 19 affect this year reach people still double there hustle... |
Mega rally untop Local Govt election...... After this now dem fit say dem wan go lockdown |
That's Baba Oil well so he can't leave them alone doz Cows are important to baba just as Niger Delta Oil is important to the Government..... |
Them they enjoy there insecurity.. Kidnapping is there new Oil well |
lol like play like play Aso Rock fit turn next bus stop for Bandits and Boko Haram... With the way things are going Buhari go soon relocate all him baring cow to UK.... This one wey baba hear say dem kidnap school students e run go count him cow to see if none is missing..... |
This Life no Balance They went to du Spiritual Welfare meeting and Corona use one General attack them physically..... |
We muvee... At least we don get money to bail our Kastina people son... And with this Dollar will soon equal 1 naira to 1 dollar and everywhere go dey sparkling bright like Tokyo and Dubai in BMC crew voice.... |
wahala b like umbrella e dey easy to carry comot for house buh to return am bak dey hard.. Oga all diz no dey work again all doz belly fat don sabi this scope dem too don change tactics.... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 470 471 472 473 474 475 476 477 478 (of 580 pages)
Man quickly deny am mak anybody no go think say dem fit lock him down like client...