₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,836 members, 8,513,924 topics. Date: Thursday, 05 November 2026 at 06:41 PM

Toggle theme

Inoki247's Posts

Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 464 465 466 467 468 469 470 471 472 (of 580 pages)

Family › Re: I Was Named In A Will: So What Next? by inoki247: 5:03pm On Jan 23, 2021
The type of will wey we go dey see for future go be like this

Shola the first kid take My Blockchainn Wallet $20.000 and the

2nd one take my Forex account

last born take my Bet9ja account...

my wife I dash you my Facebook account du anything with it cool cool

And we don dey NiN Era sef kid go wan inherit person NiN nd d sim so he can do anything with it dem no dey arrest dead man...
Politics › Re: 'Doyin Okupe, No Amount Of Prayer Can Change Your Son Being Gay' - Lawyer Writes by inoki247: 4:54pm On Jan 23, 2021
Barrister900:
....Bros you lie....
if you never see something u don't call it a lie if u believe say I dey lie ask a vet Dr if Gay animal no dey na wetin me don see with my eyes no b wetin dem tell me...
Politics › Re: 'Doyin Okupe, No Amount Of Prayer Can Change Your Son Being Gay' - Lawyer Writes by inoki247: 4:42pm On Jan 23, 2021
thebosstrevor1:
Stop your lies.

The alpha male cocks peek other cocks into submission.
if u neva see something before no mean say na lie the day wey me sef see I was shocked the way Buhari dey always shock...
Politics › Re: Cross River Magistrates Say They Now Beg In Order To Survive by inoki247: 7:10am On Jan 23, 2021
Imagine Magistrates dey beg to survive....
Politics › Re: "Banned" Almajirai Return To Bauchi, Kano, Kaduna Street‘s Months After Eviction by inoki247: 7:09am On Jan 23, 2021
Them need dem for elections...

Them ban dem during Covid when election is about to start dem go free dem all cos dey need derr services....
Politics › Re: FFK: I Don't Subscribe To The View That All Fulanis Should Be Given Quit Notice by inoki247: 5:46am On Jan 23, 2021
Make dem buy or rent some land and use am du ranch at least nobody will hate on dem for having a ranch...
Politics › Re: Soldiers Escort Herdsmen To Ogun Villages, Flog Residents For Rejecting Herders by inoki247: 5:30am On Jan 23, 2021
Them go soon dey protect this people with Airforce doz ones go dey give dem Air support when them wan kidnap person or when dem wan destroy person land....
Politics › Re: 'Doyin Okupe, No Amount Of Prayer Can Change Your Son Being Gay' - Lawyer Writes by inoki247: 5:20am On Jan 23, 2021
Amitez:
Just thinking aloud ooo!

Why are there no gay cocks, no gay goats, no gay snakes, no gay dogs, no gay pigs, etc? Do these animals not have sexual orientations?
Obviously, some humans must be more animalistic than these other animals.
Just say you've not seen it before me av seen a Male chicken sleeping with another male chicken before...
Politics › Re: Akinwumi: Despite Paying High Taxes, Nigerians Still Provide Water, Electricity by inoki247: 7:44am On Jan 22, 2021
We are used to everything na even we dey block the pot hole in our street the Chairman is useless...
Properties › Re: Sani-Gwarzo Blames EndSARS Protest, COVID-19 For Rising Cement Prices by inoki247: 6:31am On Jan 22, 2021
Ahn ahn imagine and diz one go don become grandpa wetin he dey teach him grandkid...


Shey ENDSARS protesters enter Cement Factory loot raw materials ni abi Cement too need Covid 19 Vaccine to go cheaper cause i don't understand again..

And also People without NiN number too are to be blame for the Cement increment.. cool cool
Celebrities › Re: Breaking: Instagram Restores Tunde Ednut's Page by inoki247: 12:20am On Jan 22, 2021
okay mak he buy sense this time...
Celebrities › Re: Tundeednut Is Back Again by inoki247: 11:26pm On Jan 21, 2021
Dem don unfreeze him 2nd account make he get sense diz time if not na Nairaland dem go deport him to...

wahala b like Nairaland easy to open nd e dey save Data buh quick to chop ban...
Crime › Re: Soldier Slaps Man Continuously As He Begs God For Mercy (Video) by inoki247:
This country sef dey some aw..

Judge fit barb ur hair for laughing..

Soldier fit slap u any aw cause he feels like or mak dem dey roll person inside mud like roll on...

Police go harass u for having a car...

Waking up in this Country everyday alone na Wahala on iz own cos e don sure u go jam fresh wahala like Agege bread....
Health › Re: COVID-19: 19 Members Of One Family Test Positive In Kano by inoki247: 9:58pm On Jan 21, 2021
ehn ehn for real why Covid come like anything that have to du with 19 like this..
Politics › Re: Buhari: We Borrow To Finance Budget Because Of Dwindling Revenues by inoki247: 9:45pm On Jan 21, 2021
You people go soon borrow our Kidney nd start selling it...
Politics › Re: Muhammadu Gambo Jimeta Is Dead by inoki247: 9:43pm On Jan 21, 2021
2020 na Promo version we see 2021 na d full copy....
Politics › Re: INEC Chairman, Mahmood Yakubu Sued Over Asset Declaration by inoki247: 9:00pm On Jan 21, 2021
Them want to open nigha file....
Politics › Re: Nigeria’s Telephone Subscribers Reaches 208 Million by inoki247: 7:42pm On Jan 21, 2021
70 percent no get NiN....
Politics › Re: "Murders", Death Threats & Indiscriminate Arrests: Post-lekki Shooting Cover Up by inoki247: 10:38am On Jan 21, 2021
yy
Politics › Re: Insecurity: Northerners Not Happy, Bafarawa Tells Buhari by inoki247:
Garbage Sheu and Co are happy...

And moreover this fake news everyone is happy with Buhari cause Nigeria is now safe like Heaven..
Foreign Affairs › Re: Soyinka: I Have Forgiven Americans For Voting Racist Trump by inoki247:
lol buh Nigeria never forgive u for recommending the disaster we have as a president now....

Did anybody ask you for Forgiveness are you Jesus christ...
Health › Re: Ondo Distributes 10,000 Rat Poison As Lassa Fever Spreads by inoki247:
They can send the rat to China since Chinese love eating rat..


And that will also increase Ondo iGR...
Education › Re: Deeper Life School: Court Directs Don Davis' Mum To Stop Social Media Comments by inoki247: 5:48pm On Jan 20, 2021
She dey find Social media judgment whereas na Law court dey give judgment...
Politics › Re: If Federal Government Give Your 5k, Which Business You Wan Do? by inoki247: 5:43pm On Jan 20, 2021
Open Bakery and start doing Bread.....

or start to dey sell Indomie for Junction cheesy cheesy wink
Foreign Affairs › Re: Donald Trump Leaves The White House For Last Time As President by inoki247: 2:53pm On Jan 20, 2021
Some people just carry anoda country Mata for head dem no waka go register there NIN before dem block dere sim na America Mata dem put for head....
Romance › Re: Lady Sues Adamawa Pastor For Deceiving Her With Marriage Promises by inoki247: 7:56am On Jan 20, 2021
The village name sef wan be like Kerewa..


Naso woman dey scam man since 1800BC they're now going to court if man start going to court case go plenty for court...
Celebrities › Re: Omowunmi Ajiboye Recounts Her Son’s Escape From Abeokuta Tanker Explosion by inoki247: 7:56am On Jan 20, 2021
ok
Politics › Re: INEC Planning To Make NIN Compulsory For Voter Registration by inoki247: 6:54am On Jan 20, 2021
NiN this NiN that like say he go reduce crime...


I sha pray they've strong Database..
Crime › Re: Mohammed Buba Marwa: 15 Million Nigerians Use Hard Drugs by inoki247: 5:17pm On Jan 19, 2021
Miracle2020:
I hope if the DSS come to you, you will be able to shade more lights. Accusing someone of doing drugs is a serious allegations.
who be this one sef why DSS no arrest the Lagos state House of rep member wey accuse all the youth of doing drugs please just leave my mention and stop stressing me if you don't like what I say move oga....
Crime › Re: Mohammed Buba Marwa: 15 Million Nigerians Use Hard Drugs by inoki247: 4:59pm On Jan 19, 2021
Miracle2020:
can you prove your claim?
Them too should prove there claim... Like say all diz politicians no b junkie...m
Crime › Re: Mohammed Buba Marwa: 15 Million Nigerians Use Hard Drugs by inoki247: 1:52pm On Jan 19, 2021
I agree Yusuf the president son also dey among...

He was on drug when he fell down from his Power Bike....
Crime › Re: Professor Aliyu Muhammad Kidnapped, His Son Killed (Photos) by inoki247: 1:43pm On Jan 19, 2021
Shey na like diz e go dey dey....

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 464 465 466 467 468 469 470 471 472 (of 580 pages)