Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 463 464 465 466 467 468 469 470 471 (of 580 pages)
Jonathan39:You wey get talk... Your leader they use military kill you guys you guys cant talk if na south west now u guys will carry megaphone... |
BastardWike:Be putting my region on ur head like Gala no go hold ur irresponsible government and be seeing them as God... |
Make them dey form over sabi av watched different India Movies that when the Dr wants to do surgeries they call in Drs that came for training and they all observe things together if you doubt me I will give you title of one.... |
lol he no go show nobody dey answer summon in this Regime even him oga wey b the President sef no dey answer summon. |
hmmm we know say the OP is bitter... see her talking about emulating someone the Pastors nd Alfa wey people dey emulate if u know d bad thing wey dem dey du for bak like Fvcking dere members..... |
lol if he like make he sign handkerchief to law |
We no kuku see aw dem share d money e fit be say na Spirit b d beneficiary.... |
Jonathan39:My leaders are not better shey dem unleash army on us to b firing us even when the Lekki own happen dey still av to deny buh urs will do like nothing is wrong with soldiers to intimidate people.... I know u guys will always want to defend incompetency.. |
Bkuz Nigeria army don turn to an oppressive toolss.... South East people just get useless leaders buh dere people will rada focus on anoda region nd always look for wu to blame for dere predicament instead of holding there Governor accountable.... |
No be profile we wan chop start work nd don't be useless like Buratai... |
Lol when e no get Covid before which work he dey du for Benue pass mak e talk about Fulani |
Like MMM abi wetin I dey see so... |
it seems 2021 is here to deal with people that escaped 2020... |
Shey dem no go start forging ID sha |
Forfeit it to another looter... |
Yes and also from POS transfer... |
Tranquillity360:Your Governor wey dey support the Army invasion over there is also Yoruba abi u guys always looking for excuses to pin your predicament on Yoruba... Your leaders are useless but you guys will never admit that always looking for Yoruba to blame.. |
Mak our Cow General sef resign.. |
If people dey colet PHD from Lying and also becoming a Prof of lie Lai go don get one nd e go don even Become VC or H.O.D of school of lying..... And na Scholar e go be sef.... |
they can sell like four Cows out of there cows and use it buy land or rent it and use it build a ranch at least with this dem don save dere sef from issues... |
justosee:imagine there rubbish one day I parked a Tokunbo car beside d road just for me to go say hi to my friend at iz office daz aw diz fulani man waz passing with iz Cow imagine on the main road dey gave the car a straight line with there horn so I saw him I approached him and he waz begging had to let go of him. Just had to use brake oil to clean it off cause it was not that much |
Shey na must say dem graze for south west ni abi our grass or plant dey so delicious like Jollof Rice ni... the FG dey shout go farming go farming person go acquire loan recruits people to work on the farm just for you to wake up one day to hear the news that Cow don enta ur farm to come nd eat it up.... |
Some Forga or Rewire get money pass some people thats why they always have strength to have two to three wives wey person wey dey du white colar job no fit afford... I even know about one man is a butcher wey dey stay my street dey work for abattoir get 2 house nd 3 wives I waz like shey na so killing of cow get money.... |
ehn ehn leave people dat can afford foreign to buy their foreign how can foreign and local rice be at almost same range or 1k to 2k difference..... Shey Saint Louis Sugar affect Dangote from selling iz sugar make dem allow us sort for our foods since the farmer can't meet up and also give us at cheaper rate... |
He don reach dat side mak I go use my 125naira wey dey my Union Bank buy Card before dem swallow my money.... |
Yes na our Handset dem dey attack now Yeye people.. |
Where Orphanage home wan get money well Maybe NGO will come to there rescue diz one wey Government don dey useless.. |
we no kuku know d tru color of Covid again sef sometimes Malaria go catch person u go dey think say abi na Covid..... |
Yes with 100 billion mumu people.... Who will now compensate the people they destroy there farm and also killed nd raped... |
We don't av the list Serap stop disturbing us Snake don eat the Database wey we keep the statement of account.... |
Na wen e du wedding shey e don run reach 9 month ni abi e don plant him weed before wedding... |
And all Nigerians should know there boundries if u shiit for ur papa land or ur rented land nobody go hold u buh u going to someones farm to shiit anything u see u endure am.... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 463 464 465 466 467 468 469 470 471 (of 580 pages)