Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 465 466 467 468 469 470 471 472 473 (of 580 pages)
You guys never dey under Siege na under Shege u guys dey.. |
For say gun dey him hand na so he go use am nd come dey beg the person later... This people will never change |
Lol after committing the crime nd before dey send d bill Just relocate to Mowe with the car nd u ar free forever.... Na even Promo dem dey run now 50 percent discount if you sin ![]() |
People shouting sexual diseases up and down there like say Married couples don't still cheat after getting married nd start giving each oda the disease legally |
Na free net u dey find... |
You no meet up on the NiMC matter wey people no gri practice social distance.... Just kuku close school forever and throw the key inside red sea... Las Las na freedom student go du. student go buy seaman schnapp kneel down for there HOD dem go pray for dem nd give dem dere certificate.... |
Analog Government... If dem don tire dem go find reasonable solutions not telling people to goan queue and catch Covid 19 for free... what will it cost them to make a directive that if you've an existing recognized ID like international passport, Driver's license or Voter's Card make dem have portal and tell the owner to create an account and upload his or her ID and also do a Selfie to verify is the owner of the ID and you tell him to check back in next 7 working days or so for you to get is Data from the ministry wey dey in charge of the ID he submitted from there you generate him an NiN number... Simple Logic and simple solution.... |
Make dem pack doz Sars wey dem disband go fight bandit now abi dem go just dey colet free salary without doing anything again... |
Na there birth right over there so who's making the noise... |
We know say na dem buh mak we du like say we neva see d name... He be like say na dere season of burst b diz dem just dey burst dem left and right... |
we think say she don move on |
iPhone 4s or buy Sagem. |
You're disturbing yourself on Award wey we know say na buy he buy am buh we no go loud am..... |
ok |
Them say na Company account dem freeze that they did it to protect the Economy from crashing.. Confused Government dem go soon release anoda lie to d media or maybe diz present Govt don borrow d money cos dem sabi borrow anything even if u get unused kidney diz Government go borrow am nd sell it to keep feeding dere wallet.. |
ok |
Ye ye people dem no oppose NiMC wey people no practice social distance na school Mata dem dey put for head... |
Ye ye Government still having analog brain.... what will it cost them to make a directive that if you've an existing recognized ID like international passport, Driver's license or Voter's Card make dem have portal and tell the owner to create an account and upload his or her ID and also do a Selfie to verify is the owner of the ID and you tell him to check back in next 7 working days or so for you to get is Data from the ministry wey dey in charge of the ID he submitted from there you generate him an NiN number... This alone will go a long way |
Everybody sha wan turn Commando for diz country |
They've come.... So people wey God no change dere own dem offend God u beta goan run anoda Test or maybe na error from d previous hospital wey u dey go... |
Wahala be like Pigeon easy to feed hard to fly.... |
Confused Government.... This Pata Ni or Pata Nla own sef too much... he go school e no get sense.. what will it cost them to make a directive that if you've an existing recognized ID like international passport, Driver's license or Voter's Card make dem have portal and tell the owner of the ID to submit the ID and also do a Selfie to verify is the owner of the ID and you tell him to check back in next 7 working days or so for you to get is Data from the ministry wey dey in charge of the ID he submitted from there you generate him an NiN number... Na aw to du something like illiterate dem sabi.... |
Las Las na Freedom all of dem go du wey dem go kneel down wey HOD go just pray for dem and dem go colet dere certificate.... |
Woman don dey turn beast lately.. Na dem go roast dere maid back like Eja Panla, or Boli different kind of things wey be say Monsters sef no fit du.... |
LOVEGINO:if iron wey don dey condemn fit dey useful to Abokii den nothing is impossible this country will surely get a buyer. |
Make dem sell d country too make everybody colet dere own shares.. |
I just wan lo lo I just wan lo lo Omah Lay... |
Which one come be KFC fighter wey dey d heading shey na Chicken he dey fight ni.. |
I agree with him... The poor people system are not as fragile as the elite.. When the rich have small headache or fever they call on there Dr. take medication for everything which makes dere immune so low to fight anything.. buh poor man he fit get headache or stomach ache take ordinary pure water dey look the headache or the stomach pain with the hope say e go vanish himself... You see Kazim mechanic eating with his hand wey engine oil don dirty and nothing go du am buh if a rich man try am e fit fall sick or get diarrhea sef... That's why oyinbo too are dying any how from the Virus any little thing they book Dr's Appointment making it hard for there system to fight anything on his own.. Everything gt Advantage and Disadvantage if you notice the country that as bad health service is not been hit cos there system as been fighting rubbish on iz own.. |
Kingosytex:lol na Nairaland go worst Mod wey sabi give person 30 years ban.. |
omo baba lawo he should just migrate to WhatsApp TV... |
Abeg show us the name we no fit dey guess... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 465 466 467 468 469 470 471 472 473 (of 580 pages)