Sports › Re: Is Cristiano Ronaldo The Greatest Goalscorer Ever? by inoki247: 2:25pm On Jan 12, 2021 |
War go soon start |
Phones › Re: BVN-Generated NIN Not Useful - NIMC by inoki247: 2:22pm On Jan 12, 2021 |
Wahala no dey finish for this country aswear...
New day brand new wahala |
Health › Re: Didi Adodo Dies Of COVID-19 Disease (Former Edo Commissioner) by inoki247: 11:19am On Jan 12, 2021 |
He be like say the real Covid don finally land with full force before na Promo copy of the Covid we dey get... |
Romance › Re: Stingy Men Association Membership Form Is Out by inoki247: 8:45am On Jan 12, 2021 |
all diz girls wey dey bill person any aw if u lata discover wetin dem du with d money u go fear God....
|
Education › Re: Duoye Diri Honours NDU's First Female First Class Law Graduate, Ebizi Eradiri by inoki247: 7:07am On Jan 12, 2021*. Modified: 7:45am On Jan 12, 2021 |
Na to dey honour people up nd down Supreme court choose this one for... |
Politics › Re: DHQ: We Have Defeated Insurgency In Nigeria by inoki247: 6:20am On Jan 12, 2021 |
Yea they've been defeated in d dream...
Nothing wey DHQ wan tell me again wey I wan take serious shey people wey first deny dere personnel going to Lekki Toll Gate or calling a live Instagram Video Photoshop.... |
Politics › Re: Confusion As Fg’s #endsars Panel Suspends Further Sitting Over Poor Funding by inoki247: 8:20pm On Jan 11, 2021 |
E don b |
Celebrities › Re: Hyzah, The Nigerian Rapper Drake Followed On Instagram by inoki247: 5:18pm On Jan 11, 2021 |
Naijahops: Alaye zeenoleesky no be rapper na singer this one too no b rapper |
Celebrities › Re: Hyzah, The Nigerian Rapper Drake Followed On Instagram by inoki247: 11:39am On Jan 11, 2021 |
na like Zinolisky pattern |
Politics › Re: Kaduna Farmer Arrested For Feeding Herdsman’s Cattle Poisoned Cassava by inoki247: 5:35pm On Jan 10, 2021 |
so you're telling me if rat enter my house nd I set poison or trap for the rat wey wan come eat free meal for my house I will be arrested... |
Celebrities › Re: Victoria Inyama Tests Positive For COVID-19 In UK by inoki247: 1:31pm On Jan 10, 2021*. Modified: 3:23pm On Jan 10, 2021 |
all of a sudden all diz celebrities don dey turn Covid Ambassador... |
Car Talk › Re: FRSC Begins Full Enforcement Of NIN As Condition For Vehicle Registration by inoki247: 8:16am On Jan 10, 2021 |
If dem like mak dem add Covid 19 test join...
All this dere nonsense won't reduce anything aw much dem dey buy temporary Virtual Number wey criminal go dey buy online... |
Education › Re: #JusticeforDonDavis: Let’s Allow The Court Handle It - Deborah Okezie by inoki247: 8:08am On Jan 10, 2021 |
Aderr: What do you mean by physical evidence? How can see have physical evidence when it took place far away from home? This is why the justice system is bad in Nigeria. Such cases should be thoroughly investigated and all involved should be thoroughly interrogated, including the woman and her son. It's only then we can know if she's lying or not.
Investigators fish out evidence not victims. But in a society like ours, the police who is supposed to look for evidence will say " Where's your evidence?"  If you say Buhari's men are stealing, he would say, "If you bring evidence, we'll investigate". What a society! Justice is hardly served in such cases as this. Especially when religion is involved.  what do I mean by physical evidence shey na her social media outburst she go tender for court to prove her case or Drs report which is a physical document. If the Government can't help her get what she needs to prove her case then she should get a private investigator involved and litter all evidence on the internet I will rather take the father of the kids more serious than this woman. interrogations alone can't even get her justice everyone can admit it was under duress... |
Politics › Re: PDP Begins Moves To Reclaim Ekiti In 2022 by inoki247: 7:12am On Jan 10, 2021 |
Dem fit elect anoda one term Governor Ekiti People and repeaters... |
Education › Re: #JusticeforDonDavis: Let’s Allow The Court Handle It - Deborah Okezie by inoki247: 6:52am On Jan 10, 2021 |
Aderr: Even with evidence, the court can still throw your case out. Such institutions are weak in Nigeria especially if you are up against a powerful opponent like this woman is. There's nothing like strong evidence this type of woman wey me dey see for say she get any physical evidence she go don put am for social media nd call am leak like leaking the Drs Report... |
Celebrities › Re: “We Don’t Need COVID-19 Vaccine In Africa. Our Food Is Enough”- Rapper Vector by inoki247: 1:20am On Jan 10, 2021 |
Well people will rather consume Ale, Opa eyin, Afa toh at iya Monsuru for junction dan take any Covid agbo... |
Health › Re: Why Do Nigerian Dentists Always Suggest Extraction? by inoki247: 9:08pm On Jan 09, 2021 |
Cause na only wetin dem teach dem for school be that how to destroy something.... |
Culture › Re: "Where Is The Boy(s) That Carried The Oba Of Lagos' Staff?" - by inoki247: 8:57pm On Jan 09, 2021 |
Na that one they pain u Where's the man that carry the Mace wey turn Deputy Senate president....
And dere supporter don dey talk say diz can never happen in the country they called shithole buh na diz same shit hole dem carry Mace and the person waz honoured.... |
Education › Re: #JusticeforDonDavis: Let’s Allow The Court Handle It - Deborah Okezie by inoki247: 7:33pm On Jan 09, 2021 |
aristocrazzy: wrong because as you can see the case is still getting attention Lol na attention we wan chop diz wan get attention reach the Dakolo's case dat people even still go protest for d church if d woman no get beta evidence pass all diz outburst the court will throw her case out face it nd stop making social media looks like the evidence she needs to tender at court for her to get justice.. |
Politics › Re: 2023: Intrigues Over Fresh Bid To Replace APC, PDP by inoki247: 6:54pm On Jan 09, 2021 |
Lol abeg move this article abi na wetin I go cal am to Joke section...
Replace ko Retrieve ni..
Raise up your hand if u read the Long funny epistle and summarize for we wey no get strength.... |
Education › Re: #JusticeforDonDavis: Let’s Allow The Court Handle It - Deborah Okezie by inoki247: 6:08pm On Jan 09, 2021*. Modified: 6:34pm On Jan 09, 2021 |
aristocrazzy: but at least it has gotten attention from people so the case won't be thrown under the rug At least no win a case bro face reality people will just use the Mata to catch cruise after some weeks or days e don end... |
Education › Re: #JusticeforDonDavis: Let’s Allow The Court Handle It - Deborah Okezie by inoki247: 2:56pm On Jan 09, 2021*. Modified: 4:43pm On Jan 09, 2021 |
aristocrazzy: social media will give awareness for the situation, so that justice can happen. Now that the situation has been taken to the court, surely there will be a justifiable resolution. She shouldn't give into pressure because if they get to the bottom of the matter, a lot of students may be saved from the same experience. Did social media win Busola Dakolo case na Fact the court need not wat u av to Yarn with your mouth dem go examine al the result of the test wey Dr run so all diz her social media outburst no be evidence.... |
Education › Re: #JusticeforDonDavis: Let’s Allow The Court Handle It - Deborah Okezie by inoki247: 2:46pm On Jan 09, 2021 |
Social Media can not give u justice or win u an Election iffa lie ask Donald Trump.... |
Health › Re: COVID-19 Vaccine Sharing Formula For Nigeria by inoki247: 2:33pm On Jan 09, 2021 |
Make them give us access to order our thing from Amazon dem no fit sell fake buh wahala for wu go order for Aliexpress nd Jumia... |
Travel › Re: Missing Aircraft: Sriwijaya Plane Route Jakarta-Pontianak SJ-182 Lost Contact by inoki247: 12:00pm On Jan 09, 2021 |
2021 e too early for all this abeg..
Make dem check if the plane no pass Katstina Bandit fit don kidnap am... |
Foreign Affairs › Re: US Capitol: Police Arrest Man Who Sat On House Speaker, Nancy Pelosi's Desk by inoki247: 9:49pm On Jan 08, 2021*. Modified: 8:52pm On Jan 09, 2021 |
Ahmad62: Trump called Nigeria a shithole country... But I know even in my shithole country this won't happen your country is not a shithole person carry Mace till now dem no arrest him and charge him to court instead he become the Deputy Senate president of the shithole... |
Business › Re: Court Orders Sale Of Obat Oil’s Hotel To Offset N5 Billion Debt by inoki247: 6:05pm On Jan 08, 2021 |
maybe when Nigeria no fit pay back Chinese loan na so Court go say mak dem sell the country. |
Music/Radio › Re: Wizkid - Ginger Feat. Burna Boy ( Official Video) by inoki247: 4:45pm On Jan 08, 2021 |
Abeg wu don watch am mak e come explain wetin dey inside d Video for Glo users.... |
Politics › Re: Buhari: We Will End Insurgency War This Year by inoki247: 4:39pm On Jan 08, 2021 |
we will....
we will crush Boko Haram in 6 months. 2015
Boko Haram have been technically defeated 2016
we don't celebrate Christmas with bombing anymore Lai Dec 2020
We will crush insurgency 2021
We never know the rhymes wey dem go use.by 2022..
Maybe insurgency is here to stay na him go b there theme for 2022... |
Business › Re: Massive Dangote Rice Mill Under Construction In Jigawa. Pixs by inoki247: 2:51pm On Jan 08, 2021 |
okay after dat Local Rice go cost more...
cause I don't understand diz country wetin we think say na solution ones we get am the price of dat thing go sky rocket instead of getting it at cheaper rate..... |
Politics › Re: Reps: Legalising Hemp Cultivation, Registration For Traders by inoki247: 5:04pm On Jan 07, 2021 |
adenigga: Think deep!
This is Nigeria, not Canada. Ordinary cigarettes are abused. so cigarette dey cause gang war... Na d part of weed causing gang war I see say e no fit dey possible for here... Weed wey b say ones is legalized e go cheap pass tomatoes na him wan cause gang war.... |
Politics › Re: Olusegun Obasanjo Dances & Exercises To Keep Himself Fit (Video) by inoki247: 4:50pm On Jan 07, 2021 |
the old man wey dey Aso Rock na to Visit Cow he sabi... |