Politics › Re: We Will Deliver On Our Manifesto In 2021 – APC Governors by inoki247: 5:04am On Jan 02, 2021 |
okay na 2021 be Election Year cause I don't understand dat means since u people av been elected is sleep u guys av been sleeping.. |
Celebrities › Re: Wizkid, Jada Pollock & Burna Boy, Stefflon Don Party Into Year 2021 (video) by inoki247: 4:03pm On Jan 01, 2021 |
Na New Year be diz which kain News b diz..
If dem like make dem party with Jada Pinkett... |
Jobs/Vacancies › Re: Discountenance Job Offers From Us, INEC Warns Job-seeking Nigerians by inoki247: 3:12pm On Jan 01, 2021 |
we know now the employment wey dey go on now na for the private citizens is not meant for the public... |
Celebrities › Re: Fans Surprise Nengi With A Range Rover On Her 23rd Birthday (VIDEO) by inoki247: 3:10pm On Jan 01, 2021 |
you mean her Fans from onlyfans.comm |
Politics › Re: General Buratai: We Will Shame, Disgrace Terrorists In 2021 by inoki247: 2:15pm On Jan 01, 2021 |
Is Buratai Mad na when he turn Prophet abi e wan open church for Sambisa ni diz one wey him too dey prophesy for 2021... |
Business › Re: What Can One Do Legally To Be Financially Independent In 2021? by inoki247: 9:22am On Jan 01, 2021 |
Le2money: Did you know that MFB can also pack up anytime too? The best is to leave my money in my bank if I have up to that amount and the monthly interest is enough for me ..chikena Person don tire like diz bank no fit dash person up to 10k as interest... |
Business › Re: What Can One Do Legally To Be Financially Independent In 2021? by inoki247: 8:54am On Jan 01, 2021 |
Le2money: At least 10-15% monthly is not bad ....now take a look at it....if I invest 100k and I am been given 5k monthly....then, it will take 20 Months before I can achieve 100% profit which is 1 year and 8 months.....it's really small bro. If you are talking about at all at all, no be dis kind of profit biko Depending on how much you're investing sha like my friend that ownes a small microfinance I invested 1M with him so I get 50k monthly na d thing dey help me most time wen mouth dry that 20 percent own dey fear me cause that one no get legal agreement... |
Business › Re: What Can One Do Legally To Be Financially Independent In 2021? by inoki247: 8:36am On Jan 01, 2021 |
DenreleDave: I have some guys dt invest with a forex trader and he pays them 20 percent
I am even considering joining them I also have someone that gives 20 percent but that thing no dey reliable 20 percent is what that Unilorin guy promise him investor's till he no fit meet up again.... |
Business › Re: What Can One Do Legally To Be Financially Independent In 2021? by inoki247: 8:33am On Jan 01, 2021 |
Le2money: 5% ke? It's too small at al at al na him bad pass you dey find the one with 50 percent abi u go soon jam MMM or Binomo nd ko... |
Health › Re: Good Sex Great For Your Physical, Psychological Health by inoki247: 7:30pm On Dec 31, 2020 |
shey na only married couples qualify for d good sex wey dey enhance person health abi Single people too qualify.... |
Phones › Re: FG Lifts Suspension on SIM Replacement by inoki247: 6:52pm On Dec 31, 2020 |
Na dem go tire...
Na dem go close border if u ask dem wat av dey achieve na story dem go yarn....
if u people like talk say make d network dey colet our blood sample before we register sim na u guys go still tire..... |
Politics › Re: Forgery: Court Admits Two More Exhibits Against Obaseki by inoki247: 6:54am On Dec 31, 2020 |
HitRun: This Prof. Does not know what he is saying here. You can scale down even an A2 document into A4 Leave him e think say we still dey typewriter age ni wen Photocopy don go digital already you can Zoom in documents nd also Zoom out a documents... Na there set dey call Instagram Live Video Photoshop... |
Politics › Re: Aliyu Abdullahi, Aisha Buhari's Aide Refuses To Disclose Her Whereabouts (Video) by inoki247: 10:29am On Dec 30, 2020*. Modified: 10:49am On Dec 30, 2020 |
Mama don change Location like VPN.... |
Politics › Re: Buhari: Nigerians Must Return To Agriculture by inoki247: 9:51pm On Dec 29, 2020 |
okay you too return to ur ranch and start following ur barren cow around.. |
Crime › Re: Interpol Traces €500,000 COVID-19 Fraud To Nigeria by inoki247: 9:45pm On Dec 29, 2020*. Modified: 10:49am On Dec 30, 2020 |
Dem go don finish the money... |
Celebrities › Re: Nigerian Porn Star, Krissyjoh Reveals He Made N240m From Acting In Porn Movies by inoki247: 9:34pm On Dec 29, 2020 |
He don turn Motivational speaker...
We know say u dey Disguise ni buh we no go loud am... |
Politics › Re: Going Back To Agriculture Is The Way Out For Nigerians, Says Buhari by inoki247: 7:17pm On Dec 29, 2020 |
okay oga you too go back to your Ranch dey follow ur barren cow around the town |
Health › Re: COVID Vaccine Scientist, Canadian Minister… ‘nigerians’ Who Hit Global Limelight by inoki247: 6:47pm On Dec 29, 2020 |
2020 the only year our President stay with us for Nigeria.... e no fit du Ajala... |
Politics › Re: 2m Youths ‘jobless’ As Govt Suspends SIM Card Registration by inoki247: 1:43pm On Dec 29, 2020 |
Me I dey look people wey dey shout security up nd down like criminal will not always looks for alternative plan...
Las las people go start to dey use dere dead family NiN or dey buy dead people NiN number....
if u live near border sef u can always pick dere signal nd use dere sim so waz all diz fuse sef....
Mak dem no tidy security mak dem dey chase air up nd down I believe ones u link ur sim card with a recognized ID dat alone is enough... |
Celebrities › Re: 'We Also Get Broke Too'- IK Ogbonna Advises Fellow Celebrities To Invest Wisely by inoki247: 1:34pm On Dec 29, 2020 |
Buh ur Ex Wife no fit wait make ur investment germinates before she leaves u during ur broke session... |
Crime › Re: SWAT Kills Igwe Emmanuel Mba, Enugu Monarch by inoki247: 5:03pm On Dec 28, 2020 |
Hope say no be the same SARS dem rebrand to SWAT like Local Rice wey dem pack inside Foreign Rice Sack.... |
Celebrities › Re: Women And Men Belong In The Kitchen - Naira Marley by inoki247: 1:06pm On Dec 28, 2020 |
espn: but urgent 2k get gender? lol urgent 2k no get gender also av seen some of my friends asking me for 2k nd also doing some emotional blackmail for not been able to help dem .... How can a friend of mine tell me if I hear say him die tomorrow say aw he go be... |
Politics › Re: Arewa Group Tackles Kukah Over Comment On Buhari’s Govt by inoki247: 1:01pm On Dec 28, 2020*. Modified: 1:23pm On Dec 28, 2020 |
Them just want make everyone dey mute like say na Cementary dere Lord and Savior Buhari dey rule...
if you don't want anybody to talk Vote him Cementary President den.... |
Celebrities › Re: Women And Men Belong In The Kitchen - Naira Marley by inoki247: 12:33pm On Dec 28, 2020 |
Dem no write am for anywhere inside bible say Kitchen is only meant for Woman...
And moreover Hunger no get gender... |
Foreign Affairs › Re: American President Donald Trump Signs $900B Covid-19 Relief Bill by inoki247: 6:35am On Dec 28, 2020 |
Boy's don sit down dey eye am... |
Celebrities › Re: Buhari Mourns The Death Of Doctors Who Died Due To COVID-19 by inoki247: 5:41pm On Dec 27, 2020 |
Okay you believe that News coming from Premium times buh if na Soldiers kill 20 unarmed citizens you will call it fake news... |
Health › Re: NAFDAC To Give Emergency Approval For N400bn COVID-19 Vaccines by inoki247: 2:05pm On Dec 27, 2020 |
Lol dem wan approve wetin dem no develop just say wen d thing land dem go colet there own share and tell us they took 100 billion out of the money to see if the Vaccine Is good... |
Food › Re: Post Your Christmas Food Here by inoki247: 10:14pm On Dec 25, 2020 |
Bread and Super Glue  |
Celebrities › Re: Crazeclown Teaches His Pregnant Wife, Jojo, Legwork (Video) by inoki247: 9:25pm On Dec 25, 2020 |
sha be careful mak Gbe body no go turn Gbe pikin |
Music/Radio › Re: 30 Biggest Nigerian Songs Of 2020 By Iamsynord by inoki247: 9:20pm On Dec 25, 2020*. Modified: 2:27pm On Dec 26, 2020 |
Fatai Rolling Dollar.... Kere si Number  |
Politics › Re: 22,556 Ghost LG Workers Found In Borno Verification Ordered By Zulum by inoki247: 1:38pm On Dec 24, 2020 |
Okay after the burst what will happen everyone will move on.. |
Family › Re: Parents Pranked Their Kids With A Playstation 5 Present (Video) by inoki247: 1:32pm On Dec 24, 2020 |
The kid case be like person wey buy Fufu for computer Village naso u go first happy say u buy phone at cheap rate until u open ur package.... |