Jacko1's Posts
Nairaland Forum › Jacko1's Profile › Jacko1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 26 27 28 29 30 31 32 33 34 (of 51 pages)
Fine fresh tall guy nuffin do u.... Kwantinu using it and lay beauty queens |
Ditch her joor She neva born dey fat... Ditched her... Past tense I dont lik orobo at all.... Dey all hav bad eating habit chum chum chum But wen u ditch her and she becomes hot no desire her again..... Cos ur ditchin her might be the ginga she needs hehe |
Ur house painting loading hehe |
God forbid make I use uber for nigeria Make dem kill me use me do ritual Or follow dem argue because say hold up dey Or d find me something syndrome Or make dem rob me black and blue tufia |
You used to look homo Now you are homosexually looking |
Ah ah ah jus 10000 dollar go solve plenty problem for me.... Chai chai |
Il add dem up n be sending messages like Mtn your father Mtn lightning fire una Mtn una no geh sense Blah blah hehe |
Buhari actually open him dirty mouth say abacha was not corrupt ahh ahh ahh Sha try as he may he cant lay hands on jonathan His restiveness on jonathan wil lead him to his grave |
Airforce 1 have u hear Do any of the following your track go nuclear no be blow |
These hoes aint loyal Hehe...... |
Snake.....snake na d most mentioned word on nairaland Afta snake lalasticlala |
Explain to me how USA loses because we using yuan as exchange rate Dollar is most accepted form of exchange bar pounds It is stable.... Time trusted.... D greenback make sense Look at jus some business terms associated wit dollar greenback Usa loses nothin say we choose yuan U make it sound as if nigeria is a mover and shaker in d world China is greedy.... At least usa are nt only bout their personal gain China is all about their personal gain trust me.... Hold ur country ransom so dat a time will come wen u can kidnap taiwan citizens hand dem straight to china jus lik kenya recently did |
Hehe very gud development All the bisi...shade...dami....bukky....bunmi...folake...risikat Keep bleaching oh hehe.... Wen uk deny u visa no surprise |
Who said yoruba actors dont make money |
Men such a mean tag for linda ikeji Stank pucccci Fil bad for her Was on her side all along Til she posted hermes bag and birkin bag sayin in ma lekki mansion cos i can afford it Dahs wen i jus smh for her.... Wizkid rite she hav poverty mentality |
Ok this trend is becoming alarming.... Throwing children away haba.... Pray dis child becomes somein and wen the mother come lookin for her..... She sef wil throw the mother away |
Employers go see one format of cover letter evrywer now.... Hr ppl be lik.... This pool of ppl are very smart.... We cant drop any hmmmm Somein fishy oh look all of dem used same adjectives |
NLC wich wrath Ma wrath.... Ma wrath no follow thank you Hw much u go pay me for ma wrath.... Cos u hell well gettin paid If police arrest us.... All nlc wil be freed me il be doin oga police abeg na abeg na devil cause am Giv me hard currency and il display ma wrath for u on social media lik nairaland.... Twitter hehe.... Snapchat sef |
Wat kind of violent chin chun chon love is dat Sayin she cud hav poisoned him is a tru reflection of wat her rage was capable of If u truly love som1 ul neva do somein to make dem vanish Abeg dont eva ansa d babe let her be anoda person problem She had a gud fin n blew it away.... She wil learn frm dis obviously |
Skiborobo skibo Yebaa oshe baddest |
U thin marry woman of ur height wif anger issue and strong face Wen u turn 40 plus ur wif in her 30s prepare for pounding Cos she is now a full grown blue whale.... U stil be dolphin hehe |
Old man no dey drive this kain car for 9ja D owner is at most 45 years Choi 400million naira Our money no get value again at all |
Hmmm malaria and thypoid dey kill oh..... Eyah fine gal Poor hubby to be wil cry tire Very sad |
Eyah dahs rili sad..... Ppl go thru things..... Jesus pls come so evrytin go beta once n for all |
I be dey support linda ikeji before Was team linda being she ibo n all Wahs wif dose her bag commenta and in my banana island mansion She letting stuff get to hher A sensible person wud av delete her instagram and twitter acct.... Make dem private n only accept pro linda followers You dont need 500k followers wen 400k are out to insult u Ma thots sha i mite be wrong |
Eyah i feel for kenya But hehe no blame us nigerians Neva knew all dis davido n flavor big. For outside 9ja like dis If i see flavor or wizkid il jus point say see d yeye flavor.... See as him dey feel hehe |
This na jihad They do this cos sai baba is in power A president lik ribadu who is not an extremist wud stop this fromnhis own ppl No wonda dis is how hausa ppl take dey okene.... Taraba.... Nassarawa.... Abuja..... Fulani wil sack d area then they move in saying its deir land |
Denrele was actually twerking or wat oh ma goodness..... Person for stone am coke bottle |
Wat an evil end time plant sent from hell Hmm thank God u were at home |
Nysc is cool.... Experience a new place Wat they shld scrap is dat 21 days in camp Dont knw fo odas but was the worst time of ma existence on earth...... Stil gives me chilss |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 26 27 28 29 30 31 32 33 34 (of 51 pages)