Jacko1's Posts
Nairaland Forum › Jacko1's Profile › Jacko1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 25 26 27 28 29 30 31 32 33 (of 51 pages)
9ja gals deserve such kinda men Their own wickedness na highest Oga fire dey go to me nuffin do u Any guy actin all hypocritical n shii.... 9ja gals neva do u somein.... Look lik devils act lik devils |
After the reggae Play the blues |
9ja chai..... D man go confuse walai In 30 mins him go be like I wan come down oh.... I no do again.....wer una dey na D recharge card seller wil go about her business lik say na bird dey d pole |
Emmaesty:Firstbank nko Uba nko |
Na only curse you sabi Typical yoruba gal |
Hmmm Hmmm Hmmmm Sha never knew forex was speculative as well.... Thot it was a sure thing.... Ban gnld sef edmark and body slimming products |
Ok this guy is jus too much |
So sad maybe its those cars that needs you to start the car then control windows Asphyxiation such tortous way for 1 to die not to talk of 4 Ah d horror each sibling faces as d oda dies.... The cries then become mor ahh.... Chai dem for just pull the handle of the door Ah tufia so painful |
I stil beleiv tiwa sleep wif don jazzy n dr. Sid Are we saying the guy is mental ..... Dat he does nog knw wen his wife is cheatin on him Comon he lost his pride.... Respect..... Evrything A dying man tells no lies trust me on that.... They hav nothin left to lose |
S and X intonation problem Work on it ur fine |
The only reason buhari is concerned is because this news has reached AP and reuters Shameless president As for dat commissioner of police.... No comment soponu deal with him and his lying tongue |
Wat is if u hav nothin to say.... That is not a transportation objective met.... Its an amusement park ride..... Hw many kilometres wil it cover.... Does it relief any traffic situation Later calabar wil rush to cnn n be making noise |
[quote author=edlion57 post=45061759]Learner dem b ..come esut we go show u[/quo If i see any of these above ingenius style il giv u 100k.... Stop makin mouth for mouth sake.... None of those styles hav been conceived by our nigerian minds |
Dss no go investigate this one.... But kill one fulani man ul see Dss director sef fly in |
God save your children from karashikas.... Gals.... 9ja gala can do n undo Na badt guys dey flex pass.... Gud dulling guys we don suffa walai |
I sabi one tunji michael ekepti frm ma days in command.... Do u knw wen i finish skool.... I doubt this is him but dem one resemble sha |
Pray police shoot you and you die If not for kuje prison dey wil rape ur ass ehn U wil forever ask God had i known Useless boy Ppl r heartless |
No fuel una stil dey burn person hehe All these keke and okada ppl r most frustrated ppl in 9ja Dey can burn They r animals.... Thief don learn lesson Thief keke or okada and die hehe |
Yoruba Yoloba Yoluba Yoruba Ah una fetish baje Fetish baje Dat hand might be cutoff The only way dt man no beat him papa n gree to be tied for 2 months is irapada and lakasagba and awolore n wat eva jazz name una get Yoloba Yoruba Yoruba Yoluba Ahhhhhhhhhhh O sun mi |
Free fish and snail and crayfish for them Hehe Watch out for mamywater to as well |
Lubbish list Anythin to get 10 10 dis 10 dat Some of ur 10 10 is getting stupid Wat is 10 things ladies do wen they naked mtschew |
Lesson 1 When couples fighting mind your damn business Lesson 2 When u seperating fight let it nt be only u.... Unless u r gud in seperating fight |
Omo we plenty for australia oh shuuuu |
See Tinubu that bled lagos and stil bleeding lagos Talkin commin sense Neva compare ursef to murraybruce who worked for all he has You Tinubu hav been a looter immemoriam.... because u r in gud terms wif buhari.... And buhari selectively goes afta his enemies means u are a saint 9ja politics is sickening to the core so sickening Wat we do oda countries wil shout Jesus Wat i knw is dat all our piliticians no 1 can escape hellfire |
Blackface r u not almost 40.... Instead of settling down u acting as though ur a guyman Knew u in festac wen i was growin up.... I used to call u bros den cos i tiny 1999 u wer a man already den oh.... Add 17 years to that age oh Ur yung face no go last foeva ma 2 cents |
Nice men lil kesh u defnly earned it Jus kip using yung john oh See y to go skool gud esp skool lik unilag If he attended oou or lautech him fo neva reason lik this |
To me she does not rili have a job.... Which one be blogger and business enterpreneur |
go usa stil black like wetin i no knw Him go lose jor No run for house na senate Him go lose Yoruba enjoy d fame while u can but he losing big time |
Very old stale news.... Saw this last week on my facebook Hmmm dat means my facebook info is more current than nairaland sometimes |
Ah does she use nairaland see plenty pictures Seun collect money oh |
The calls of Really confused me..... Had to read it again and again then was like ohhhhh Calls off In between had to be careful with my own english b4 nairaland finish me hehe |
In heaven rite now having a party wif allah and mohamed..... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 25 26 27 28 29 30 31 32 33 (of 51 pages)