Jacko1's Posts
Nairaland Forum › Jacko1's Profile › Jacko1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 28 29 30 31 32 33 34 35 36 (of 51 pages)
You dey find trouble oh burna boy.... Wer ur shoulders men |
She go her bobo house.... Una don cast the babe hehe In event she is not wif a guy or babe.... Oh ma gosh.... Hope she is safe |
Ibos will neva have sense till thy kingdom come Elumelu you are a big goat Could u not have rigged it till an ibo person is beneficiary Id lik to see otudeko or otedola giv ibo guy 10000 dollars His subordinates dat are yoruba wil be lik ehn omo ibo ke.... Lo fun dami jor.... Sho ya were ni Who yoruba epp But we stupidly doin fair fair Nigeria is not fair to us..... They take care of their own Only us wil neva take care of our own Beloxxi in agbara.... Nero drugs agbara....wat yoruba or dangote investment in ibo land Yet we divesting in oda places Fh...uck one nigeria men Ibo til i die....God giv ibos ma kain sense abeg |
No picture of your beating.... |
ma future wife make i go buzz am for instagram n facebook |
Wen d man gets fat she wil cheat on him saying Ehn ehen wen u getting fat anyhow.... Is dis hw i married u Me i like slim men oh |
Som1 said castrated eunuch so on point Knew that man had no balls Remind me of this lakasagba movie.... choi choi Husband goin to market because u r celebrity I feel fo this man Bet he hardly hav sex wif her Dont marry a woman dat is domineering if u are a cool guy Fire shld marry fire if nt u d man wil suffer Serve him right wn dey did nt date br marriage |
Nigeria and beating and burning sef Is it a national hobby abi pasttime Let people upload jungle justice pictures on the web Wen we lose big contract due to it Law makers wil enact laws dat criminalise it |
Hmmm |
Anoda way u knw u friendzoned..... D guy wil avoid u on social media.... If u snap new picture he never comments so that his real babe wil neva knw you two are in communication |
Men this guy e money 1 million and lik 3rd weddin u doin so dis year I wish i was ur friend.... I go dupe u ehn Play to those things dat entice u Eating d scraps along the way..... Building my resources Cos it is said....... Forgot the verse in d bible that pertains to this |
This our new breed of activists these days Wen gani fawenmi Femi falana Protest against govt They did so witout insultin d oda party Its only in nigeria that you can insult a distinguished senatot Who are you to insult a usa senator That wil get u prison time Insulting a publicly elected official is insulting his constituents If we nairaland insult senators or preident is cos we knw we can neva try it to their face |
So sad A former mfr Chief President actors guild Came back to nigeria sef So sad |
As usual anoda rubbish list You say stem courses ..... More gals do biochem... Nursing....chemistry dan boys Remove the S and M and say gals dont do T and E |
No Dss is gonna investivate this one oh..... Lubbish fulani president |
dis kain toilet if i no use dettol n hot water bath i go itch for 2 hours |
Let me follow deceive gou Oh ma gudness..... Great delivery.... Nice vocals The song go blow |
All she wants is dat ring Once she gets is bye bye to exercise She go fat yakata Nd wen in ur marriage u cheat on her Some yoruba boys that like ikebe n fat gals wil service her It wil shock u say she be hot cake She wil den deal wif u spiritually Bro dont marry fat gals not worth it |
Many things you can do with ur life. You can be a minister for God Adopt kids Y do u wanna take ur life Not worth it comon Leav all dese carnal ladies God wil send u a wife dat wil be ur own You can marry a blind.... Or deaf lady jus som1 u can live for |
70% of theese our female footballers na lesbian See as dem tomboy finish Infact 70% of female footballers na lesbian |
coolbreeze44:Mr gtb bank staff how bout u drop a suggestion to ur head office saying see what customers are facing |
Evry1 na blogger Wish una luck sha All hustlr is allowed |
She dey north |
refiner:You pretty...... Ma goodness |
Hehe Ahhhh ahhh ahhh ahhhh Ok forget this name checkers thing Am proudly ibo but Seriusly us again..... Must we find fast money Dont blame oda tribes for bashin us this is too much Abeg take ur shots jor.... D thing tire me |
This man of God just earned ma respect.... God wil bless the pocket this came from ul never lack in ir ministry n family |
Him no fit face any fan cos unanimously all of dem insult him bleachin If him talk say him one block dem ni.... At least 200 ppl go dey blocked.... That one go affect him follower number Dude wil be a joke among contemporaries..... |
Him want make him tattoo dey show well ni |
Jobberman are real job men Wayo ppl All deir job na scam |
Omo ova try dey worry d guy We can now make movies wif whitey.... And ppl no go knw Besides why always dat actress him dey do effect on Him giv her dick.... Giv her acid burn Hakeem u dey Bleep dat woman confam |
Sophie own dey understandable But dat diallo wizkid wen isa judge order u to pay 5000 dollar pwr month Ul knw 6 is différent from half a dozen |
Anne idibia get one 7 yer old gal fo 2 face so he actually cheated on anne idibia wil dey wer engaged |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 28 29 30 31 32 33 34 35 36 (of 51 pages)
