Sports › Re: Nigeria Lists Lookman, Amoo, 30 Others To Battle Ghana by Jmichael1(m): 3:43pm On Mar 04, 2022 |
Sunisonflex39: Onazi still dey play ball....you want to tell me no other DM in our local league to take that onazi spot as standby...nawao.
What do I know bros....u knw football stats pass sum of dis coach,same way sum of us sabi play ball pass many footballers,na jst luck dem get to go there...... |
Sports › Re: Nigeria Lists Lookman, Amoo, 30 Others To Battle Ghana by Jmichael1(m): 3:39pm On Mar 04, 2022 |
I no fit remeber wen last i even watch nigeria match slf bcus na only "eeh eeh u go shout till match finish |
Travel › Re: FRSC Official, Traffic Offender Crushed To Death In Ondo (Photos) by Jmichael1(m): 3:22pm On Mar 04, 2022 |
Sum of dem go jst stand 4 middle of road as if death dey fear their uniform.... |
Celebrities › Re: Victoria Kolawole Scammed Of Fuel Money At A Filling Station by Jmichael1(m): 3:08pm On Mar 04, 2022 |
Nobody worry nobody las las buhari go reach every body... |
Health › Re: 300 Level UNIJOS Student, Henry Ehiz Commits Suicide, Drops Note (photos) by Jmichael1(m): 3:03pm On Mar 04, 2022 |
Daniluv1: Chai another guy down
Hope say all if una nor go die leave me to enjoy all these pussy alone
Well me am not tired yet so farewell na you Sabi kpekus daddy i hail ooh.... |
Health › Re: 300 Level UNIJOS Student, Henry Ehiz Commits Suicide, Drops Note (photos) by Jmichael1(m): 3:01pm On Mar 04, 2022 |
Suicide is never the solution,if nt u knw hw many times suicide dn occur to me.... |
Career › Re: Palmcredit Wahala by Jmichael1(m): 2:58pm On Mar 04, 2022 |
Count me out frm anytin outside branch and fairmoney |
Crime › Re: Lady Arrested For Killing 75-Year-Old Man In Anambra (Photo) by Jmichael1(m): 2:46pm On Mar 04, 2022 |
U no go ever see cover any good news,na so so bad news he like to cover like righteouness..... |
Health › Re: Please Help! I Forget Things Easily, Do I Have A Medical Condition? by Jmichael1(m): 2:40pm On Mar 04, 2022 |
Kazeem47: say no to vawulence.I have been observing you these days,anything little thing that happened you react vawulently. no be him dey shout vawulence vawulence yesterday? |
Health › Re: Please Help! I Forget Things Easily, Do I Have A Medical Condition? by Jmichael1(m): 2:39pm On Mar 04, 2022 |
E bi lyk say ur brain dn full ooh,beside 2much tinking slf dey make person 4get sum kind tin. abeg no dy tink 2much |
Health › Re: Please Help! I Forget Things Easily, Do I Have A Medical Condition? by Jmichael1(m): 2:35pm On Mar 04, 2022 |
FavourWrites: No, I don't do drugs. I'm only 19.
How do I get help? which one be i'm only 19,19 yrs no dey smoke? |
Crime › Re: Cult War In Secondary School Yesterday Thursday They Machete Him - PHOTOS by Jmichael1(m): 2:32pm On Mar 04, 2022 |
Cum to river state and u will knw the full meaning of cultist...
80% of d youth here are cultist. |
Crime › Re: He was begging they still cut his throat - Eiye vs KK cult war - PHOTOS by Jmichael1(m): 2:26pm On Mar 04, 2022 |
The enemy u fail to conque today might later bcum an oracle to destroy u.... |
Crime › Re: Russia Invading Ukraine : Sentiment Apart ,is It Right ? by Jmichael1(m): 2:19pm On Mar 04, 2022 |
Segzy22: Ukraine is one of the poorest countries in Europe that means they can't withstand Russia. And some evils on Nairaland are still supporting Putin actions. Both of the countries are racial. So there is no need of backing Putin. Putin Putin Putin, how many times did I call your name? putin dey put am 4 ukraine body woto woto.... |
Crime › Re: 21-Year-Old Man Jailed In Kwara For Love Scam (Pictured) by Jmichael1(m): 2:12pm On Mar 04, 2022 |
After 6 months,he will continue 4rm were he stop...
las las yahoo has cum to stay in nigeria.. |
Jobs/Vacancies › Re: Please Advise Me On This New Banking Job by Jmichael1(m): 1:42pm On Mar 04, 2022 |
adedolapoololade: No be only u bro...me sef don dey fed up....on GOD guy...to do illegal tin make money dn dey hungry ooh since legit way no wn favour me... |
Jobs/Vacancies › Re: Please Advise Me On This New Banking Job by Jmichael1(m): 1:31pm On Mar 04, 2022 |
McOluOmo: My advice to you is
Join yahoo
Guys wey no get girlfriend get peace of mind abeg u get anybody wen fit teach me yahoo? |
Jobs/Vacancies › Re: Please Advise Me On This New Banking Job by Jmichael1(m): 1:29pm On Mar 04, 2022 |
Abeg hw many yrs person go suffer/hustle b4 he make money?
oboi i dn tire 4 every tin,hw wish my dream fit chase me small..... |
Crime › Re: NSCDC Arrests Three Young Men With Human Bones In Taraba (Photo) by Jmichael1(m): 1:24pm On Mar 04, 2022 |
Omoh people get mind ooh,jst de kill ur fellow human being as if nah ant.... |
Foreign Affairs › Re: Video Of Fire At Ukraine's Zaporizhzhia Nuclear Power Plant By Russia Troops by Jmichael1(m): 12:39pm On Mar 04, 2022 |
Adjovi: Some of you are just allowing your emotions to cloud your judgement. Between the Ukrainians who left the country and those who stayed behind to fight which do you think are the wise ones? he who fight and run away live to fight another day.... |
Crime › Re: False Accusation Of Theft: New Fraud In Town by Jmichael1(m): 11:53am On Mar 04, 2022 |
U do good wahala,u no do good wahala.... |
Crime › Re: False Accusation Of Theft: New Fraud In Town by Jmichael1(m): 11:50am On Mar 04, 2022 |
TheSourcerer: Well simple , don't return their purses .  simple as ABC... |
Crime › Re: False Accusation Of Theft: New Fraud In Town by Jmichael1(m): 11:49am On Mar 04, 2022 |
|
Sports › Re: Nigeria Vs Ghana: Why Black Stars Will Defeat Super Eagles – Bortey by Jmichael1(m): 11:42am On Mar 04, 2022 |
Sleekfingers: Why tunisia no chop am, for Afcon?
Our players are totally useless.......they won't even qualify i blame the players 4 only 1 tin,dem 4 no pick buhari call.... |
Sports › Re: Nigeria Vs Ghana: Why Black Stars Will Defeat Super Eagles – Bortey by Jmichael1(m): 11:40am On Mar 04, 2022 |
victorazy: Na that day una go know say juju dey Ghana we go use benin witch follow dem up... |
Sports › Re: Nigeria Vs Ghana: Why Black Stars Will Defeat Super Eagles – Bortey by Jmichael1(m): 11:39am On Mar 04, 2022 |
PresidentAtiku: UP EAGLES...
BTW
ATIKU IS COMING...
Please tell that EDO NO BE LAGOS bullion Vannist to stop wasting his ill gotten money...
1. The north will vote for Atiku 2. The SE/SS also 3. People are tired of the party of demons (APC). Egg is now N100. Innocent egg fa 4. He has pee-poo issues 5. The votes of the SW (especially the Afonjas) will be very very minimal left to me alone Apc no go get one single vote 4 2023..... |
Sports › Re: Nigeria Vs Ghana: Why Black Stars Will Defeat Super Eagles – Bortey by Jmichael1(m): 11:36am On Mar 04, 2022 |
pyyxxaro: See e nose like bushpig own  hahahahaha bros na so bushpig nose be?
i never see am b4 na make i ask ooh.... |
Crime › Re: Ogun Couple Drugged Woman Before Beheading Her & Selling Her Skull For ₦70k by Jmichael1(m): 11:03am On Mar 04, 2022 |
I prefer sambista forest to dis ogun state.... |
Travel › Re: Ukraine Crisis: First Batch Of Nigerian Evacuees Arrive From Romania (Photos) by Jmichael1(m): 10:33am On Mar 04, 2022 |
OBALOLA55: JAPA PEOPLE  dem dn japa cum bk ooh.... |
Foreign Affairs › Re: Russia-Ukraine War: My Experience In A Nuclear Bunker - Reno Omokri (Video) by Jmichael1(m): 7:49pm On Mar 03, 2022 |
visijo: I want my relationship to be as strong as couple on cabin bescuit they have been smiling since I was a child�� i swear.... |
Foreign Affairs › Re: Russia-Ukraine War: My Experience In A Nuclear Bunker - Reno Omokri (Video) by Jmichael1(m): 7:48pm On Mar 03, 2022 |
posty56: this guy will do anything for clout he still better pass pretty mike... |
Foreign Affairs › Re: Russia-Ukraine War: My Experience In A Nuclear Bunker - Reno Omokri (Video) by Jmichael1(m): 7:46pm On Mar 03, 2022 |
Whazar: Oga shut up
Nah we dey the war front abeg shw us ur only 1 pix 4 the war front |