₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,647 members, 8,446,418 topics. Date: Thursday, 16 July 2026 at 02:02 PM

Toggle theme

Kaxmytex's Posts

Nairaland ForumKaxmytex's ProfileKaxmytex's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 70 71 72 73 74 75 76 77 78 (of 92 pages)

RomanceRe: . by Kaxmytex(m): 11:41pm On Mar 09, 2013
Na 2day?
SportsRe: Rangers Vs Enyimba (1 - 0) On 9th March 2013 by Kaxmytex(m): 5:15pm On Mar 09, 2013
obxddon: If no be say I don born Again,I for say make thunder fire u.......So many stories wey una don hear from childhood that are baseless and you guys come on here to type rubbbbbissshhhh....Ori iya e ti daru,opolo baba e ti knock,iwo gaan fun ra o ti fi ori gbale...Ode...Small thing dem go yab ibo,start tribal cyber war.....Grow up foooooolll!!!
o boi.....see vexing..
Bros,abeg take am easy o
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Liverpool Vs Tottenham (3 - 2) On 10th March 2013 by Kaxmytex(m): 4:25pm On Mar 09, 2013
It'z gonna b a tough 1..
Me no go watch d match,na Bale and Suarez wey me wan watch...
SportsRe: Rangers Vs Enyimba (1 - 0) On 9th March 2013 by Kaxmytex(m): 4:12pm On Mar 09, 2013
Sofar it'z 9ja league,
anyhw anyhw,d home syd go win
RomanceRe: My Ex Have Refused To Let Go Of Me. by Kaxmytex(m): 12:47pm On Mar 09, 2013
[quote author=Mynd_44]If it was the girl who cheated on him would you be making the same silly comment?[/quote][size=28pt]why nt?
Sofar d babe don realise im mistake.
D guy gat no alternative dan 2 forgive her and dem go rekindle dere love
[/size]


piaget,we dey offend God and im dey forgive us..
Abeg,forgive and forget wot d guy don do....jux take him bak..if he kum misbehave again,jux do him anything wey u lyk,if u lyk,u can behead him,i no go tok
RomanceRe: My Ex Have Refused To Let Go Of Me. by Kaxmytex(m): 10:40am On Mar 09, 2013
[size=28pt]dearie,pls give d guy one more chance..[/size]
RomanceRe: She Don't Belive In Shooting Stars But She Believes In Shoes & Cars by Kaxmytex(m): 8:46pm On Mar 08, 2013
stop advising dem jawe...
If all diz ladies kum take ur advice naw,hw we guyz go take see our daily punny chop...
Abeg,free dem joor...

Shebi na money wey dem want? Ehnnn..no problem,we go continue 2 dey give dem nah
op,dnt u knw say d money wey we guyz dey give dem 2geda wit dere punny wey dem dey spread give us,na im go make dem achieve dere dream,na im go make dem bkum beta person in future,na im go make dem hv happy kids,happy family and happy home...infact,na im go carry dem reach heavenly home which iz HEAVEN

am i advising dem also? Nooooo....i dnt fink so

ladies,joystick iz so sweet o,u can do beta by hunting 4 more buh make sure say u collect ur money
PhonesRe: Yahoo To Shut Down Blackberry App & Other Products by Kaxmytex(m): 6:47pm On Mar 08, 2013
[size=28pt]hw dis 1 take affect my touch light nokia?
Make dem park well jawe
[/size]
SportsRe: Keshi Release List Of Foreign Pro's To Play Kenya by Kaxmytex(m): 2:47pm On Mar 08, 2013
Daraplato: Keshi don craze. Where's Mba and Emenike?
Emenike get injury,
pls,i'll lyk 2 knw d foreign club wey mba dey play 4...
SportsRe: Keshi Release List Of Foreign Pro's To Play Kenya by Kaxmytex(m): 2:45pm On Mar 08, 2013
Osaze jux blew anoda chance of gettin into da squad wit im useless pride
i jux pray make pride no kill am....
SportsRe: NFF Queried For Ban On Lesbian Players by Kaxmytex(m): 2:39pm On Mar 08, 2013
I still dnt knw d reason why diz mumu babes alwayz engage in lesbianism....
Maybe dem dey fear big ...
*coughs*
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Steaua Bucharest Vs Chelsea : Europa League (1 - 0) On 7th March 2013 by Kaxmytex(m): 8:32pm On Mar 07, 2013
[quote author=Red-Light]toressss


ball control - 0
goal sense = 0
drible = 0
everything = 0 angry[/quote]naso im life spoil reach...nt even 1%.
d guy nids deliverance b dat o
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Steaua Bucharest Vs Chelsea : Europa League (1 - 0) On 7th March 2013 by Kaxmytex(m): 8:16pm On Mar 07, 2013
Stevechibu: Last time I checked,Eyimba are short of center forward,maybe chelsea fit give dem 10 million to collect him
oya! Make dem kum carry am...we are ready 2 sell him o

buh wait o,hope it'z nt 10million cedis?
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Steaua Bucharest Vs Chelsea : Europa League (1 - 0) On 7th March 2013 by Kaxmytex(m): 7:52pm On Mar 07, 2013
1-0 or wot da heck am i seeing...

..Ayaf fainted..
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Steaua Bucharest Vs Chelsea : Europa League (1 - 0) On 7th March 2013 by Kaxmytex(m): 4:31pm On Mar 07, 2013
Mehn! Chelsea don tire me o....
If dem lyk make dem win and if dem also lyk,make dem no win o...me no fit allow make 1 club kum gimme hypertension..m still a young guy and my lyf no get duplicate
Nairaland GeneralRe: Suggest Ways One Can Leave Cultism Without Being Hurt by Kaxmytex(m): 12:51pm On Mar 07, 2013
[quote author=AG.gal]U too shattap! Wat's wrong wit sum1 seeking 4 spiritual guidance for a situation lyk dis. Allow ppl to express their opinion jare![/quote]lwkmd...sharp gal
CelebritiesRe: Davido’s Billionaire Dad Celebrates 56th Birthday With Family by Kaxmytex(m): 12:27pm On Mar 07, 2013
Happy family..
RomanceRe: How Do I Approach A Girl In Lagos Pls Help Me ! by Kaxmytex(m): 12:14pm On Mar 07, 2013
Don't dull ursef
jux flash dem ur car key...
RomanceRe: jjjjjjj by Kaxmytex(m): 10:26am On Mar 07, 2013
sunnshyn: while at it, please do change your username...imagine if she also requests to see ur post on NL and ur moniker is analryder? please dude, please...
dat's impossible..
CelebritiesRe: Omotola Closes Her Facebook Account Over Fraudulent Activities by Kaxmytex(m): 9:34am On Mar 07, 2013
Owkie o
PoliticsRe: Okada Riders Protest In Benin by Kaxmytex(m): 9:26am On Mar 07, 2013
..
PoliticsRe: Northerners Own 80% Of Oil Blocks - Senator Enang by Kaxmytex(m): 9:21am On Mar 07, 2013
alex101: The most unfortunate thing is that thread like this don't EVER make it to the front page. I just hope senator Ita Enang will rally his fellow senators from the so called 'SS' to rid these theiving abokis off their oil blocks. Imagine some desert-dwelling goon owning an oil block in the SS? Nonsense!
bros,kum modify ur post,d thread don arrive front page o
Christianity EtcRe: Funny Stories Pastors Tell In Church by Kaxmytex(m): 11:16pm On Mar 06, 2013
#speechless
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Howard Webb To Officiate Manchester United Vs Chelsea On Sunday. by Kaxmytex(m): 10:55pm On Mar 06, 2013
[size=50pt]i reserve my comment 4 naw...
D way chelsea sef dey play diz dayz,dem no dey encourage person at all..
Anyway,d match na sunday abi..no lele..we go see maybe man u no go chop am again at dere old traford...
[/size]
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Howard Webb To Officiate Manchester United Vs Chelsea On Sunday. by Kaxmytex(m): 10:46pm On Mar 06, 2013
Fredrick909: [size=21pt]Dancing Kukere Manchester United [/size] [size=48pt] don get thier 3 points [/size] [size=21pt] £50 Million budget spend £30 for players then the rest for refreeeeeeeeees..... [/size]
3point 4 FA cup abi?
E b lyk say d kynd floggin wey madrid give una stil dey affect u....
Oya! Modify dat thrash u posted up dere b4 i open my eyez right naw..
TravelRe: Your Experience With Nigeria Commercial Buses by Kaxmytex(m): 6:20pm On Mar 06, 2013
andyanders: My brother, I wonder how a young lady like this would write as if she no go school. Na waooooooo. If she want to avoid entering them,let her improve her life and get better and she wouldn't find herself in there.
ochukoccna: Nigerian businesses from the man on the street to big companies lack customer care services generally
But your English na die tongue
DnigerianPrince: It's not as bad as your grade 1 English, I can guarantee that.
why all of una kum dey yab my gal lyk diz,i go sue all of una o...
TravelRe: Your Experience With Nigeria Commercial Buses by Kaxmytex(m): 6:10pm On Mar 06, 2013
[size=14pt]Mah sista,d xperience wey i don get 4 all dis public buses,no b smal tin o....
D 1 wey i no go 4get na d day wey i tok say make i go see my guy...
I wan carry bike b4 buh as i see say d cloud don dey gather,so,i changed my mind,i kum enta bus....
E neva reach 40secs wey i enta dis bus,naso dis heavy rain start o....
4 my church mynd,i tink say i don escape d rain nt until after a minute,i jux felt sumtin wey dey drop on mah head,kini eleyii?(wot'z iz dis?)...as i bend my head make i see d kynd tin wey dey fall on my head,naso i see dis small hole o....haaaaaa! conductor,ibi yii n jo o(conductor,dis place dey leak o)..
as i siddon insyd d bus,i jux dey blame masef...chai..which kynd nanszence b dis naw,i muttered...
D rain don heavy 2 d xtent dat my cloth don soak sef,i looked at d hole once more,2 my suprise,d hole don reach 4....ohhhhhhh God,kini gbogbo rubbish yii gan sef(wot'z all dis rubbish),i shouted at d conductor....

conductor: egbon e joor,e ma binu(bros,abeg no vex)
Me: e fun mi ni owo mi joor,mi o lo mo(gimme mah money joor,i no go again)
passenger: brother,e ma binu(brother,no vex)
driver: abeg,no vex...we go soon reach ur bus stop...jux calm dwn....

Na so dem jux dey beg me anyhw...
Me wey b say i don dey para since,i no knw d tym wey i enta silent mode...
Finally,i reach my bus stop sha,oh boi..kum see my shirt,evrytin don soak wit water...
I branch insyd 1 shop until d rain stopped....


D day wey i enta 1 yeye bus wey wan catch fire also....na only smoke wey we see o,kum see hw evry passenger dey tear race,no b smal mata dat day o, kum see hw passengers dey escape through d boot,u nid 2 see hw 1 of mah bros dey squeeze im body through d window so as to escape fire,kum see hw old mama take dey struggle bcuz say she wan escape,we no knw hw driver and conductor take disappear buh lata sha,we kum see dem wit bucket of water.....chai...bus palava no b here o
[/size]

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 70 71 72 73 74 75 76 77 78 (of 92 pages)