Ken26's Posts
Nairaland Forum › Ken26's Profile › Ken26's Posts
1 (of 1 pages)
I do bad thing ] |
On Ash Wednesday this babe with her wahala ![]()
|
Please wise up, be a man, stop spendin unnecessary money,, d way u make ur bed dt d way u lay on it |
Bro u see all ds guys sayin let go hmmm most of dem ar hypocrite, people mistakes if u understand women very much u will knw little tin drives dem, & remember d other side nigga ginger u to push up ur game, But ur babe go fine sha, wahala 4 babe wey ugly |
Most of ds kind guys ar faithful dey hate been turn off cuz dey kip tinz cool, bt fear of been use no go gree u see |
Bro dont make a mistake lovin a woman more dan she loves u, dt d advice my grandmother gave me, most of all, marry ur peace of mind, ur long life depends on d kind of wife u got married to, remember all dt glitters ar not Gold, its ur choice |
It been long u hv Bleep & ur Hot spiritually |
Mr man zoom off drm her life, u cnt plant love seed were u cnt harvest dem get dt in ur skulls, not all relationships ar real som ar backup tnz |
Helo lady is hard to bear , remember d union & vows, but if u cnt bear ds let him carry his cross men sha |
Wait & make money first u will knw, wat u want |
Guul check ur characters , african man loves submission |
No dt bestie of a tin folo break my heart, women ar scum |
Love na scam |
So she carry invitation card dey waka up & down |
Putin hands in pocket & concentrate on sumtin else, not easy sha |
She wan use make money ooooo |
Oga help back 1 gud turn deserve another |
U self how on earth do u tink u can get Samsung note 8 brand new @ price |
I guess ur d only son |
Hi ---- friends forum /// Happy sunday to u all , dis my first times of writing���� ��� am in lagos precisely , last week i was in my shop @ trade fair complex we ar so busy wit customers u knw na rushin tinz / Corona / short day . So there's ds lady dt came wit her 3yrs old son to buy perfumes & cosmetics so she was checkin her cologne fragrances both male & female for her & d baby daddy , i noticed her son was too stubborn cryin & makin noises u knw kids nahh, so i told her to hold her son cuz my shop is too fragile , there's ds displaying glass shev that shows twinkle lights d son was movin there i warned her 4times of her son , she felt reluctant she pik some perfumes worth #17, 500 then she was takin selfie while waiting 4 d baby daddy to transfer cus he not there wit dem , i was makin invoices 4 customers b4 i could turn around then dis child went straight to that glass shev cuz it has 4 rolling tyres & push it ������ menhhh it ended in tears i was sooo angry @ d mom cuz wat kind of a mother live her child @ kind place i warned her several times . Gbese don yakpa oooo ������� i told to pay d damages ooo i bought it #178'000 cuz nt my fault, i called d guy that sold it to me @ alaba international he said current prices #220, 000 cuz of dollar issue then som samples of perfumes worth 29, 600 broke too , others just got stain i gave her the bills she started cryin ����� no b small matter oòoo people gather ooo so we called d baby daddy d guy man denies he responsibility's i was shock he said have warned d baby mama of their son cuz he too stubborn, he is sayin they ar not married just baby mama stuffs. just imagine wahala soòoooo i told d lady to pay she can't she have two phones, so i collected her iPhone 11 she was shadin tears bt i pity her ooo then she went home callin me. guess wat guys nna nawooo for lagos women haha i no cross river naija com chop pussy 4 pay bak !!! if ur interested to knw wat happens nxt how it goes jst say continue |
Stop masturbation |
For me the best relationships & marriage begins wit friendships |
I feel 4 d woman pains it's easy for her |
Neva give up on ur struggles |
Wetin b dat |
I tot u hv senses, bro marry ur peace of mind |
He is married I guess |
1 (of 1 pages)