Kslib's Posts
Nairaland Forum › Kslib's Profile › Kslib's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 169 170 171 172 173 174 175 176 177 (of 376 pages)
@ostrich,na true you talk.. I know say some nefa change their country.. Pls you guys should check ooo.. |
wild child: Is anybody listening to Drive Time show with Gbemi on the beat999fm? If you're a Melvin fan and you want him to get 9ja vote,you need to double your votes now cos most of the callers and ppl sending sms claimed to be voting Beverly saying she's more entertainningAAV, do you copy? I repeat,Do you copy? |
@Iyawo TM,who you dey vote for? |
Huh? Na Bra dis girls use decorate the living room so? We need to take this girls to Brazil 2014 if Nigeria qualifies,they will come in handy.. .. .. All izz well! |
As una dey vote for una fav reps tirelessly so,na so other people go dey give una the much needed support to achieve una desired dreams.. .. All izz well! |
ochongonoko: Please who sang this "allow me allow me girl"?Majek fashek ft Victor Uwaifo.. |
aodis: Ore I don open am o! But dis one wey u dey talk like dis so, e no sure for d aav thing again?Just keep voting.. .. All izz well! |
Who be Wole? The Guitar abi the Mic ?.. .. .. All izz well! |
When the pickin begin behave like goat dem go know.. Make dem kuku dey mix the goat milk with Mango leaf and Elephant grass so that the pikin go turn Goat proper and hopefully in 6months time,he go begin cry like goat.. .. All izz well! |
Na wa oooo.. .. All izz well! |
BizBloke: [color=#000033]Nice. Keep it up. I still dey on Rukewe matter.[/color]No wahala,keep it up!! Na onlt 5days remain.. .. .. All izz well! |
Erm,ya'll should remember that when we voted aggressively for Bassey,we didnt get our targets and comments were flying left,middle,right and center laughing at AAV that the shyte doesnt work atall.. Now,i just want ya'll to know that if melvin wins on sunday,its beacause Africa loves him and voted for him cos he deserved it and not cos of some syupid AAV shyte..... If the AAV didnt work for Bassey,then why should it work for Melvin? For the records,we know it doesnt work,but we're just doing it to keep ourselves busy and waste our time.. .. .. .. The smart ones surely know the point am driving at.. .. All izz well! |
Tuso: @Kslib..I wont campaign 2dayLol.. Well,i believe all those voting for melvin have already prepared their minds for the worst come sunday but are just being optimistic and hope for the best so i see no room for heart attack at all.. Inshort.i believe the risk of heart attacks will higher if melvin wins rather than the opposoite.. .. All izz well! |
Pls i'm busy with something else,so anybody that needs it should PM @modella abeg.. .. All izz well.. |
@Tuwo,shey u don start...lol .. All izz well! |
This one wey people dey wake from death anyhow so,E mean say hope dey ooo.. Abeg make United states go check Osama well ooo cos if that guy mistakenly wake-up,E go begin hijack Ships at sea ooo.. .. .. All izz well! |
Make una no forget to dey change the country on your profile to your desired nama oooo.. .. All izz well! |
BizBloke: [color=#000033]Yes na.. I don dey scatter Akpors and Rukewe since voting start.. By tomoro,I go face Tamuno and Uduaghan then switch to Akpors and Rukewe again. .. .. All izz well!! |
Hope as una dey open mu***tiple Ac,una still dey vote multiple times with an acc per hour.. Hope say una no just dey vote once per hour with the multiple issh.. .. Hope say una dey drop like 50per hour with an acc... .. All izz well!! |
Make una still dey vote for melvin under Naija too oo,make una no just assume say he go get Naija vote and we con shock on sunday... .. All izz well! |
Wow!! Its Just like mukina2 giving herself a ban for banning people too much.. .. All izz well! |
@easy,na d one wey i ben wan send to russello be dat thats why i use im name as example before the ish... Let me know if e complete or make i re-send am.. .. All izz well! |
onthefence: Vote Melvin legitimately or.......... he will lose. Remember karmaLmao!!!! Karma doesnt work that way.. Melvin has no idea that we are AAV'ing for him so if karma wants to strike it'll affect those doing it,me inclusive... If karma were to affect someone who has no idea of what happened or had a hand in what happened,then karma is indeed a scam.. Secondly,since Karma is payback for what someone has done,then i am 100% sure that KARMA is using us via our subconscious to pay the housemates back, apart from melvin in their own coin... I am sure one of them might have also voted in a fishy way for some of thier fav housemates in the past,so KARMA is paying them back by using the AAV peeps.. Inshort,how sure are you that other countries are not AAV'ing for their fav reps?..lol We aint even 100% sure if the AAV works,but if it does work and influences Melvin's chance of winning the money positively,then "All izz well! Because Karma sure knows why it allowed that to happen.. Lol .. If AAV are guilty,me inclusive, then dont worry yourself cos karma will surely pay us back Cos it will also influence people's fishy fishy votes to affect our chance of winning negatively when we also enter a competition .. .. .... All i know be say if karma allow AAV work in favour of Melvin,then the rest housemates competing with for the money have also cheated in a competition and this is their payback,but if otherwise,Karma will surely make AAV not work in favour of Melvin cos they all deserve a fair chance.. .. Man gotta do what man gats do and leave the rest for nature...lol .. No matter what happens,i personally believe that, .. .. All izz well! |
@aodis,i don send am.. .. All izz well! |
BizBloke: [color=#000033]Na so. You sabi motivational speech o.Na so we see am oo.. Keep voting.. .. All izz well! |
aodis: Kslib as u send me dat stuff dat time wey melvin put himself up, make u send me dis aav thingy abeg! Na only u I fit tell! Ose padi mi!Expect am in lets say "45mins".. I dey do something now.. .. All izz well! |
JOYCEOUS: Lol!Huh? That post was for @belmot and not you madam... Abeg make you dey look well except if @belmot na your other handle... .. Dey look before you quote abeg.. .. All izz well! |
ONE CAMPAIGN VIDEO::::::: Melvin 54.72% Feza 2.69% Elikem 29.65% Dillish 1.17% Cleo 6.88% Bimp 0.36% Beverly 0.91% Angelo 3.63% Join the housemates and help end extreme poverty .. All izz well! |
Belmot: Are u guys sure dis una aav thingy dey work so.No,we just dey waste our time but at thesame time wishing that hopefully it does work.. We have nothing to loose in trying cos atleast when Melvin wins we can beat our hands on our chest and ssay "Yes,we helped someone achieve his dreams",If he doesnt win,we will still beat our hands on our chest and say "Yes,we tried our best".. .. ##Team##Melvin cant see the Future but one thing #Team##Melvin has, is Positive Energy,Optimism and the Confidence to never give up no matter what,and thats why we are called ##Team##Melvin###.. .. . All izz well! |
Hit!! Hit!! Hit!!! Hit!!! Hit it from the back.. Hit it from the side.. Hit it from the middle.. Yes,i am talking about Akpors and Rukewe... .. ##Team##Melvin## show no mercy##j All izz well.. |
Good Morning.... Abegooooo,##Team Melvin##,make una know who una dey send that Bullet to ooo.. Send am to only those wey don show say them be ##team melvin### oooo.. No let any girl weda na Miss Nigeria/universe deceive you with sweet talk into sending it to them ooo.. We are in the final stages of the game,we are in end times and many shall come start showing fake supports in Melvin's name but let Ye no be deceived... .. .. All izz well!!! |
Ok!!! Good night.. .. All izz well! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 169 170 171 172 173 174 175 176 177 (of 376 pages)

