Lordmassac's Posts
Nairaland Forum › Lordmassac's Profile › Lordmassac's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 28 29 30 31 32 33 34 (of 34 pages)
what kinna joke is dizz Huhi don't know. may be you should ask google. ![]() |
titi! you no go kill me ooo ![]() |
dont mind that yeye boy |
all of una, sharrrraaaapp!uou know say u be mumu? why u go dey tell agbalagba sa make den sharrraaapp? ![]() |
Make una live titi now abi nua wan open her secret? ![]() |
this boy is a fool |
i wo ikaaaaaaa ![]() |
now this is a joke an i cant stp cracking my ribs iwo ikaaaaa |
will u carry your yeye i do out of this place? ![]() |
yeee! clemcycul! wetingadekenis do you wey you no wan give am money? |
oboy na wah you ooo!!!! how u go mumu yaradua younger bro ![]() |
Ramadan kareem to all muslims |
iroyin kayefi, lati ilu gbeseo kanmi. ni dede agogo mejola koju ija si oorun ni agbo iku ogbeni dokita malu. ni ibi ti won tiri ijamba obe, ati ada pelu yamuyamu elese kan. opolopo omo ni won fi sile lo. Ara won ni prof. edo, engineer ike, Doctor oronro. ki olorun t malu si omigbona ire. ti e ban ka iroyin yii, emi ni kunle akanmu oko iya alamala lati ile ise naira FM. ![]() |
correeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeet ![]() |
guys, abeg make una chioya alone now ![]() |
hahahahahahahahahahahahahahahahahahahahah. . wait o my ribs no gree crack. ![]() |
haba! why all this lies? even coper(doctor)s are paid more than that. make those liers go shut up. ![]() |
[quote][/quote]then cut your hears ears didi u her that u are a fooooooooooooooooooooool ![]() |
![]() |
hummmm, i love those pics. And val, i must confess u are great and u've got a charming husband. ![]()
|
i did'nt hear and i dont want to hear ![]() |
make all those olofofos comot for this room before we gun them down. ![]() Make all the gunners dey enjoy jare ![]() |
hunter becomes the hunted . chi!!! this pastor don quench |
showbobo, you no go kill person with loughter ![]() |
see you, how u no go forget to lough when the truth be say you no sabi lough. make i tell you me i no fit heeeeeelp you oooo. ![]() |
A Farmer on getint to the hut on his farm, noticed something at the entrance. Then he said to himself: what is this?! he look like shit, he smell like shit, make i taste am may be na shit. so he tasted it, the he shouted: yee! na shit sha!!! thank God i no match am. |
chai! iya ti je bobo yi. sorry hen ![]() |
abeg carry your yeye joke comot for this place. is too dry ![]() |
![]() |
iwo ikaaaaa
and i dont want to hear