MrNipplesLover's Posts
Nairaland Forum › MrNipplesLover's Profile › MrNipplesLover's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 44 45 46 47 48 49 50 51 52 (of 279 pages)
This match fit be the first wey Chelsea go lose this season epl. On top wetin Chelsea do Man City last season. ![]() Winning is not sure for Chelsea, neither a draw. Amma Chelsea fan. ![]() |
These are definitely the then repentant Boko Haram criminals that were "exported" to foreign countries. I smh for the future of the country. |
Obinnau:It has a larger population. ![]() |
Men would naturally prefer a lowkey wedding, but the other gender we dey claim to be the FUTURE, na dem dey always want am elaborated. |
This is not how to make your mama and papa (parents) proud of you. Untimely death won't be your portion. |
This is how they dish out fake COVID-19 updates. Over 2 souls were lost in the hands of bandits (UGM, Herdsmen, Boko Haram, Buhari). B- uhari A- nd N- ortherners D- estroying the I- mage of N- igeria T- oday S- hake my head. |
If Nigerian government want become unfortunate, make dem no call their criminals (police) in order... Walahi if another endsars similar protests hit ground, that will be the end of this administration. Una dey push youth again now, nobody see Una... When the table turns, Una go dey perform one yeye power shiitt. Ogun kill all of Una. |
Wetin him dey enjoy for the skeleton body before? These rich men no get eyes ni? |
Why Una no show his damn face?! U all can see that this country is a shitthole. E no go better for the entire NPF!!! |
I remember sometimes I go enter olosho quarter and anyone wey I carry go dey complain say my dick too big. I go just dey take side eyes look am like: is this one Okay? Olosho dey complain of dick size, after how many body counts and number of dicks she don collect... ![]() |
These yeye celebrities forming porch, dem no fit punctuate proper written English, and most of dem are guilty if this. Very annoying. If u no know how to punctuate correct English, chat in pidgin English, abeg. Una excuse be say English no be Una father or mother language. Una for no go school naah. Una suppose dey chat in Una language self. Illiterate mumu. ![]() |
Me wey I no get plan for any marriage. If dem force me say by fire by bomb, I must marry, na like this I go dress go my wedding venue. Make the bride family come bash me naah, na opportunity to jakpa be that... ![]() |
Make she remove her uniform and go in the ring with the corper girl.... E sure me say the corper fit beat her brain comot. What stupidity was that?! Can u imagine. Illiterate soldier. Soldier my dickcap. |
femi4:Good old days. ![]() Nigeria is gone. |
IgiveLadiesBj: ![]() |
Commentor:Brain no go keel you. |
I have no pity for all SIMPSons. Una go get sense las las. |
24brains: ![]() I hail u, bro. ![]() |
Ogun kill them... I love seeing this prayer point directed at all Nigerian politicians and criminals, terrorists, touts. |
Wetin dey worry these young boys ffs?! Why are they just killing people up and down? Terrorists are doing their own, normal people too dey do same, every-goddamn-day! WTF is wrong with people? Ogun kill u there! |
This team should taste like shawarma in the mouth of ass-anal - assnal - Arsenal. ![]() |
Anything to depopulate the North. Another 3,000 units of roasted plantain for the terrorists to feed on. Dead country. |
He should be killed. ![]() |
You shouldn't have tagged my name here cos I ain't totally in support of this marriage stuff of nowadays. Too many shiit (lemme just save words). You made some good points but they ain't valid. Those are just some speculations. Good luck to whoever finds a perfect partner for themselves. I hail u, bro. |
Romanoff:Having sense is not a must for many Nigerian ladies of nowadays. ![]()
|
This country is just full of drama. ![]() Should we call this Disabled Empowerment? All under Buhari. Nigeria is totally finished. Buhari is a goat and he deserves nothing but...
|
Ogun kill all of una together! Criminal bastards!!! |
Dem suppose cut him left leg and hand it to him to hold it till they get to he station. That's how criminals should be treated. |
1 (one) bandits... ![]() Dead country. |
Criminals must marry their fellow criminals... Simple as ABC. |
Nice one, babes. The effects of football training, work out - them no fit twist and wiggle. These ones fit do cowgirl so? Beauties. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 44 45 46 47 48 49 50 51 52 (of 279 pages)

