Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,152,770 members, 7,817,138 topics. Date: Saturday, 04 May 2024 at 06:54 AM |
Nairaland Forum / Mruwa1's Profile / Mruwa1's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (of 16 pages)
Politics / Re: It’s ‘unarguable’ We Have Improved Power Supply ‘with Less Resources’ - Fashola by Mruwa1(m): 2:06pm On Dec 24, 2018 |
misano:abeg oooh Benin city nor be Benin Republic abeg tell them make dey give us light if u know oga Minister 1 Like |
Politics / Re: It’s ‘unarguable’ We Have Improved Power Supply ‘with Less Resources’ - Fashola by Mruwa1(m): 9:22am On Dec 24, 2018 |
When i read people comment na i sure say my area done comot from nigeria aah people dey see light. From 6hours light to 3hours now no light at all for my area |
Romance / Re: What Caused Your Last Break Up?? by Mruwa1(m): 3:34pm On Dec 23, 2018 |
Broke and no idea to make money . |
Celebrities / Re: Davido Bodyguard Spotted With Plaster On His Head after tout fans attacked by Mruwa1(m): 2:23pm On Dec 18, 2018 |
visijo:notin last forever |
Politics / Re: Reno Omokri: Why Didn't Aisha And Her Children Celebrate Buhari’s 76th Birthday? by Mruwa1(m): 2:19pm On Dec 18, 2018 |
mychiveous:true talk next tin na Aisha pix wit baba and birthday messages go upload before midnight |
Celebrities / Re: 'Daddy Are You Sarkodie' - Between Rapper, Sarkodie And His Little Daughter by Mruwa1(m): 2:13pm On Dec 18, 2018 |
DavidEsq:comot from their area see one wan stone u ...lol |
Politics / Re: Charly Boy Wishes Buhari A Happy 76th Birthday. See How (Photos) by Mruwa1(m): 2:07pm On Dec 18, 2018 |
Na good birthday wish u imagine am say the roads, health sector, our economy make sense ... |
Romance / Re: A Lady Replies Man Who Said Men Are Biologically Meant To Cheat by Mruwa1(m): 1:25pm On Dec 18, 2018 |
Cheating na bad character na choice not nature of man....reason am if u leave ur home by 7am to work each day, to close by 5pm from office to ur gf's house and u return home to ur wife and kids by 11pm from monday to friday u sit down am think how many hours u done waste to dey wit ur own family in a month or year.. Then weekend u spend 8 hours again wit ur babe |
Celebrities / Re: Toyin Subair And Anita Gupta, His Indian Wife (Photos) by Mruwa1(m): 12:48pm On Dec 18, 2018 |
hisexcellency34:you b bad person ... for me after i hit d man wit my HITV decoder. I go use cabl too flog dis man till he faint and i go wake am again after 5. Min. Wit same HITv cable |
Romance / Re: Most Nigerian Guys Are Afraid Of Dating Celestial Girls by Mruwa1(m): 12:39pm On Dec 18, 2018 |
Abeg i dey find 1 be a broda keeper and introduce me to 1 1 Like 1 Share |
Romance / Re: I Sent N500k To My Fiancée To Open A Shop, She Used It To Settle Family Issues by Mruwa1(m): 1:48pm On Nov 12, 2018 |
..spending 500k on family issue witout concrete details. On how d money was used none make sense ... To save 500k from legit job nor easy Execept u dey do street 1 Like |
Crime / Re: Slay King Killed For Stealing iPhone And Laptop In Edo. Graphic Photos by Mruwa1(m): 7:48am On Nov 07, 2018 |
MrsNwaAmaikpe:blood color by CK made in Sakponba Benin city |
Celebrities / Re: White Man Blocks His Ears As Davido Performs At Wireless Festival In U.K by Mruwa1(m): 12:16pm On Oct 29, 2018 |
wisenewgem:God bless... 1 Like 1 Share |
Romance / Re: Zambian Man Weds His Dwarf Wife, Kneels Down To Hug And Kiss Her (Photos) by Mruwa1(m): 11:26pm On Oct 07, 2018 |
youngest85:u wan tell me say true � nor dey exist .. Na true love be dis nor tink am too much |
Properties / Re: Different Types Of Nigerian Landlords (meme Collection) by Mruwa1(m): 11:31pm On Oct 04, 2018 |
My first landlord na die if u nor go out d man go come knock for ur door, if u come house late na die ... D man go lock u for outside ... 1 Like |
Celebrities / Re: Ray Hushpuppi: "Repeating Clothes Shows You Are The Real Owner" by Mruwa1(m): 11:36pm On Oct 03, 2018 |
I nor like ur life style for once u make sense ... |
Politics / Re: Buhari Hosts Pastor Kumuyi & Wife, Esther Kumuyi In Aso Rock (photos) by Mruwa1(m): 1:03am On Oct 02, 2018 |
spongeisback:if buhari invite u to his office u must go .. D tin here b say na advert dey just use dis man do for their next election |
Politics / Re: Amaechi: "Nigerians Will Enjoy 24-Hour Power Supply If Buhari Is Re-elected" by Mruwa1(m): 2:36pm On Sep 13, 2018 |
DBlackCeazer:soon d thunder go strike dem |
Politics / Re: Amaechi: "Nigerians Will Enjoy 24-Hour Power Supply If Buhari Is Re-elected" by Mruwa1(m): 3:12pm On Sep 12, 2018 |
Come oga nor dey talk nonesense make una tell us say see waiting spoil make una let we the citizens contribute money go fix the light ourself we done tire to wait for government to fix light for us .... 37 Likes |
Romance / Re: If A Lady Sends You This Message On Social Media Or Via Text, Please Do Not Open by Mruwa1(m): 12:29am On Sep 12, 2018 |
vanida6:ok....where else do dey beg beside social media ? |
Politics / Re: El-rufai: I Don’t Have N20m In My Account To Buy Form, Except I Sell My House by Mruwa1(m): 8:37am On Sep 11, 2018 |
Una steal our money now the wan when we manage safe for our pocket una wan still come remove am na wah make una still try small get sympathy for Nigerians....20M u nor get proof to us ...... print ur .last 48 hours nor 48 days bank statement for us make we see |
Romance / Re: Nigerian Man Shocked As His Date Suggested She Paid The Bills On Their First Out by Mruwa1(m): 12:48am On Sep 07, 2018 |
dbos11:some Nigeria girls dey when still correct trust me |
Politics / Re: 2019 :saraki Buys PDP Presidential And Senatorial Nomination Forms by Mruwa1(m): 1:29am On Sep 06, 2018 |
Ojiofor:man go always get plan B |
Celebrities / Re: Nollywood Young Porn Star Is Back Again With Hottest Unclad Pictures Of Ladies. by Mruwa1(m): 8:03am On Sep 05, 2018 |
Tamarapetty:10 million |
Romance / Re: Man Arrested For Sucking Out The Uterus Of A Lady During pre-intimacy In US by Mruwa1(m): 2:56am On Sep 04, 2018 |
Biglittlelois:i fit intro u to my friend he sabi do dat kind sucking.. he go tell u d type of sucking |
Celebrities / Re: Don Jazzy's Mother Finds A Wife For Him, He Wants To Run, She Grabs Him by Mruwa1(m): 2:48am On Sep 04, 2018 |
BigSarah:I be producer .. I produce pass don jazzy I single |
Celebrities / Re: Davido Buys Diamond-Encrusted 'BADDEST 7' Chain by Mruwa1(m): 2:29am On Sep 04, 2018 |
Cr7sBabe:chioma or my grand ma hand |
Romance / Re: CRAZY NIGHT: This Is Why Women Love Me. If You're A Man, See This [PIC] by Mruwa1(m): 1:49am On Sep 04, 2018 |
iLegendd:oga why u dey talk am small small Na Big NO No |
Romance / Re: Why Are There Too Many Single Ladies These Days? by Mruwa1(m): 1:37am On Sep 04, 2018 |
Ihatelove:don't give up easily u will find the right person someday |
Religion / Re: See The T-shirt I Wore That My Pastor Is....... (pic) by Mruwa1(m): 12:56am On Sep 03, 2018 |
generationz:u for just tell am make he nor go for d interview |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (of 16 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 41 |