Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,290 members, 7,807,982 topics. Date: Thursday, 25 April 2024 at 01:18 AM

Mruwa1's Posts

Nairaland Forum / Mruwa1's Profile / Mruwa1's Posts

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 16 pages)

Politics / Re: Fuel Price Hike: NLC Is Dead, Can’t Do Anything About It – Wike by Mruwa1(m): 8:38pm On Mar 12, 2021
Naija don finish serious today I buy fuel for 210 for benin main benin not outside benin abeg where we dey head to for dis country where NLC, where TUC dey ?
Celebrities / Re: “I Got 6 Packs And 6 Cars” – Peter Okoye Shows Off His 6 Luxury Cars (Video) by Mruwa1(m): 4:42pm On Feb 07, 2021
Legalcriminal:


Jesus is not happy with your comment
even satan self dey vex lol
Politics / Re: Reno Omokri: Will Buhari Die If He Appoints Non-Muslim Northerner As Army Chief? by Mruwa1(m): 9:24pm On Jan 26, 2021
tyup:
Omo cry always having something to say. Ion really know why pple like reno must always tribalise issues as this undecided what if out of Buhari's list, these are the best folks fit for the job?? But No, as long as North got the top list it's Nepotism, the list if not complete yen yen yen

To as many as it may concern, if ur in Reno's camp as fast as possible, pick btwn Deliverance or psych evaluation.
u think am urself out of everybody for dis bug country na only muslim be d best men for d job meaning other religions nor get good people that can deliver the job better. Imagine every chief's r Osun worshippers or ayelala worshippers how will u feel ?
Health / Re: COVID-19 Update For January 14 2021 In Nigeria by Mruwa1(m): 7:56am On Jan 15, 2021
Uncharted56:
This thing is real stop saying it's fake someone close to me had it , tested positive for it and it was terrible but thank goodness the individual recovered
it is treatable confirmed and managable but d way dey advertise am be like say once u catch am is not treatable now the question why d vaccine?
Health / Re: Augustine, Ekene Dili Chukwu's Son Dies Of COVID-19 Disease by Mruwa1(m): 3:53pm On Jan 05, 2021
with all dis dirty and rush rush for 3rd junction for benin city me never see or hear say person done die of covid 19 abi na only big names and big men with their kids d sickness dey kill. Abeg covid 19 come ghetto like 3rd junction and upper for benin we dey wait
Education / Re: Don Davis' Mum: If Anything Happens To My Children, I'll Hold Kumuyi Responsible by Mruwa1(m): 6:01am On Jan 05, 2021
pepperdemzombie:
This Pork Pie should give us breathing space please!
Can Kumuyi or anybody pull down a Facebook account by themselves? Facebook can only pull down your account if you violate laws, so you should contact Facebook owner online and ask him which law you went against, if none, your account should be restored.
How do you know the people asking your baby for address are Deeper life members? If you are not daft, you should recollect you registered your child with them with your full address. Did you pack to another house? Why didn't the people use the energy and intelligence used in looking for his school to look for your house instead? Can Phone number not be used to search for location online without stress?
Why are you not calling out any of the students that assaulted the boy alongside his parents publicly since you know them physically and by name but calling out Kumuyi?
Why are all these hypocrites not dragging FCMB and Subomi Balogun over Tunde Thomas' death? Why did they face the culprits only?
Abeg!
God bless u u too make sense. From the way tins dey go na kumuyi she dey after and not the students when involve for dis stupid tin.. why she nor dey call out the name of the students when run this stuff. She nor come dey make sense anymore.

1 Like

Education / Re: Professor Femi Odekunle Dies Of COVID-19 Disease by Mruwa1(m): 5:53am On Dec 31, 2020
Since I dey go market go buy food stuff from my customer hand as a barchelor sometimes I dey use style ask r if anybody done die for the market recent she say no. Why he b say na big big names and titles dey covid 19 dey kill .. when dey say d covid 19 enter naija who bring am come and who d people d covid dey first dey catch na big people and those when fly come from abroad. Them osas and junior use leg go Libya dey confirm Italy dey done call me say dey enter Italy dey nor die for road or sea. Why covid nor see them kill
Nairaland / General / Re: Which Addiction Would You Love To Leave In 2020? by Mruwa1(m): 8:36am On Dec 21, 2020
Abdanny2000:
I want to be addicted to one kpeKus
go and ur request is granted lol if na 75 jpekus u get down for 2020 expect times 2 for 2021
Programming / Re: Will You Choose Your Girlfriend Over Your Computer? by Mruwa1(m): 6:00am On Dec 12, 2020
My computer... I dey wipe my babe my system off I leave my babe go attend to my system.. i remember that day my babe almost cry ....

1 Like

Romance / Re: Beautiful Rivers Girl With Natural Blue Eyes Set To Marry A Nairalander (Photos) by Mruwa1(m): 4:23pm On Dec 03, 2020
Oga u see say she get blue eyes nor come later run leave r because of d blue eyes nobody dey force u to marry r tink again before u marry if u run leave r because of r blue eyes na rope we go dey tire u come back we done tire to dey settle blue eyes matter nevertheless hml
Health / Re: COVID-19 Update For October 13 2020 In Nigeria - (5,996 Tested) by Mruwa1(m): 2:04am On Oct 14, 2020
because of dis so called covid 19 una nor give me appointment to go apply for Visa to attend my sis wedding. Na God go punish una as una nor wan rest for this covid 19 issue since the covid 19 issue I never hear or see anybody die for my zone or area the way una analyze covid 19 everybody for done die for naija
Celebrities / Re: Rema Apologises For Stealing Laptop In 2017 by Mruwa1(m): 12:41am On Sep 29, 2020
Amotolongbo:
There was this boy I stole his N5 then when I was in primary school cos I lost my money. I was so hungry that day and all I could do was to pilfer his money, cos I knew he was the richest in class and the five Naira was nothing to him.

I haven’t seen the boy since we left secondary school to pay him bountifully
na me be the boy you know say dat money done get interest join am send me ur email make I inbox u my aza details make u bless me
Gaming / Re: Rema, Fireboy, Burna Boy Features On FIFA 21 Soundtrack by Mruwa1(m): 12:18am On Sep 29, 2020
GooseBump:
we have great vibes, amazing people but cursed with bad leaders .....

our boys making us proud
true if our leaders fit try dey represent I tell u no lie this country for too sweet
TV/Movies / Re: BBNaija: Toyin Lawani Takes Laycon's Name To Iya Osun For Prayers (Video) by Mruwa1(m): 7:02pm On Sep 27, 2020
So u sabi dis package nia u never go use dis medium pray for Buhari make he resign as president, because of dis na lycon go be running mate
Celebrities / Re: Angela Nwosu Gifts Her Husband, Austin Soundmind, Mercedes Benz As Birthday Gift by Mruwa1(m): 9:25am On Sep 23, 2020
Juliusmomoh:
May God bless each and everyone of us with a virtous woman in jesus name......
amen
Politics / Re: Edo Election: Excitement Galore At PDP Situation Room In Benin by Mruwa1(m): 12:05pm On Sep 20, 2020
Timatayo1:
Breaking news inec has declared the candidate of all progressive eze iyamu winner of Edo election
even for dream we nor accept the result
Crime / Re: Police Arrest 55-Year-Old Woman Caught With 12 Stolen Children in Anambra (Pix) by Mruwa1(m): 6:53pm On Sep 01, 2020
BlackfireX:
Fela should please blow the trumpet..
nor use laugh kill person na fela wan blow trumpet

2 Likes

Politics / Re: Oshiomhole: We Must Return Edo To APC For Sustainable Development by Mruwa1(m): 10:09am On Jul 20, 2020
I nor understand which party dey rule edo for 11 years ?
Politics / Re: COVID-19: Goodluck Jonathan Donates Palliatives To 20 States (list) by Mruwa1(m): 11:51am On Jul 04, 2020
Inkling:
Okay.
Hope no be audio?
good luck Ebele
Travel / Re: Flights Resumption: No More VIP Consideration At Airports - Sirika by Mruwa1(m): 2:29pm On Jul 03, 2020
uniqueboi1:
Where is our Nigeria Air
kasitina wit baba
Family / Re: Met My Son For The First Time Today - Photos by Mruwa1(m): 2:01pm On Jul 03, 2020
SweetCunt97:
God bless all the responsible fathers out there.
amen and d single boys when go be responsible if dey marry

1 Like 1 Share

Crime / Re: Missing Prince Benny Benny: My Brother Is Missing Since June 2019 Till Now by Mruwa1(m): 11:42am On Jun 30, 2020
Slawormir:
Damnnnnn niggarrr
Isoright
Imagine the DPP and IPO saying you guys are not ready to pay more for further investigations
But i have this strong feelings that this young niggarrr is Hale and hearty

Yeah. I know nothing is alright here
But i dey reason am say this young niggarrr fit just dey one huzzle kingdom dey run things because we niggarrrz can take decision easily especially when we are staying broke for too long...
Probably he don conclude say untill the beans don he nor go show face after all nor be stone him dey cook
Baby girl. If you understand what is huzzle kingdom then your boyfriend must be a real niggarrr
abeg which 1 b hustle kingdom again
Romance / Re: Don't People Want To Marry Again? What's Going Wrong In Our Society? by Mruwa1(m): 11:46am On Jun 23, 2020
I for done marry ....money nia u cause am oooh
I for done born oooh money nia u cause ooh
I for done get gf money na u cause ooh
Next month na my birthday money nor embarrass me oooh

1 Like

Politics / Re: Ehanire: Buhari’s Government The Most Sincere Nigeria Has Ever Had by Mruwa1(m): 5:22am On Jun 20, 2020
FemolasticA:
E be like this man done high..... I no won talk o
na sk,weed,tram all mix wit white then he come use rob take rob Tz na waiting d man smoke

1 Like

Politics / Re: NNPC Begins Crude Oil Exploration In 11 LGAs In Niger, Kwara, Kogi by Mruwa1(m): 5:49am On Jun 18, 2020
Juliusmalema:
What happened to Bauchi and Gombe oil discovery?


dangote's refinary dey refine am lol

1 Like

Romance / Re: My Girlfriend & I Ended Our Relationship Because Of Reno Omokri's Tweets, Advice by Mruwa1(m): 3:28pm On Jun 17, 2020
Davash222:

Let that be her visit. No good thing will ever come from such girl.
Sex that is very cheap is what she's threatening you with.. Foolish girl!
sex na free come my area u nor need pay self lol
Education / Re: Ekiti State Student Dies In Boyfriend's Hostel In Osun Poly (Graphic Pix, Video) by Mruwa1(m): 10:04am On Jun 17, 2020
ElRapido:
Mafo. Install CCTV for your rooms.
for dis case na only God nia get d CCTV footage

2 Likes 1 Share

Politics / Re: Garba Shehu: 'Traditional Rulers In Katsina Are Aiding Bandits' by Mruwa1(m): 11:15am On Jun 15, 2020
Racoon:

Another stale blame game.So what is the govt waiting? Who is the C-in-C? Of course this idiot cant blame the previous govt again.

Same bandits/terrorists the state & national govt have been negotiating with? This has continue to reaffirm that the Buhari-APC government is still the most clueless, rudderless and incompetent ever seen.
because na them b previous Gov and present gov now they nor go fit blame previous gov
Crime / Re: Bandits Kill Traditional Ruler Of Mazoji In Katsina by Mruwa1(m): 3:20pm On Jun 13, 2020
Next tin u go hear Na Jonathan corruption nia dey cause d killing
Politics / Re: FFK On Obaseki: 'One Of The Most Important Virtues In Life Is Loyalty' by Mruwa1(m): 8:26pm On Jun 12, 2020
To me apc and inec should be sue by the rest political parties because inec and apc knew obaseki dont have result before his first tenure .
Politics / Re: FFK On Obaseki: 'One Of The Most Important Virtues In Life Is Loyalty' by Mruwa1(m): 8:20pm On Jun 12, 2020
Akhigbeblog:
angry grin ambode even get chance contest but obaseki did not grin angry
what dey did to Ambode obaseki already knew their plans so disqualification is d only option

1 Like

Politics / Re: Edo APC Primaries: Obaseki's Screening In Pictures by Mruwa1(m): 9:54am On Jun 11, 2020
bolaayenimo:
Why did they keep him in that tight place? Hope he can breathe
I can't breath mama I cant breath Ize iyamu on my neck

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 16 pages)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 40
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.