Na2day2's Posts
Nairaland Forum › Na2day2's Profile › Na2day2's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 263 264 265 266 267 268 269 270 271 (of 323 pages)
ThiefOfHearts:that shows that u women are a greater evil ![]() |
trueluva:story! u havent met me thats why |
Freewilly:HYPOCRITE! in capital letters ![]() |
blesseb2k:my recommendation, hire a tech since it is clearly obvious u are not one. this is not an insult but a fact, save urself and the users undue headache. |
Dondav:where did u pull that one from, ur azz? ![]() |
acidrop:nah, we specialize in burying them only platinumnk:u get bank statement? |
acidrop:u don reach AJ city b4? no bi 4 butter ppl ooo @ sexyLeamon, y me , Amigoz una bi lesbians? why una dey talk abt wetin una go do to, for "her" when una suppose to bi "her" ![]() |
acidrop:con cuk gini? i no even fit spell am. na u bi my one and only, i even get legal papers to prove, no shakins ![]() y me:poster vanish b4 every1 else oooo omoyahoo:no worry i still gather ![]() |
timmy7:who dem bi? dem ney dey fear face? na us own pidgin period ![]() |
na lie i no gree, pidgin comot from benin, the old bendel, warri con wata am with beta spice na who bi portuguese? ![]() |
omoyahoo:true! ! ! acidrop:nothing do u, u r my one and only |
loyeruope:1) false, african american and mexican chics are american too, and dem gather 2) true 3) for the Most part, true but they got a lot of gold diggers too 4) false, a lot of naija babes na WTH 5) half truth, they will call u like hell and ask why u havent called, if u r sleeping with sum1 else, high insecurity but not just going into ur fridge or laptop is highly true Disclaimer: There are None ![]() |
stuck on an island, call it hawaii ![]() |
balleriina:hmmmm, i will say lepa ![]() |
acidrop:thats bcuz men are not gold diggers, we just bury the gold ![]() |
suze:i bow for this pix sha |
the Catholic Church should apologize to this man and the entire world of women. how dare they keep such a handsome man to themselves and denying the entire salivating women world this wonder of God's creation, oga priest, vex go marry jo ![]() |
acidrop:why? u bi gold digger ? https://www.youtube.com/watch?v=giJQzqKFxpA teissys:reading is a requirement kid ![]() |
i think the best thing is for us to bring a topic and talk about it, rather than asking for dumps all the time. i have no probs with folks that want the dumps, if i have them i will use them but u get interest killed quickly if this thread all about dumps. just my 2cents |
acidrop:see as u dey accuse persin wey get nothing but luv 4 u abi u forget say that nite u bin dey with anoda persin b4 u meet me? if no bi say i bin don take anti-swine flu i for get am too ![]() patwhizkid:no mind her ooo, she neva talk true |
gabrywyl:well u are not nigerian thats why u dont know any better. make ur threads and take a hike |
gabrywyl:haba girl! u should be used to that by now. it is the trade mark of NL, start a thread when folks show up, take a hike ![]() |
e bi like say swine flu don catch acidrop, y me and patwhizkid as una dey post the same thing in 3 different ways. |
Badriyyah:so u no know b4? 190:i second the motion ![]() |
[quote author=FL Gators! link=topic=262616.msg3817030#msg3817030 date=1241401300]see what I mean? You men can't be trusted [/quote]haba! why u go yan that kin thing, TRUST is my middle name ![]() |
[quote author=FL Gators! link=topic=262616.msg3817014#msg3817014 date=1241400583]na2day?, ashewo ni e. Ah ahn, is Sisi not enough? ![]() |
acidrop:u, my one and only, the only garri dat i smoke ![]() |
acidrop:my true confession is the my undying love for u na yicob:dem dey crack breeze ![]() yicob:acidrop, u see na only on NL u dey important to him, for me on and off NL u are my one and only, the only sugar in my tea, the only puff puff i dey wack, the only poundy wey fit satisfy me ![]() |
acidrop:wassup sweet heart ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 263 264 265 266 267 268 269 270 271 (of 323 pages)

