₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,738 members, 8,513,458 topics. Date: Thursday, 05 November 2026 at 04:06 AM

Toggle theme

Nigerialabalaba's Posts

Nairaland Forum › Nigerialabalaba's Profile › Nigerialabalaba's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 52 53 54 55 56 57 58 59 60 (of 74 pages)

Car Talk › Re: The Only Correct Way To Drive In Lagos State by Nigerialabalaba:
Learn yoruba if u no be yoruba and ur brain neva dull. Speaking fluent Yoruba language go save u for Lasgidi. If u no sabi yoruba, u don cast niyen and u be jjc, outsider or omo Igbo or aboki.
Anyhow, dem immediately sabi say u no dey Lagos street. dem go run u street grin won a fi e pa like we say in yoruba grin in fact, ur name na sorry.

Dat is why I dey laff wen dis my native ibo people for hia for NL dey tink say Lasgidi people no sabi dem selves. If u type hia sef, Lasgidi people sabi demselves and ur Yoruba must make sense even if u be chukudi.

carry sledge hammer and cutlass in ur car if u dey for oshodi oke and ur window dey down because ur ac don pafuka. tank me l8r wink
Wen u drop ohun and dem see sledge hammer, those osodi oke boys go know say dem don jam mad man from yaba left.
Politics › Re: APC Convention:south East APC Young Progressives Forum Rejects Micro-zoning List by Nigerialabalaba: 4:18pm On Mar 17, 2022
funny list grin Anambra wey no be apc state get 3 seats while imo wey be d oldest apc state get one seat(d other seat get as e be) and ebonyi get 2 while the highest office go to Enugu grin

Ibo no sabi politics aswear2gud
Politics › Re: Nabena To 10 CECPC Members: Only NEC Has Power To Sack by Nigerialabalaba: 4:09pm On Mar 17, 2022
nairavsdollars:
Who is Nabela?
na hin call Governor Sani Bello power vulture wen e never sabi say na Buhari send Sani.d man no get sense at all. na another frank woteva wey dey misyarn until dem kick am out of apc.
Politics › Re: APC Convention: All Activities Done In My Absence Remains Valid - Governor Buni by Nigerialabalaba: 3:21pm On Mar 17, 2022
ityP:
Yorubas feel politics is all about going up and down begging people to vote you grin. That's not politics. Or rather, na Yoruba politics be that. You still like mumu and plan well. That is what the north will do to Tinubu. Osinbajo is even playing a more sensible political game than Tinubu
for iboland dem no dey beg for vote o.
Is it na to kill more people in your opposition stronghold?
Politics › Re: Elumelu: Businesses Are Suffering, Leaders Should Be Held Accountable by Nigerialabalaba: 1:15pm On Mar 17, 2022
tony tony. na wen u go buy aloku tokunbo oil well from shell na hin u realise say all of una na scaman.

Btw, ow far with returning ur own share of the $7 billion wey senior man soludo dash una during hin time as chief scaman in cbn.

ow about nitel money?
https://www.premiumtimesng.com/news/top-news/406677-alleged-n41bn-fraud-elumelu-denies-allegations-demands-apology-from-lawmaker.html

Politics › Re: Soludo Has Been Sworn-In As Executive Governor Of Anambra State by Nigerialabalaba: 12:09pm On Mar 17, 2022
e be like say d cloth d tailor take sew hin top no reach. D tailor no try.
Politics › Re: Breaking: Gov Buni Approves Sub-committees For March 26th Convention by Nigerialabalaba: 11:53am On Mar 17, 2022
Esama:
Hmmm just look at commitee 90% are Tinubu loyalists.
abegi

Politics › Re: Breaking: Gov Buni Approves Sub-committees For March 26th Convention by Nigerialabalaba: 11:49am On Mar 17, 2022
babyfaceafrica:
Even when they didn't mention Tinubu, you must smuggle his name
na psychosis dey worry dem
Politics › Re: Why Bianca Slapped Osodieme by Nigerialabalaba: 11:43am On Mar 17, 2022
dem don use their badluck start Prof Soludo's tenure.
Travel › Re: Which African Country Is The Best To Relocate To? by Nigerialabalaba: 10:42am On Mar 17, 2022
4teenblaq:
Because me, I am tired of this country, I want to relocate, it seems no thing is actually working here again.

Government ZERO
Food ZERO
Electricity ZERO
job ZERO
School ZERO..
Data U Get 100% .

Na laziness dey worry u. All u want to dey do na to dey play on internet and social media.
if dem outcompete you hia dem go still whoop you outside. 9ja is d best place to be in Africa.
Family › Re: Anambra Police Arrest 6 For Accusing Woman Of Killing Husband With Overdose Sex by Nigerialabalaba: 9:01am On Mar 17, 2022
if u go marry into useless accursed family like dis native ibo family, u be saara.

no let love confuse you o. check d family u won marry into. if dem be native ibo people like dis, abeg run.

weda dem be same tribe as u, e no matter, investigate dem.

dis na ibo woman wey marry into ibo family o. dem no even respect her famy wey give dem a whole daughter, yeye poverty stricken accursed family of jobless evil people.

ohaneze no go see dis o.
Politics › Re: APC Crisis: Buni Asserts Self, Dumps Bello’s Convention Sub-committees by Nigerialabalaba: 8:54am On Mar 17, 2022
phelps007:
His own original list that had the likes of FFK...
u can imagine

Politics › Re: NERC Confirms Stoppage Of Electricity Subsidy by Nigerialabalaba: 8:42am On Mar 17, 2022
Prince081:
Who is subsidising who?
i don hear say na old and poor people wey full 9ja villages wey no get light dey subsidize dia people wey dey town and cities. na dem ddy pick d bill
Politics › Re: FEC Okays N48.8b For Roads, Bridges, Sugar Industry by Nigerialabalaba: 8:37am On Mar 17, 2022
Truthisunique3:
stop fooling yourself online
una no wella. u accuse pesin hia and wen i ask for proof, you say make I ask google.
Na my problem with native ibo people d 2 of una dey show. native ibo people like terrorism, lying and na crime and hatred full una dna
Politics › Re: Three Major Tribes Are The Biggest Problem Of This Country. by Nigerialabalaba: 8:31am On Mar 17, 2022
Stevenson1:
Igbos are the only ones supporting you minorities upon all the insults and disrespect coming from it. Nothing stops igbos to shake hands with Fulani and allow Nigeria to rot away in disaster but they refused and they are still speaking up for everyone upon the consequences following it.
They (igbos) are the ones bearing all the effect of all that protection and speaking up.
To be honest, I think igbos should give this captain save a hoe they are doing for Nigeria a stop and shake hands with the northerners.
Because of the truth and competency, igbos are now the minority in this country upon say they are among the major tribes of Nigeria.
This how Nigeria is graded from senior to minority...
Fulani
Hausa
Yoruba
Ijaw
South south and igbos.
Imagine, igbos are the last upon say they are among the major tribes in Nigeria.
ibo= I Before Others.
Ibo no dey fight for anyone infact dem go cheat u and con hate evry oda tribe on top. na dat ibo sense cause d civil war wey dem kill leaders of oda tribes but spared dem own and ibo pack dem brodas efrywhere including dodan barracks, vc for UI, UNILAG, UNN.

Minorities own na hin worwor pass after we tried gej. dat won minority wan use hunger reduce the population of d majority tribes.
If u be minority and u no like am, to change ur story, marry from d majority tribes shikena. stop to dey wail hia .
Politics › Re: Lagos Police Command Gets New Spokesperson by Nigerialabalaba: 8:23am On Mar 17, 2022
Confirmied Badagry ibile Lasgidi home boy. congrats
Politics › Re: Tinubu's Daughter Sade Constructs 5-star Hotel In Ibadan by Nigerialabalaba: 8:21am On Mar 17, 2022
fake news
Politics › Re: FEC Okays N48.8b For Roads, Bridges, Sugar Industry by Nigerialabalaba: 7:38am On Mar 17, 2022
mrvitalis:
I'm not going to do the work your teacher failed to do boy

Google is your friend that's if u know what to do with it
na google i go ask now? shiorr
Politics › Re: FEC Okays N48.8b For Roads, Bridges, Sugar Industry by Nigerialabalaba: 7:30am On Mar 17, 2022
mrvitalis:
U are the local man who just based in Lagos and haven't been to any where else ...fashola as a governor is no where near the likes of ameachi ,akpabio even umiah in infrastructural development ..nah but u don't travel

His performance as a minster has been not but a huge failure

But how would you know when you have refused to read , travel ,get exposed and Informed ?

Keep wallowing in ignorance and keep showing the words how far you are from intelligence ...peace out
native ibo man. if u call fashola mediocre and going outside Lagos travel, i shake my head for u native ibo man.
Before u deflect my question, show me where fec approve and gave money to fashola to do those yeye roads on your list and i go bend. d reason u no fit show me na because u be liar and dia is no truth in u.
Politics › Re: APC NEC Meeting Cancelled by Nigerialabalaba: 6:28am On Mar 17, 2022
etokhana:
*Purported APC NEC Meeting Canceled*

As directed by the National Chairman of the APC Caretaker/Extraordinary Convention Planning (CECPC) and Governor of Yobe State, H.E. Mai Mala Buni, a purported emergency meeting of the  Party's National Executive Committee (NEC) slated for Thursday, March 16, 2022 is hereby cancelled.

SIGNED:
*Sen. John James Akpanudoedehe Ph.D*
National Secretary
APC Caretaker/Extraordinary Convention Planning Committee (CECPC)
16th March, 2022

https://twitter.com/OfficialAPCNg/status/1504180013037498373?t=QpguQhJGiBOJNO-0Gppngw&s=19
Lalasticlala
Mynd44
na ur yeye fake link screenshot u see so. e be like say if fake news no dey una no go chop. una dwy survive on fake news

Politics › Re: FEC Okays N48.8b For Roads, Bridges, Sugar Industry by Nigerialabalaba: 6:23am On Mar 17, 2022
mrvitalis:
Owerri -umuhia road ,.ABA- port Harcourt , umuahia ekot ekpene , ITU - Calabar , Owerri - onistsha , ,9th mile to oktukpo , ABA - ikot ekpene ...
U want more ?
abeg show us wia and wen dem fec approve dis ur odd sounding roads?
A no blame u, u no sabi fashola becos u be native man living outside Lagos wen e be governor. Show me one road wey fec approve and give fashola money and fashola no do am,I no dey ask for list of yeye roads in iboland mr vitafoam
Politics › Re: FEC Okays N48.8b For Roads, Bridges, Sugar Industry by Nigerialabalaba: 6:09am On Mar 17, 2022
Tracka:
You are just an idio*t and really stupid for nothing, 17 billion was allocated for a federal road in Benue, the road which my house is facing directly, come and see the road goat, they constructed just 4 and a half kilometers out of a 40 kilometer road
as u don tell me where u come from a don sabi say u no wella.

I sense am say na dat kain ne'er do well part of Nigeria u come from. if not, u no go wake up early in d morning dey wail and wen u won find useless case scenario, na ur yeye benue u find am.
na becos yeye people wey be say na negativity and badluck full dem head na u be dia chairmo.

make i bend if i respond to u again. nonsense and benue.shiorr
Politics › Re: FEC Okays N48.8b For Roads, Bridges, Sugar Industry by Nigerialabalaba: 5:56am On Mar 17, 2022
Tracka:
Funds will be allocated but still nothing to show for it
as u write so I don sabi say u no sabi anything. which road dis buhari govt don give fashola money to build wey hin no build?mention just 1 o oga wailer.

sumol boys wey no sabi anything apart ftom indomie, internet and social media go dey yarn wetin u no sabi.
if fec approve am,na dat time ministry of finance go release mobilization fee and except d pesin won go jail, e no go collect monry to build road from fashola and buhari and no do d road. dem never born d pesin. dis govt no be ur mate o.
Politics › Re: FEC Okays N48.8b For Roads, Bridges, Sugar Industry by Nigerialabalaba: 5:49am On Mar 17, 2022
The third project is the construction of the Kaiyama Kishi Road in Oyo/Kwara states

Wen u ply dat road for night, u go dey wonder how d drivers dey cope. e good as FG dey fix am.
Travel › Re: Pictures Of Enugu's T-junction Flyover by Nigerialabalaba: 5:42am On Mar 17, 2022
Aswear2gud, dem never finish building dis bridge and the bricklayer wey build am na native man. No single aesthetics, light etc. D governor should hold his balance until dem finish d work and stress test done.

Politics › Re: Bola Tinubu Visits APC House Of Representatives Caucus by Nigerialabalaba: 11:10pm On Mar 16, 2022
Goodnigga:
It is not of he that willeth nor runneth but the Lord that showeth mercy. The eyes of the Lord does not behold iniquity. And the man of iniquity though he tries by might and by power, will not ascend the throne, but he who the Lord has chosen may not have much strength, nor weapon ,but with his little stone shall become the president, saith the spirit!!!!!
o you sluggard, go to the ant and learn hardwork grin
Politics › Re: Nigeria Recorded N1.94tn Trade Deficit In 2021, Says Report by Nigerialabalaba: 1:56pm On Mar 16, 2022
Omooba77:
Deficit everywhere.....
even u sef no read wetin u post. na wa for u.
To get double digit growth na ur mate?

The data revealed that Nigeria’s total foreign trade rose by 22.61 per cent in 2021 to hit N39.75tn.
Celebrities › Re: 2face Idibia Donates Music Studio To OAU by Nigerialabalaba: 1:40pm On Mar 16, 2022
Wow!!! Dis one na d koko. God bless u Mr Innocent.
Ife na d school wey Falz papa go yet Falz no go do dis kain tin.na to won burn lasgidi on top lies full hin head.

Wande coal all of dem wey finish for Unilag, make una copy beta example from Mr innocent o
Politics › Re: Buhari Presides Over FEC Meeting From UK. by Nigerialabalaba: 1:17pm On Mar 16, 2022
Indispensable85:
I just saw that now. My source was wrong. I got the news from the Facebook page of minister of state budget and planning, Mr Clem Agba. His Facebook handlers messed up big time. They wrote president Buhari presiding. I just checked back and discovered they've edited and corrected it now.
Eeya...Okay sir. No wahala.
Politics › Re: 2023: Tinubu To Meet APC Senators Today by Nigerialabalaba: 12:15pm On Mar 16, 2022
e be like say 2023 don hold and finish. The election na Jagaban vs Jagaban and d winner be Jagaban.

Some native ibo people wey hate jagaban go go on exile or dey drink wailerpanadol efryday till 2031.

dis life no balance at all grin

Politics › Re: Buhari Presides Over FEC Meeting From UK. by Nigerialabalaba: 11:56am On Mar 16, 2022
Indispensable85:
I thought Buhari said he has handed over the running of government to Osinbajo? Why is he presiding over today's FEC meeting on virtual from the UK where he's supposed to be on medical vacation?
na u post picture wey buhari no dey and na u still dey para say buhari dey d meeting. Wia u see buhari for dat pictute.

btw, who be dat pesin wey wear facemask for zoom meeting

Politics › Re: Having Accomplished His Mission In PDP, Is Obaseki On His Way To APC? by Nigerialabalaba: 8:59am On Mar 16, 2022
nairavsdollars:
What if Umahi winshuh
e no still matter. as at today o, e be loser and appeal may fit no go hin way. So e be loser today and potential loser tomorrow.

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 52 53 54 55 56 57 58 59 60 (of 74 pages)