₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,737 members, 8,513,454 topics. Date: Thursday, 05 November 2026 at 03:22 AM

Toggle theme

Nigerialabalaba's Posts

Nairaland Forum › Nigerialabalaba's Profile › Nigerialabalaba's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 51 52 53 54 55 56 57 58 59 (of 74 pages)

Foreign Affairs › Re: Hoax Caller Claiming To Be Ukrainian PM Got Through To UK Defence Secretary by Nigerialabalaba: 6:49am On Mar 19, 2022
Ukraine get president no be pm olodo MP cheesy
na only zelensky dem suppose dey yarn with not one invisible pm
Politics › Re: EFCC Detectives Quiz Obiano Over ₦5b Sure-P, ₦37b Security Votes Spending by Nigerialabalaba: 6:46am On Mar 19, 2022
Ortom on my mind now.

Politics › Re: EFCC Detectives Quiz Obiano Over ₦5b Sure-P, ₦37b Security Votes Spending by Nigerialabalaba: 6:41am On Mar 19, 2022
Mooh247:
They can't hold him for Security vote if he has smart lawyers and he is good laundering money... But that Sure-P fund is his nemesis
Hahaha....security votes wey land Ladoja in turobu for years. Dis days, any embezzlement go land u in jail sansan even if u like hire rickey tarfa.
My own be say since he use d stolen money to support soludo election, soludo and inec gdt questions to answer. soludo as d one wey benefit from d use of proceeds of crime and inec wey suppose monitor campaign funding and escalate am to efcc.
obiano and soludo don cast.
Politics › Re: Old News Paper: ASUU On Strike In 1981 by Nigerialabalaba: 5:57am On Mar 19, 2022
even universities wey don be donkey years for uk dey go on strike, so no big deal..na dem way. na native people wey never travel.outside 9ja dey tink say universities strike na big deal or e go ever end.

for us, e don reach 100 years yet police still dey go on strike
https://www.britannica.com/event/Boston-Police-Strike
Business › Re: Top 20 Richest & Poorest Countries In The World's $94 Trillion Economy (Photos) by Nigerialabalaba: 4:18am On Mar 19, 2022
Elianawalker:
Nigeria only appears rich on paper and economics analysis but the people live in serious poverty...

Shame!
if u poor u don c say no be Nigeria cause am.na ur bad mind and mouth cause am. u beta do well repent b4 u die in poverty .shiorr
Politics › Re: Federal High Court Allows Sitting Cabinet Members Partake In Conventions by Nigerialabalaba: 2:39pm On Mar 18, 2022
Kilometres:
Lawan made it clear that the ruling of the FHC Abuja violates the principle of separation of powers.
That was why the Senate went ahead to deliberate on it.
Same applies to this one too.

The Court can only be approached to interpret the law made by National Assembly never to delete or cancel a duly passed and signed law.
inec no go allow any candidate wey emerge in conflict of d electoral law 2023
Politics › Re: Federal High Court Allows Sitting Cabinet Members Partake In Conventions by Nigerialabalaba: 2:37pm On Mar 18, 2022
Themandator:
It is worrying. When people like you begin to posture and position as learned.. Very worrying

Courts have always declared laws illegal when it infringes on the supreme laws of the land


Go to Google and type... Can court declare laws illegal
stop it, u be learner and dat guyman dey teach u . u beta humble and learn.

u dey quote textbook and e dey tell u d koko.

na people like malami , ngige and co get dis court judgement and dem opponents go get dia own judgement by next week too.

no be court dat notorious arthur nzeribe take stop the declaration of 1993 presidential election result yet na Ibb send am.
Politics › Re: Federal High Court Allows Sitting Cabinet Members Partake In Conventions by Nigerialabalaba: 2:29pm On Mar 18, 2022
cktheluckyman:
grin grin grin grin when will Tinubu urchins learn?

Amaechi is yet to pick his ticket
amaechi don collect ticket from magnus.

as u be learner,i just dey tell u say people wey 84 support go go high court market go buy dia own judgement too, no be only umuahia dey sell judgement and no be only ngige and obiano dem get pliant judges.
u see as obiano court order no epp am yesterday night. everyone get hin own court order. ngige, malami, obiano ,amaechi, dem na learner grin
Politics › Re: Federal High Court Allows Sitting Cabinet Members Partake In Conventions by Nigerialabalaba: 1:45pm On Mar 18, 2022
LasgidyPort:
They have a good case. So they will just take their chances and participate.

By the time the case is concluded in their favour, status quo is maintained.
inec no go accept even as e dey so because d electoral act na one let alone wen another high court con give a conflicting judgement. NA is d one dem for lobby. court na dead end.
Politics › Re: Federal High Court Allows Sitting Cabinet Members Partake In Conventions by Nigerialabalaba: 1:22pm On Mar 18, 2022
LasgidyPort:
This is important to the 2023 elections and so will be given priority hearing.

Don't be surprised if the Court of Appeal releases judgment on this by April, and the Supreme court by May.
Hahaha.....may na wen pdp go do primary to select presidential candidate o. who go dey bank on dat kain tin. na only NA fit helep dem fast, no be courts o.
Politics › Re: Federal High Court Allows Sitting Cabinet Members Partake In Conventions by Nigerialabalaba: 1:20pm On Mar 18, 2022
LasgidyPort:
Of course it will go all the way to the Supreme court where the matter will finally be laid to rest.

We have only 1 Supreme Court
dats why i say pesin wey go carry dis made in unuahia judgement go convention to take contest don enter 1 chance
Politics › Re: Federal High Court Allows Sitting Cabinet Members Partake In Conventions by Nigerialabalaba: 1:17pm On Mar 18, 2022
LasgidyPort:
A judicial pronouncement can render a law null and void.

History is replete with such.
dis itself can be argued all d way to sc and meanwhile 84 stays. law na ass o no be maths cheesy
Politics › Re: Federal High Court Allows Sitting Cabinet Members Partake In Conventions by Nigerialabalaba: 1:16pm On Mar 18, 2022
vicdom:
CC: Fergie001
I was arguing with some neophytes earlier that the section 84 (12) of the new electoral act violated our constitution, positing that any court can easily throw it out.
hahaha....what another federal high court will uphold wen anoda person approaches another fhc . u no sabi dis tins abeg.
Politics › Re: Why Do Efcc Harass Southern Govs More Than Northern Governors by Nigerialabalaba:
because na dem southern governors, especially ibo governors dey thief pass,next!

if u go thru nairaland, na ibo people, especially native ibo people, dey use d most horrible, abominable and despicable words take describe dia corrupt governors .

OP, as u be native ibo, u suppose happy say efcc don pick una call.shiorr.

Politics › Re: Bandits Attack Shimfida In Katsina. Kill 8 Children, Burn Houses. 5000 Displaced by Nigerialabalaba: 11:57am On Mar 18, 2022
na only women and children dey d village and how u take count dem so tey you count dem to be a round figure of 5000 don show say dis na fake news
Politics › Re: How Obiano’s Court Order Failed To Prevent His Arrest At Lagos Airport by Nigerialabalaba: 11:55am On Mar 18, 2022
all dis corrupt judges selling judgements to politicians suppose go jail too.
njc dey too weak to handle dem. in fact , corrupt judges fear efcc pass njc.
Politics › Re: Damage To Nigerian Army Armored Vehicles In South East Is Not An Accident by Nigerialabalaba: 9:38am On Mar 18, 2022
oluztx:
You need to have your head check if you think this was just an accident. What kind of accident in town street will destroy armored vehicles like this? What is wrong with us that we cannot reason for ones. You only see such armored personnel carriers destruction in Iraq and Afghanistan from road mines.

PROFORCE in Ogun state Should be held responsible for assembling such a low quality armored personnel Carrier from China.
na innisson wey dey do okada do dis aba-made APC wey scatter for ground so and kill our gallant officers.

Proforce no dey do okada. na ibo sense innosson use take scam Nigerian army .

innosson no get d sense and technology to do apc, dat is why e go use parts wey hin dey take do bicycle and motorcylce go do APC wey hin no go school go learn how to do.

Proforce go school and get d sense and technology to do APC. Na only apc proforce dey do and nothing else. Proforce no be like innosson wey dey do jack of all trades without specialization yet dey defraud gtbank.

even ordinary secondary school, innosson no finish but today,we tank God say e dey build okada but apc no be mate of people wey no go school like innosson.
Investment › Re: The Exit Of A Super Trader And A World-renowned Trading Coach by Nigerialabalaba: 9:33am On Mar 18, 2022
big time teacher of professional scammers.

if hin sabi to trade, na for forbes we for find hin name, no be on d lips of marketers wey dey look for suegbes wey go fall mugu.
Politics › Re: Crude Oil Theft: 80% Of Oil Production Don’t Make It To Terminals – Austin Avuru by Nigerialabalaba(op): 9:28am On Mar 18, 2022
Tmberwolf1:
A government of thieves, crooks and terrorists!!
Austin Avuru na iboman and e dey lament say na hin own ibo people dey kill hin business you still dey hia dey blame buhari because u hate buhari..

Tony elumelu too dey cry say una dey steal and kill dem business.

I no blame u but now I dey beg Buhari make hin kill all those crude oil bandits as e dey do for north.

Make Buhari send jet go kill dem like dem kill dem for Ikorodu wen dem dey hide dia before.

According to Avuru, most of d oil elsewhere are not stolen but 80% produced for east are stolen! outsiders no fit come iboland con steal crude,na ur lazy, terrorist and criminal brodas dey steal d crude. Make we join mouth condemn dem and ask Buhari to kill dem.
Politics › Re: Crude Oil Theft: 80% Of Oil Production Don’t Make It To Terminals – Austin Avuru by Nigerialabalaba(op): 9:10am On Mar 18, 2022
SarkinYarki:
Why has Oil theft increased under Buhari
He said that there are some pipeline systems now (particularly in the East) where 80% of production injected therein does not make it to the terminal.

it increased in east and iboland wia lazy , criminal onion bandits, drug addicts and ipob terrorists dey reign supreme among native ibo people wey dey support d criminals.

na part of d reason businesses dey japa for iboland.
Foreign Affairs › Re: Putin Fires General Roman Gavrilov, Who Has Suffered Major Losses In Ukraine by Nigerialabalaba: 9:04am On Mar 18, 2022
45 year old General?Dat one na sumol boy for army work o. Patapata e go be Col but general at 45 no fit possible for serious armies.
To be a general no be beans o. dis putin is over rated aswear2gud.
Politics › Re: Crude Oil Theft: 80% Of Oil Production Don’t Make It To Terminals – Austin Avuru by Nigerialabalaba(op): 9:00am On Mar 18, 2022
na d mother of ph smoke industry be crude oil theft.
if Rivers won stop d smoke na to join others to stop d crude oil theft.
pmb abeg do something.

Dis ones na ogbologbo oil bandit o. Help us kill dem before dem kill our oil industry.
Politics › Crude Oil Theft: 80% Of Oil Production Don’t Make It To Terminals – Austin Avuru by Nigerialabalaba(op): 8:59am On Mar 18, 2022
80% of oil production don’t make it to the terminals due to oil theft – Austin Avuru


Says the state of the Nigerian Petroleum Industry calls for a national emergency
William Ukpe by William Ukpe March 18, 2022


Austin Avuru, founding MD/CEO of Seplat Energy and Executive Chairman AA Holdings has warned that Nigeria’s oil production has reached an emergency critical status. He stated that some oil production wells don’t get to see 80% of production making it to the terminals due to oil theft.

Avuru disclosed this in a report titled “Reining in the Collapse of the Nigerian Oil industry” published by the Africa Oil + Gas report on Thursday.

He urged the NNPC and regulators to set up a “war room” strategy to deal with the rising issue of oil theft in Nigeria.


What Mr Avuru is saying
He stated that the phrase “crude theft” which crept into the industry around 2010 has taken a new meaning with the entire export pipeline networks being surrendered to vandals and illegal bunkerers.

He said that there are some pipeline systems now (particularly in the East) where 80% of production injected therein does not make it to the terminal.

He disclosed that almost every producer is now cooking up “alternative evacuation” schemes that cost four to five times what pipeline export would normally cost.


“The stark reality today is that the IOCs are leaving, their decision is outside our control as a nation, in fact, over the last twelve years, Shell and Chevron have divested from a total of 21 blocks. It is now public knowledge that shell and ExxonMobil are now exiting the onshore/shallow water altogether.

“In fact, my projection is that, by Christmas of 2025, TOTAL would be the only IOC in J.V with NNPC.

“The situation is the same with domestic gas delivery, even though we are weaving all the right slogans about the future of gas in Nigeria, in the past 5 years, I can only point at a couple of Nigerian independents who are investing in gas development and processing of the domestic market,” he said.

He added that the state of the Nigerian Petroleum Industry is a national emergency, as oil production is down to about 1.4 million BPD and declining, and this includes 600K BPD from the deep-water. Domestic production has stagnated to about 1.2 billion cubic feet per day over the past five years at a time when projected production should have been 3.5BCf per day.

“The collateral impact of course is the low level of power generation which itself has stagnated at about 4,000 MW per say since 2015,” he said.

Avuru urged that Nigeria at the current oil production level can only be imagined when oil prices return to the $60 per barrel level, highlighting that the situation has to be treated as a national emergency.

What can be done:


NNPC and upstream regulators need to set up a war room, some form of an effective task force to develop a blueprint.

A well organized transition of the IOCs driven by a clear policy direction from the retreating IOCs to a crop of efficient independents with the requisite resources will have to be implanted.

He added that just standing back and intervening by pre-emptive acquisitions cannot be a sustainable solution proffered by NNPC.

He also called for a deliberate policy-driven return to the traditional onshore/shallow water terrains as 80% of Nigeria’s remaining reserves are still in this belt.

“Nigeria needs to address the twin problems of reliable pipeline evacuation and community restiveness. These problems have been heightened, not because there is no solution, but because we have abandoned every attention to them in the last 15 years

“Nigeria needs to match its gas slogan with effective, measurable, policy actions to drive investments in domestic gas supply,” he added.

In case you missed it

Nairametrics reported yesterday that Tony Elumelu, Chairman of UBA Banking Group and Heirs Holdings stated that the reason Nigeria cannot meet its crude oil production quota and benefit from high oil prices is due to theft.
He stated that Nigeria is losing 95% of oil production to oil thieves, citing the Bonny terminal oil theft that should be receiving over 200k barrels of crude oil daily, instead it receives less than 3,000 barrels.

https://nairametrics.com/2022/03/18/80-of-oil-production-dont-make-it-to-the-terminals-due-to-oil-theft-austin-avuru/

cc mynd44 lalasticlala seun dominique

Romance › Re: Ekaterina Lisina, World's Tallest Model Struggles To Find A Lover by Nigerialabalaba: 8:30am On Mar 18, 2022
na disease o. she be person living with disability. if you sabi
Autos › Re: Belarus Officials Storm Nigeria For Proforce Armoured Personnel Carriers (video) by Nigerialabalaba: 8:27am On Mar 18, 2022
Proforce lo le shey.
Congrats Nigeria
Politics › Re: EFCC Arrests Willie Obiano At Lagos Airport by Nigerialabalaba: 10:53pm On Mar 17, 2022
ojigbijigbi in papa ajasco's voice
Politics › Re: Akpanudoedehe Absent As Buni, Sani Bello, CECPC Members Meet by Nigerialabalaba:
jlinkd78:
Aboki sabi politics
u no sabi anything grin
just go buy notebook . E go do yu like filmtrick like now. All d people u dey see so na ' 'mentees'.

wu tell u say one clause 84 go block malami, amaechi and ngige. u hia ngige shout again. na Sani dey in charge of apc now and buni just go be figure head because of inec.

u tink say na play efrytin el rufai and akeredolu talk? shiorr

2023 na Jagaban versus Jagaban and d winner na jagaban.
Politics › Re: Akpanudoedehe Absent As Buni, Sani Bello, CECPC Members Meet by Nigerialabalaba: 8:46pm On Mar 17, 2022
hisexcellency34:
Dem don push Akpanudoedehe under the bus
abi his own 'medical vacation' don start. shiorr.
PMB don cast him and Buni.

Till now and 26 March, na Buni u go dey see but na Sani dey in charge.
Politics › Re: Senator Oduah Blasts Ebelechukwu Obiano For Attacking & Calling Bianca Ashawo by Nigerialabalaba: 7:49pm On Mar 17, 2022
politicoNG:
https://m.facebook.com/story.php?story_fbid=556791419370821&id=100051199034347

Senator Oduah represents Anambra North Senatorial District in the red chamber.
Ashewo not Ashawo.olodo OP
Romance › Re: Commercial Sex Worker Receives Blessings From 'Madam' After Her Freedom (Video) by Nigerialabalaba: 6:33pm On Mar 17, 2022
fake news
Politics › Re: The Moment Ebelechukwu Obiano Called Bianca Ojukwu 'Ashawo' (Photo) by Nigerialabalaba: 6:02pm On Mar 17, 2022
na ashewo no be ashawo.
she pronounced bianca second name in a manner u go know say she sabi speak yoruba.
ebere na Lasgidi babe.
Car Talk › Re: The Only Correct Way To Drive In Lagos State by Nigerialabalaba: 4:42pm On Mar 17, 2022
Zzyco:
Lagos, drivers drop your craziness before you reach river Niger bridge, no carry that attitude to Abuja. People here live life with caution.
Hahaha....Dem no send abuja. Eko ni ile slang in dat Kizz Daniel Song is real o. It means Lagos na d real deal,any oda place na inferior.

If u want dem to even come dat side, chai! u go pay wella because dem no send u at all. dem fit still change dem mind sef because woteva u pay dem, dem fit get am for lasgidi, na d adventure and ur relationship go make dem consider u sef

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 51 52 53 54 55 56 57 58 59 (of 74 pages)