Ohem007's Posts
Nairaland Forum › Ohem007's Profile › Ohem007's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 16 (of 24 pages)
Even prostitution will not give 5m a day. |
Just roast them alive.......d way they roast innocent pple. No tym to check time. |
When will we not turn to animals and go to banks......i will prefer to be lion. Its seems animals are making it right now. Snakes,rats and now monkeys. JUMANJI things. |
In Nigeria........even before he carrys one leg he has been shot. |
Nukilia:are you for real..... Asin we dey xtract finger print for nigeria |
Here in naija we dont know to preserve things... Forest clearing made it rare link:https://https-en-m-wikipedia-org.0.freebasics.com/wiki/Malimbus_ibadanensis?iorg_service_id_internal=1547440102204384%3BAfp3PTv52wAMpcGJ |
phoenix17:bro it's clearly written there man.... She is not into you bro What Bleep!ng reason will she give you.. Oh lemme guess he tripped,fell and landed on her lap.. Sha me sef get one small issue like that o... My own be say she go tell me say na just money she wan collect na.... Like WTF |
19. They are quick to two join passengers together once they don't have their balance. They will be like "how much b ur change? 200naira,ur own na 300naira. Take 500naira. Madam,collect ur money for him hand. Before u blink,they are already on d moving bus. THEY CALL IT WEDDING..... |
cococandy:He don't need her consent. Since,she did not ask for his.........before playing her away matches. |
The lord is my shepherd, i shall not want...... What is this country turning into? Na who this little boy offend? |
Story |
Olohun oba o..... On top wetin na |
quincyshakur:you no see as the pesin just dey misyarn.... |
gbosaa:oga no body put you for your present situation abeg... Take it easy with your curse... Abi is it your money |
cococandy:he kidnapped his own children you say.. He has equal right over the children too you know |
This is all fucking fake.... Some dude just came out of no where and shenked him to death for no reason... The shenking sef no even get anything to do with fight o and you dey try tell me say something no dey up Make them hold the couple responsible |
All i can i see is davido's round coconut head on a girlie face....... Wetin be all this people problem with camera na... You help pesin you snap am why you no just do am coded.. Me wey buy cars for two random people no even publicize am sef |
kindredspirit:my bad... I never knew that was the case that's way baddd after torture they still blackmail her |
Come let me check......... |
jetson06:Are u normal? |
ghettochild4u:And do it without telling him. See his reaction and do the needful. Just know dat if anything happens to those girls,u will be held responsible(u are d owner of the apartment). D girls may not knw his own apartment(u neva said anything about that). Lastly, PREVENTION IS BETTER THAN CURE. DON'T LET SOMEBODY INPLICATE U. |
How da Bleep is that even possible.... Patapaa of all people |
Why she sef go go mekwe with pesin husband na..... Buh why is this case diff than every other one.. I have seen cases of wives beating thier husband mistress and even record it sef and nobody says sh!t about it wetin come make this one special.. What they bout did was wrong... If your stuff dey scratch you then you go go look for man marry na |
Thank god sefff.... She better shortie with big butt.. No be like that yeye one wey dem dey call azeezat wey dey form one nonsense tom boy.. Francisca abeg wait make i get money i dey come marry you |
Oga you no still talk wetin you wan help me her do.... |
She don move the post comot for facebook... I smell something fishy |
Booby in action...... |
The boy has a reason for macheting the father. Wait oh........so he went to the scene with a cutlass? To do what? |
With that her present size if she go jump enter third mainland water na rock bottom straight o.... Anyway make one of those yeyebritis go see her o |
Oh ma god.... I dey always sleep with phone near my head o incase i need am immediatly God go help us |
samuel19222:gbayiii |
