Ohem007's Posts
Nairaland Forum › Ohem007's Profile › Ohem007's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 24 pages)
5 minute close your mouth there.... I turned down one better offer cos I was scared I won't last up to 10 minute Abeg my country people o How can I last up to 30min to 1 hour abeg Note: I don't smoke so weed is outta the list Abeg I need answers pls |
Aswear this Nigga need better beating... You dey there dey form savage on top woman matter |
How na... How are we going to start it.. This news is just turnioni own |
Omo make them try am for nigeria Church go overcrowd that day |
I remembered back then when one african guy climbed to the top of a building in france to rescue one little baby.. He was given citizenship and was employed into france fire service He even chilled with macron If na una pesin now no be wetin she for dey talk be this o The nigerian dude tried abeg If pesin no attempt am the fire go spread |
My oh my... Thank God she never comot cloth |
Who poured the zobo into the container without noticing anything ??I smell lies here Big fat one for that matter Maybe she opened it and forgot and the wall gecko crawled in |
sinceraconcept:You can only talk for yourself dawg... Can you point out where jizzyM24 said anything about worshipping dangote.. Dude speak for yourself alone dawg What would you say If it was your dad picture that was used for something like that uhnnnn |
Taken to isheri prison for what crime in particular.... Fada lord just come already |
I just dey think something o.. How will dey..... |
sinceraconcept:Did you just say you never did... Mehnn quit acting all saint Na bad belle go kill you.. He loves dangote and so fucking what Dude mind your fucking business @JizzyM24 don't mind the bastard joor |
sinceraconcept:Na poverty go kill you.. Him praising dangote now so how does that solve your problem Would you be happy if they used your picture for shitty stuff like this.. Ogbeni read and understand first before your talk trash or I guess you don't understand the meaning of sarcasm |
If it was up to me i won't give it anyone sef... England o Southy o Nobody suppose win am Their noise too too much Supersport no go allow pesin hear word now |
Check his wrist and the shirt colour... The first time i wore plain red shirt to school(UNICAL) mehnn I was walking like I was assistant Jesus One nigga came up to me and was like MY GEE SHEY YOU GO SHOW FOR AREA HE GET ONE TALLY WEY WE DEY ON NOW... which fucking area again now Buh thank God shaaa say dem no blow me shot I just jejely skip class carry my two left leg go house straight before I go even reach house sef I don pull shirt wear singlet Thank God someone stole that shirt that night
|
Them no born you well... You still get mouth talk when those yeye police no well before... How can you threaten someone in front of everybody o In short inside court room Them even get money buy cloth for the idiot sef.. Socks and new palm slippers.. David idiot he no ever better for you o This life o Your next life o Next 100 life to come o |
What kind of fucking news is this.... Does he look normal to you.. Can't you just leave him and mind your business |
When she was kissing like her life depend on it nkor...... Anyways... The one wey me and biliki dey do for her papa window nkor is that one not no hand kissing too.. Ohhhh because i dinnur video my own abi Issoryt |
So the tanker that fell last two years or so at iyana ipaja was also terrorist attack abi.... Abegii this mofo's should just find better tin to do with their life joor.. People dey die buh na wetin una fit come up with be this.. Mehnnn i spit on you |
Yesterday was fat oyinbo Today na dakolo... Abeg make una clear road joor... #RIP to those who lost their lives in onitsha May God grant you eternal rest in heaven |
Brunicekid:Last last we go all reach there... The world no go contain us |
You see this life ehnn..... Make money o if not ehnn!!!!! Two different children from two ladies and the third is on the way Papa dey smile.. If na me now my mama go don scatter my head with talk Buh God know sha |
sonofanarchy:Nah bro... We fucking straight |
Now i get to see maduka okoye in action.... Fine boy keeper |
I thought it was black faze o..... |
Who da Bleep are you before... If M unfollow you then fuckoff na.. Which impact you dey add for him life Yeye vec fans dem |
lyricallyfestus:Oh my life Thanks boss I don learn something Never knew though |
lyricallyfestus:Wow.... For real |
Let them sweep their surrounding na.. Very dirty |
Form tom boy form tom boy.. I climb on top you na still rape case |
unitee2011:Never tell her if your family doesn’t like her My family don't like her like that... They tolerate her because of me I told her about it and her reply was "And so i am getting married to you and not them" Never tell her she is getting fat There is nothing bad there ... I do tell her she looks fat everytime which is true though If i don't look after her who will Don’t tell her some bad things you have done in the past We do talk alot about stuff like this.. We just laugh about it and make conversations from there Never tell her that a football game is more important for you than her. Boys will always be boys though i don't expect her to understand I can't turn down my guys just to please her What if her friends come over do i sit and talk about ladies stuff Do not tell her that you like her girlfriend[b][/b] I do tell her about her friends cuteness and stuff we just laugh about it and i don't see any problem with that |
Ikem11:Nigerians don't use AK-47 Ours is called OBJ-006 During obasanjo time we had an affiliation with soviet union to produce our own weapon and that bullshit is what we manufactured Check AK-47 users brah.... Naija no dey among Bet me |
Where can i download the video.... ����
|
??