Ohem007's Posts
Nairaland Forum › Ohem007's Profile › Ohem007's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 16 17 (of 24 pages)
Abeg... Help me drop the man name,picture and address i go too shenk the bastard till baba God come down from heaven come beg me... Mehnn tears comot for my eyes for this kids |
No be say she no go learn o... He go flog he go tire |
Which fucking road construction.... I came back from calabar last year and I was told it has been like this for almost 1year.... |
Nonsense...... I wonder wetin their work be sef.. The last one wey dey there i wonder which work him even do sef... The only tin dem want is the lexus jeep so they can carry chicks around school.. Anyways 1year left before me comot from this fucking school |
In the third pic.........is she doing a hand job on harrysong? Na wetin i knw self.... |
MrLankeeee: |
I wont say anything about this case if i no watch the video.... Make pesin send me the link |
Abeg make him contact BBI.... (Behind bars initiative).. I dey sure say prince gwamnishu Harrison go help am out |
Elder0001:like seriously bro... my kid sis is just 14 o her own sef na die.. |
my kid sis sef dey do this same thing o.. pikin wey I use two people take senior... I don't even know where to start sef this girl get mind tell me say she no dey fear anybody she comes home around 11pm to 1am the next day... girl of 14 years o her friend even tell me say she tell her say she get one boyfriend wey wan buy her phone with 5k as allowances see my oga I swear down i don tell her say if I handle her ehnn them go hear my story for nairaland say big broda beat kid sis to death... buh I go like to hear how your own play out sha you fit add me for Facebook or you DM me.... you are not in this alone bro |
when that yeye slay queen mistakenly sight her boyfriend.... ����� |
chai this man for kneel down for heaven's gate for like 1 month before them pass judgement for him head.... "worth an irony" p.s abegi sumbody shud help me look for the video link jare |
I really dnt know what this shiite fellaz problem be sef... dnt you ever bring stones to a gun fight... shikina |
just like La to Vegas... crazy sitcom |
I just dnt understand the kind jazz wey this guy use for my igbo brodas..... forming james bond then you take off when u got problem what happened to "biafra or death" or are u scared of dying now?? who's gon take care of the families who lost their kids due to your selfish need!!! nd the only tin you can talk about is your dog fvck you nnamdi!!! what a pathetic loser |
SolidGenius:If you call hiding like a bushrat powerful then father lawd cancel the word powerful from my dictionary |
Where did we go wrong in this world.... Fada lord... How can a grown man d!ck rise at the sight of a 3 year old kid..... Cut off his d!ck straight up... |
Yeye dey smell.... So what his he trying to prove now... This yeye presidential aspirant thinks we are all foolish.. So you showing off your igbo wife now has turned national trophy so you can as well tell them my igbo brodas that you got them back right ??Make them just give this presidency thingy to all nigerians jare.. Make we just dey enter aso rock like say na beanz... |
Jesu!!
|
Chaii.... I wish i was that n!gga painting her..... How old sef ![]() |
Chaii.... I wish i was that n!gga painting her..... |
Wonder how many kids she got...... |
Dude calls himself a rapper when all he does is sing all thru!!! Rapper my left testicles *talen wetin... Make i no hear you talk that kind tin again o |
https://www.nairaland.com/4764741/john-owan-enoh-wins-cross#71710792 diff. News here... Them talk say na john owan enoh win |
Na who person go believe now... https://www.nairaland.com/4764624/how-usani-usani-emerged-apc anyway.... Fvck calabar election.. Mtcheww... Make exam do sef make i run leave here |
MadCow1:
|
chiagozien:if you really want something that much then you make it happen..... Quit hiding bruh |
Amaka Disappointment.... Nwe neke confusion...
|
Successdude:bought mine 10k New age 18500mAh it last up to 4 days,two port and can power two phones up 100% four times |
??