Openbusiness's Posts
Nairaland Forum › Openbusiness's Profile › Openbusiness's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 175 176 177 178 179 180 181 182 183 (of 236 pages)
Our own national assembly are busy sharing 2020 camry. When dey finish, they will visit Dubai wiv their girlfriends. Those wans no dey enta bush oh unless dem wan see their herbalist for more juju to chop govt money ![]() |
Abeg this guy should just come an rule Nigeria. Dictator Buhari is a disaster |
This is one of the serious dangers of discharging patients quickly, just so people can think you're working or getting things right. All for the glam. But everybody go get sense las las, no be uncle Corona again? Even Cardi B dey get werey for body dey fear am she run ![]() |
Iyiataata92:Simply put, those people dey discharged will continue infecting others unknowingly because either we have option a) quack testing materials or b) quack doctors or c) a quack government that don't know what they are doing or d) b & c or e) all of the above. Me I no know d answer to the question oh. Abeg remove ur hand small may I copy you for dis exam ![]() |
Rubbish talk. Bloody lies. My mother is almost 70, una papa no share nutin reach him side, even though she said she even responded to your rubbish SMS. I asked her if she got anything and she said NO. Govt of propaganda and lies. Just say you're sharing to your elderly party members only. Later they will say they spent 7billion to share audio food relief to imaginary residents. Crooks!!! When Fashola was in office, LASG carved a reputation of integrity for itself, when Ambode got in, he added a face of compassion for the masses to the govt. But honestly, this Sanwo Olu government I know just understand am again. As a person, aswea I love d guy no b small, very handsome hardworking committed Governor. But as a government their policies are confusing, dem too dey summersault. One minutes they r doin sometin wonderful for the masses, den d next minute dey are doing sometin wicked n annoying. Abeg choose wan side, ifu want to be a wicked govt be wicked, ifu want 2b a good govt, b good. Stop jumping on both sides, may you no come dey confuse d thunder way go fire this govt ifu dey suffer d masses ![]() |
latestmodel:It has a turbo charger. A 4cyl engine with a turbo charger is equal to a V6 engine with better fuel economy than a regular V6 |
How many people soldier go kill........who remembers that song? If this lockdown pass 14 days people go riot las las. You don't provide money for them to sustain themselves and their families and you expect lockdown to work? Rubbish! I just pity the rich people in poor neighborhoods. When the poor have nothing else to eat, they will eat the rich and no army can save you because "how many people soldier go kill, how many people soldier go kill......." ![]() |
No be Rosabon wey i know? Lol, audio loan. They will check your bank statement. If your statement is not as strong as Roman Reigns, OYO be your name ![]() |
See better oil money potbelly, he round pass lekki roundabout ![]() |
He's right! |
Do they think it's everybody that has 30billion for akant like Davido? Besides, people still need to move in certain circumstances like going to the hospital if you have a health issue or going to pharmacy to buy drugs or going to buy fuel or going to buy food. Na hu no get motor for dah side go suffer am. Even the government acknowledged some exceptions like this. So what's the noise for again. Nigerians are their own worst enemies. See this one na as him mouth dey leak dey do ofofo for government. So taskforce can go there to extort bah? Mtchewwww!! How many cars dem wan check? Na fake ID card sure pas. People go beat the system if the system is crazy. Man cannot die for haus |
Amotekun is working. |
Ganduje is one trillion times better than Buhari. Forget the kickback scandal, this governor is working. And FYI , no be only him dey collect kickbacks from contractors on awarded contract, na all of them dey do am, from LG Chairman, commissioners, ministers, governors etc he reach presidency sef. All of dem. But this ganduje dey drop solid projects, durable infrastructures, quality development back to back for Kano, d man no dey tire. He has transformed Kano to the Lagos of North and if we go talk true sef, Kano has better road infrastructure than Lagos. Kudos to him. And he's not a religious fanatic. Best Governor of all time in Kano State history. |
Marine54:Which means North = 600 South = 174 Later this Dictator will be shouting "Eye am za erry body, an eye am za nobody". Everything about him na audio. Fake President. Na Kyari be the real President. Hope that wan recovers very soon and take over before Buhari turns Nigeria to Somalia. |
FanRong:Actually, it's power supply. You can't use those 2 things without light |
Money wen person suppose take chop, na him ah dey run generator 5hrs every night, from 9pm to 2am. Yday I gatz cook d remaining round fish n pepper for fridge b4 d tin go spoil. No cold water to drink for diz hot weather. If no b small fuel wey person dey c buy, man for don die for house. Now if diz fuel stations shutdown, war don come b dat, cuz na dah time dis bastard lockdown go end. We go riot las las. No govt food, no govt light, no govt water, no govt security........yet dia papa dey comot 7.5%vat from ma akant everyday......God punish diz bastard government. |
Lovelyn451:Mr Woman speak for ursef. For my area, no light at all now for over 3 days. E no even blink. God punish diz bastard government |
Chad troops are going to attack book haram again? Dictator Buhari will be so sad about it. He will soon close their border ![]() |
Franzinni: Lostz:d OP don give u information about d location, address, d exact spot, e still give u picture of d victim sef join, so why don't u rush there now an save him ursef Mr. Superman Watar u still doin on Nairaland? What exactly have you done to help the fellow? Nothing!!! But you open your big mouth like Ibadan expressway dey criticize person wey don inform police about the matter, still come escalate the matter post the story on the biggest forum in Africa where government officials in high places can be reached in minutes so the something good can be done urgently. OP may God continue to bless you. You really tried. Nigeria has hope with people like you inside. |
Only ONE (1) unit remaining. If u mizam na u sabi ![]() |
Openbusiness: |
Openbusiness: |
Openbusiness: |
Great post OP. Unlike the rubbish Seun posted yesterday ![]() |
D |
ITbomb:Inside life. This scam Buhari regime no dey surprise me again ![]() |
Before I commented on this thread, nobody asked me whether I want to make declaration of Jesus Christ on my profile and if I choose No, then I can't comment. It goes to show d kind of person dah Seun guy is. Nairaland is smelling. D hypocrisy, bias and segregation stink like crazy |
Buhari will surely punish Chad for this. E go pain am die say Chad finish him boys ![]() |
careytommy37:Seized or borrowed or Buhari regime dash dem? ![]() |
The number of cases about to skyrocket to 10 million. Very soon, some states wey no get sef go claim say they have 100,000 confirmed cases so they go share money reach dia side Dem go chop Coronavirus money like crazy. Coronavirus is the latest cashcow in town for Buhari regime, this money go easy loot pass war on bokoharam money wey dem dey chop since ![]() |
lol, at first I thought it was ejigbo in Lagos ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 175 176 177 178 179 180 181 182 183 (of 236 pages)


What exactly have you done to help the fellow? Nothing!!! But you open your big mouth like Ibadan expressway dey criticize person wey don inform police about the matter, still come escalate the matter post the story on the biggest forum in Africa where government officials in high places can be reached in minutes so the something good can be done urgently. OP may God continue to bless you. You really tried. Nigeria has hope with people like you inside.