Platony's Posts
Nairaland Forum › Platony's Profile › Platony's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 36 37 38 39 40 41 42 43 44 (of 53 pages)
MinorityTribe:Dat means u'll have lyk 2 big GP tanks to fill ur semen with. How long u wan masturbate?? |
GOFRONT:U tink say guys no get sense? Dey al do al sorts of sh*t wit slayqueens, Then wen its tym to marry....dey wil look for a decent intelligent girl. Hw many slayqueens wey u knw wey sabi book?? Apart frm dressing lyk karishika n party al nite, travel frm one town to another. ![]() |
Ok oo |
If e lyk mk Victor Moses follow for der Team, Na Croatia me i dey support!! |
RIP Chaiii!!!! All dese girls wit BIG GOD! BIG GOD wer ar U?? |
Shebi na dis same boy wey BBC News bn talk abt sm wks ago. Wow,...dis boy is goooood!!! OLUWA has indeed picked his call. |
Oyibo pple too get bad character!!!! ![]() |
Phones am Using: Samsung A7 Samsung Tab 1 Samsung Tab E Lenovo S858t Nokia 130 All dese Tecno, Infinix, Gionee (though a bit considerate), me & all dese products no dey agree. I cnt use dem. #MyOpinion ![]() |
D man must av bn tired of excuses too. With her kind of Job, i cn bet my balls she hardly have time for family. Dey must av bn facing dis challenge for yrs nw bt has bn concealing it due to status. Dey evn tried holding down for 20yrs, compared to sm celebs or evn ordinary individuals facing such challenges. Kudos to both of dem. Anyways, i wish d both of dem d very best in life. She's indeed a gr8 woman. |
CAUTION!! Guys, if ur bae's phone is always on silent weneva she's wit u or at ur place. SHE IS A CHEAT!! ![]() |
Waste of data......Rubbish!!!! ![]() |
OnyeJombo:Mine is to read comments.. |
[quote author=OnyeJombo pos;t=69311464] |
Mark my words,.... SHE WILL NEVER CHANGE!!!!!!! ![]() If she change ehn,.....mk Buhari win 2019 election ![]() |
nicebaba: ![]() |
Laughing in Burundi ![]() See! This is Nigeria,... She is Minister of Finance, dis is a little matter... If our President (Head of State) cn be ruling us, approx: 170 million pple since 2015 wit a school cert we're nt even sure of its authenticity til date, wat then do u expect of his cohorts? Dey wil definitely follow suit. It won't tk long b4 dis case goes off into thin air!!... A real Nigerian won't be surprised if dis case dies within days,.... If politicians cn steal billions of Naira & Dollars yet ar forgotten, talkless of certificate. I knew dis matter ws Dead upon arrival frm d onset. Certificate na wer na?,.. Dey ar d Govt,....wat is NYSC?? Fighting corruption my a**!!!!!!! ![]() |
Holocene: ![]() |
samuelchimmy:Seriously,..... I think i'd prefer to stay in Uyo or Enugu. ![]() Even Bayelsa wey i dey sef, don cast finish. ![]() |
Wait ooo,..... Na stretch marks be dat??
|
Oohhhh,...... Wer will i nw gt money from to go & get a good medicated eyeglass. Pls sm1 wit clearer vision shld help me wit d figures. Is it 200 naira or 200,000 naira? ![]() |
overlord77:Am nt afta der looks,...na d yab dey mk me laff. |
Na small pikin sense dey worry davido. Very soon him eye go clear,... Its obvious dat dis girl chioma is camouflaging her happiness in dis relationship. To date a celeb, no b beans!! ![]() |
Nice |
See ur face lyk ur plate number.. ![]()
|
R.I.P gallant officer. |
G |
At his age "HE'S EXCEPTIONAL" Nice one boy!! ![]() |
Sterope:Can u draw Nigerian Map?
|
NaturalTalent,... I started drawing very well too wen i ws abt 6/7 yrs, den i'd mk drawings mostly of leaders, Babangida, Abiola, those i cn remember, i shld be in primary 2 den. We reside in port harcourt, my uncle dat resides in lagos, always tks my drawings weneva he visits, weneva he goes bck to lag, he tks dem to the then "Champions Newspaper" & it wil be published at der Kids Talent Session. Only if der ws internet den or i evn got d appropriate support frm my parents, it wuld av bn better for me, bt dey see art/drawing as irrelevant den. I kip observing my kids, May God help me, i'll support dem wateva i discover in dem dat dey ar good at. Na boys i kukuma born. If na footballer u wan be, no wahala, artist o, any talented calling, I got der bcks. Wow,..Life!!!! Hw time flies. |
Election is near!!!! Which money? Pls, does anyone here knws who has benefited frm dis program?? |
We don suffer!! So, number of followers & likes don turn achievement sef?? My guy babe, if she post pics for facebook, d least likes she dey gt na 500 sumtin yet,..hunger wan finish she and my guy. D other day, dey had serious issues over N3,000. Internet life too fake,..Seriously, a whole lot of people ar living fake lives on social medias. Wer av we kept our senses? Chaii!!!! ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 36 37 38 39 40 41 42 43 44 (of 53 pages)


